Clingon's Posts
Nairaland Forum › Clingon's Profile › Clingon's Posts
1 (of 1 pages)
nice picture, but babes sef, which one be trying too hard to be sexy, leave the guys to decide, if you fine reach am.post your picture, i no send the babe before but now i come like am small |
thank you, it was so obvious, what happened to originality, some say she is hot, i guess its a case of one man's meat, but the song was okay, |
me agressive? na question i ask, so no one knows for sure, anyway its the word on the street sha, |
but she is a lesbian abi? |
she be lesbian? / |
the music is not bad, though i expected more from him maybe when the videos come out? |
dont think there is much to select from, when dem no dey ever gree say them dey follow, we want drama, our celebrities too dry sef, see how ofuneka go do for big brother house, |
who are the hottest celebrity couples, |
who are the hottest celebrity couples, |
na wa for una girls o, so the boy no fit get babe again cos him be star, i hear say the babe sweeeeet die, |
girls, sef, so the boy no fit get babe again, i hear say the babe sweeeet, |
how can you know for sure that he lied, make una no go spoil the boy name without adequate proof |
abi, why all of them wan dey sing now, and who says barbara is hotter than all those other girls, she no get yansh, |
she be artiste, she be actress before, she do next movie star,, but i no send the babe, she sing dangerous, |
1 (of 1 pages)
but babes sef, which one be trying too hard to be sexy, leave the guys to decide, if you fine reach am.post your picture, i no send the babe before but now i come like am small