Cleverj01's Posts
Nairaland Forum › Cleverj01's Profile › Cleverj01's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 25 pages)
Soon dey wil retire ! U dnt jst reply nor quote dem! |
Ma ba aye mi je oh! I neva mentioned names! matson247: we dey fight before niii. Ahhha |
Dey ar attention seekers! Plz dnt reply nor quote dia post! Doin so only makes dem feel dey'r important while dey ar...........! |
My big bros plz go take a chill pill! D lst tym i checked, freedom of speech is stil veri much guaranted in d Nigerian constitution! lildrop: . Dnt share ur sad story here wid us,evry1 has gotten deirs. If u no get beta tin to tok,i advice u kip mute |
. |
Nw dis is getin out of hand! Helo dude? Wat d F ar u doin? |
Nah! Y? shakur07: ohoho ko le ye e * Av yhu bin to oau b4 * awo hall * awo toilet to be specific * |
1st tym am sitin maami sade nd itz_pretty since it dawned! Were av u guys been? |
shakur07: hahaha shey yhu wan make d guy go lock himself up inside AWO hall toilet ni ?? Yhu don cee say d guy sef noe talk again |
Hmmmm! I dnt no wat u'r talkin abt oh! shakur07: hahaha shey yhu wan make d guy go lock himself up inside AWO hall toilet ni ?? Yhu don cee say d guy sef noe talk again |
Bros! Ma ba aye mi je na! Did i mentioned names? shakur07: ma ba aye padi yen je naoahahah! #u'r 2 sensitive 4 my liking! |
My broda! Same state of mind wit u oh! 1 tin am convinced of is dat dere must b a new development by nxt week! #nervous[quote author=Dr.'Hesjay]Wu b dis azidon?.. U jst come here and u dey toast babe...*smh for u oh*.. . Well,quivah is already taken...no matter how u try,she won't give in....**laughing lin chinese** . I'm gettn scared and more scared as dis weekend comes to an end[/quote] |
Shakurmide! Y u dey humble urself na?evri1 here nos dat u'v baged a Ph.D IN woman studies! Y pretend? shakur07: hehe ye sire i will like to spend two weeks under yhur tutelage cos wit ds Yhur skills in gals matter * ma problems will br surely overloz! |
My broda, d tin baffle me oh! iamliljozy: Stalker Alert!!!!! |
I cn smell sombodi seeking 4 attention! Plz dnt giv it 2 him let him earn it! U no urself! |
Ahahahah! Oga sinzu! Even though dey defeat una u no go gre talk na since u dnt av an eyes witnes here! Mesopotamia: We won.....62:56 |
Aunty mi no vex! My sisters of lyf 2 plenty! Mismak: ahn ahn!....10th position ke?... |
Hmmmmm! I dey suspect u oh! Nyc meetin u though am temporarily 4 pub Admin Tolutost: lol-lots of love bro.xame question i wanted to ask |
My broda, even sombody goin 4 Yoruba would say dats d best discipline in d world! So am nt suprised! U'v got a point though! |
Wats funny bro Tolutost: lol |
Mrnin 10th sis of life! Mismak: mawnin 2nd bro of life... |
Mismak gudmrnin ma'am |
Ahahaha! Av always loved ur life style! shakur07: ds one wey all of una dey talk matress matress ..na mat i go buy jhooor eni ewele#simplicity! |
My bro, Google.com is ur frnd go ask her Sniper4real: u neva pass sky |
Wich yr ws dat? Oluwaseytiano: i was on the merit list but when i went to pay acceptance, my name was not found but the jamb site was saying otherwise. they had replaced me with another candidate. In the end i was given chemistry but i snobbed dem. |
Havin seen dis statistics, my hopes as risen up 2 d sky's! #worship mood! |
Ahahah! Bt its imposible 4 me 2 make it @ dat tym na! Mesopotamia: flight ke!.....better follow one of those traillers carrying cattles down to lagos.bt if its flight in 55min tym i wil b in lagos |
Oluwasinzu u no u'r my bro i wil surely b dia live! Only on 1 condition! Mesopotamia: [My team]PIRATES vs IMMORTALS[sound hope school]pay 4 my flight ticket frm Abuja! LOBATAN! |
Ahahah! Funy u! Brini: Betta food guy... thanx o! Na 2 chop am naim sure now pass....u no go eva change |
I was goin 2 ask him same question! Tolutost: bro abeg let peace reign.(hope u dnt mind if i ask wat did UI did to u) |
Gudmrnin 2 evri1 in d hous! Frm all d sexymamas(itz_pretty,OJ,quivah,trendytessy,miskmak,sadeluhv) 2 d gentle dudes in d hous(morgan,fynestboi,mikebis)if i didnt mention ur name dats u'r nt gentle! Lol! Never u pen down ur signature on any document while Angry cus u might b signing ur DEATH WARRANT! #food 4 thought! |
U areant ur old self 2day wat hapened?[quote author=morgan**g]obegni clever...watz up na...ur boi don tire oooo... I JUST DEY OBSERVE!![/quote] |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 25 pages)