NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Claroo(op): 12:32pm On Oct 10, 2014 |
hephzibahbeulah: ...and dts d day beautiful me was born. Eni why es see{nysc},biko una no disappoint me o...abeg! Wow,hapi birthday in advance. We go celebrate dat day ooo |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Claroo(op): 9:30am On Oct 10, 2014 |
Anaskie: I pray so. Wat campus did u go to? Abuja Campus |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Claroo(op): 8:27am On Oct 10, 2014 |
Anaskie: Lmao. Didn't know I had anoda colleague here. Oct 14th is just days away, and d tension is killing. U went to Lagos campus abi? I think I've seen ur face before. Claroo are u also waiting for oct 14th?  I dey wait for 14th bro,hopefully nls won't postpone d date. |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Claroo(op): 8:23am On Oct 10, 2014 |
Gud mornin house |
Islam › Re: 5 Types Of People You Might Find In The Mosque by Claroo(m): 2:31am On Oct 10, 2014 |
Dis is gettn borin. Still expectn; 10 types of people u might find in Hell 10 types of people u might find in Heaven 10 types of people u might find at d public toilet Mtchew |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Claroo(op): 2:06am On Oct 10, 2014 |
priincess: . Claroo thanks a lot,,, u ve made my what will I call it now #mymorning# in anticipation of bar part 2 result... Bar finals result is coming out on 14th, call up on 15th. Nice one U welcome......almighty bar final result  |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Claroo(op): 1:47am On Oct 10, 2014 |
priincess: Ermm, actually I was forming badoo and spent my 4,000 and now odas are getting dia call up no and am here consoling myself wif badoos like me dat didn't pay d 4k. Registration ends in 2days and I've not heard anything from UNILORIN and I can't afford not 2 go 4 service after 5yrs law course and anoda year in law school.... Any gist about d call up no for peeps dat didn't pay PLEASE Call up wil be out by Oct 15/16th in skool |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Claroo(op): 12:16am On Oct 10, 2014 |
Gud Mornin peeps |
Education › Re: What Was Your 1st Jamb Score? by Claroo(m): 12:11am On Oct 10, 2014 |
219 in 2006 |
NYSC › Re: Batch C 2014 Mobilisation Time Table by Claroo(m): 10:15pm On Oct 09, 2014 |
ab3458: Hey guys!!! Please I didn't pay the 4k and I will like to get my call up number ASAP to influence my posting is it possible for me to pay now and get the call up number before weekend. Thanks It's possible. U get ur call up numba immediately u mk payment |
NYSC › Re: Batch C 2014 Mobilisation Time Table by Claroo(m): 11:21am On Oct 09, 2014 |
1stimpression: Please anyone with the idea of when the mobilization numbers will be out in schools for those that did not pay d 4k.. Oct 15/16th |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Claroo(op): 11:14am On Oct 09, 2014 |
princetunex: Abeg is it true dt Kwara does nt pay state allowee? Yes...100% true |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Claroo(op): 11:45pm On Oct 08, 2014 |
Mizzzbeee: tnx just paid now... And received my call up no Dats gud 2 hear |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Claroo(op): 11:18pm On Oct 08, 2014 |
Mizzzbeee: tnk u so much I really appreciate this  U welcome |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Claroo(op): 11:18pm On Oct 08, 2014 |
noordean: am very sorry bro,don forgt say na law skul u dey com frm No P bro |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Claroo(op): 11:05pm On Oct 08, 2014 |
Mizzzbeee: Pls I need help I av registered for nysc without payment... But now I want to pay the 4k is there anyway dis is possible if it is... How can I go about it.. Tnx wud appreciate a response Still possible...go to d nysc portal,click on make payment,enter ur email n pwd,and make payment wif ur card. |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Claroo(op): 11:03pm On Oct 08, 2014 |
noordean: alrt boss.....wen ur own convo o...make person com chop o Na last year I do convoy bro |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Claroo(op): 10:44pm On Oct 08, 2014 |
noordean: i jst dnt knw why sum tinz dey vex mi 4 ds thread 2nite Baba no vex jare |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Claroo(op): 7:36pm On Oct 08, 2014 |
Idboyostic: nothn do you bro, we go open camp gate for you.....as u no be Oversabi person na Lol...I be gentle person naaa |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Claroo(op): 7:34pm On Oct 08, 2014 |
Mogenerous: yeah thats true, job opportunities in Lag. I also don't see myself settling outside lag vicinity. My 5years in lautech taught me great lessons. Phew... Can't go thru such again... As ds people dey talk, dey rant go, them no dey H? Biko? Eba dey ground plus sallah meat dey, you wan chow? I dey H ooooo,i no mind d eba and sallah meat o. Help me add Ice-water join |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Claroo(op): 7:25pm On Oct 08, 2014 |
Mogenerous: Lagos or Ogun according to my mom.... Tho i kinda like it buh sometimes, i just feel like going a lil far when i hear gist about what corpers enjoy in some states! Buh God's will shall prevail jawe. And you? Ma Plan A is Lagos while Ma Plan B is Akwa-Ibom. I also feel like goin far but I feel there are lot of job opportunities in Lag, and I don't see maself settlin outsyd Lag. |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Claroo(op): 7:22pm On Oct 08, 2014 |
Idboyostic: baba na their my BOSS dem put me oo...... Na their ma Ogas put me too o |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Claroo(op): 7:18pm On Oct 08, 2014 |
Idboyostic: claroo I see u!!! My Legal adviser toh sure.....sha dey Observe ur boyz Baba mi, I sight u oooo. Aw ur side Baba. Shey na Iyana-Ipaja camp u dey come |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Claroo(op): 7:16pm On Oct 08, 2014 |
Mogenerous: Countdown to this page hitting page number 700! Abeg, who get better yan biko Wher do u wish to serve jare |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Claroo(op): 7:08pm On Oct 08, 2014 |
rashfat: Whr r d elders of ds house? Claroo, Akerry, Luvlycutebay, Horlawoomey etc. Make una con settle ds e-fight ooo No need to settle e-fight broda mi,e-fight go settle himself. Aw ur convo go be nah,whr u dey put tent dat day. I don miss convo rice  |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Claroo(op): 6:07pm On Oct 08, 2014 |
Luvlyfal: i dnt fink wah dey ar doing iz funi..,sm1 shld plz.. stop dem b4 it getz out of hand. No need to stop dem...dey will stop on their own. They are adult. |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Claroo(op): 5:09pm On Oct 08, 2014 |
Shootsight V Sabiguy  Interesting Friendly Match  |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Claroo(op): 10:08pm On Oct 07, 2014 |
dollyptosh: @sodiqyinka Sup bro. Is it still possible for me to pay the 4k now and get the call up number ASAP. I really need it now. 100% possible |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Claroo(op): 10:10am On Oct 07, 2014 |
dotman10: May be ur SIM dey inside smart phone.....na touch light phone ma own SIM dey...so Thats why I no receive through sms..... just kidding......but most pple got theirs through mail... Lol...na Nysc dey do Ijebu jare. It won't cost dem anyfin to send it to both |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Claroo(op): 9:40am On Oct 07, 2014 |
dotman10: It's via E-mail.....I was expecting to get mine through sms but nothing until I checked ma mail to discover it has been sent since sunday afternoon.... Got mine by Email n Sms on Sunday |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Claroo(op): 7:56am On Oct 07, 2014 |
Akerry: lol..........how u dey bro? I'm gud Chairman,aw ur syd nah |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Claroo(op): 12:11am On Oct 07, 2014 |
opefoye: Pls can I pay with phone browser (bold 5) av been tryin since but not connecting pls wat can I do. Which browser is beta. Pls help. Tanks pple. Great awoite and great ife. U can pay wif ur fone |