₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,594 members, 8,422,708 topics. Date: Monday, 08 June 2026 at 05:26 PM

Toggle theme

Cosplay's Posts

Nairaland ForumCosplay's ProfileCosplay's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 125 126 127 128 129 130 131 (of 131 pages)

AutosRe: SOLD!! Toks. Mint Black 2009 Toyota Camry Hybrid. Full Option! by Cosplay: 8:57pm On Feb 16, 2018
This number will be blacklisted. If you like go change am, the name and address have been noted.

08110962737
AutosRe: SOLD!! Toks. Mint Black 2009 Toyota Camry Hybrid. Full Option! by Cosplay: 8:56pm On Feb 16, 2018
I don show. I hope the op knows that his reputation has forever been marred on this section?
AutosRe: SOLD!! Toks. Mint Black 2009 Toyota Camry Hybrid. Full Option! by Cosplay: 8:55pm On Feb 16, 2018
Mc23:
Snake swallow 36m una no ginger where man de find money feed him family una de spoil ground.

Una try well. YDA
If na by thief u wan thief feed ur family then may they starve
AutosRe: SOLD!! Toks. Mint Black 2009 Toyota Camry Hybrid. Full Option! by Cosplay: 8:41pm On Feb 16, 2018
Make I go watch Black Panther abeg. If I still dey here I go return to show you pepper tonight. Na nightmare you go get tonight and any night you see my name
AutosRe: SOLD!! Toks. Mint Black 2009 Toyota Camry Hybrid. Full Option! by Cosplay: 8:38pm On Feb 16, 2018
I see Dominique is here. Good. Judgement day.
AutosRe: SOLD!! Toks. Mint Black 2009 Toyota Camry Hybrid. Full Option! by Cosplay: 8:37pm On Feb 16, 2018
Look into dat name o. Make im dey try form
AutosRe: SOLD!! Toks. Mint Black 2009 Toyota Camry Hybrid. Full Option! by Cosplay: 8:36pm On Feb 16, 2018
Any dealer wey associate with you go hearam too. Check d oda thread wey one princeonlinebiz dey try form sharp guy with baba Gazzuz. We dey come for olofuna
AutosRe: SOLD!! Toks. Mint Black 2009 Toyota Camry Hybrid. Full Option! by Cosplay: 8:32pm On Feb 16, 2018
Abeg make una try dig up further info on dat name
AutosRe: SOLD!! Toks. Mint Black 2009 Toyota Camry Hybrid. Full Option! by Cosplay: 8:16pm On Feb 16, 2018
I still dey come o. Make una wait
AutosRe: SOLD!! Toks. Mint Black 2009 Toyota Camry Hybrid. Full Option! by Cosplay: 8:15pm On Feb 16, 2018
grin cheesy grin
AutosRe: SOLD!! Toks. Mint Black 2009 Toyota Camry Hybrid. Full Option! by Cosplay: 8:14pm On Feb 16, 2018
Meanwhile Okweriba real name na David iyoha samuel. Lives at PH, rumuigbo. Anyone in ph abeg go Buy am beer
AutosRe: SOLD!! Toks. Mint Black 2009 Toyota Camry Hybrid. Full Option! by Cosplay: 8:10pm On Feb 16, 2018
Na 2nite we go rock am as for thread owner na you start this fia so fia go burn you and all your accomplices and na fuel I dey go buy, abeg someone provide tyre
AutosRe: SOLD!! Toks. Mint Black 2009 Toyota Camry Hybrid. Full Option! by Cosplay: 8:09pm On Feb 16, 2018
Okweriba where you dey na
AutosRe: SOLD!! Toks. Mint Black 2009 Toyota Camry Hybrid. Full Option! by Cosplay: 8:05pm On Feb 16, 2018
erico2k2:
and we say AMEN!
grin cheesy wink
Resounding amen bro.
I shall return to pour more fuel on the fire. Okweriba abeg post more filth make I get inspiration to Bleep you up when i come back
AutosRe: SOLD!! Toks. Mint Black 2009 Toyota Camry Hybrid. Full Option! by Cosplay: 8:01pm On Feb 16, 2018
In fact I don notice say I no Dey even bother read the idiot nonsense anymore. I just dey post grin cheesy grin cheesy bufffon
AutosRe: SOLD!! Toks. Mint Black 2009 Toyota Camry Hybrid. Full Option! by Cosplay: 8:00pm On Feb 16, 2018
I dey wait your second o. Mc23 show face make we enter you small
AutosRe: SOLD!! Toks. Mint Black 2009 Toyota Camry Hybrid. Full Option! by Cosplay: 7:59pm On Feb 16, 2018
Oderibah:
U don’t have work till Monday because ur employed by someone who is usin ur brain to enrich himself ur mates work everyday n make money ur only limited to working Monday to Friday bcoz ur at d bottom of d food chain grin hahahahaha
Compared to u he’s fucking Bill Gates. Useless fucking poor nitwit
AutosRe: SOLD!! Toks. Mint Black 2009 Toyota Camry Hybrid. Full Option! by Cosplay: 7:58pm On Feb 16, 2018
Omo I gallant for this area nothing dey happen
AutosRe: SOLD!! Toks. Mint Black 2009 Toyota Camry Hybrid. Full Option! by Cosplay: 7:57pm On Feb 16, 2018
Oderibah:
Quote me direct u slowpoke a 26 wheel trailer Na him go jam u walahi
Na all your future generations you go first jam, if dem go ever Comot from that shriveled thing wey fit no even dey work
AutosRe: SOLD!! Toks. Mint Black 2009 Toyota Camry Hybrid. Full Option! by Cosplay: 7:56pm On Feb 16, 2018
Stupid fucking no good idiot of a whoring mother and bastard aids ravaged father
AutosRe: SOLD!! Toks. Mint Black 2009 Toyota Camry Hybrid. Full Option! by Cosplay: 7:55pm On Feb 16, 2018
Oderibah:
I get babe ur mother is one of dem I always pull out sha so dat we won’t make mistake n born ur type again u know d tse tse fly genes u have came from her. Ur d pig lukin 4 a job n u tink dey will give u moderator job because or ur aproko character u are a ram u are red bororo goat idiotic guinea fowl
Hahaha I’m lovin this while you’re trying so hard
AutosRe: SOLD!! Toks. Mint Black 2009 Toyota Camry Hybrid. Full Option! by Cosplay: 7:53pm On Feb 16, 2018
erico2k2:
Well I dnt blame U, I understand your condition.U wey nor import and sell spare tyre, nor B motor wey people import you dey hawk follow street and NL?U know where US embassey dey?I know N1M is uncountable money to you knotinu
Na you dey waste your time with that thief. You and me know say that guy na jobless poor useless fool wey some idiot gree make im be boy boy
AutosRe: SOLD!! Toks. Mint Black 2009 Toyota Camry Hybrid. Full Option! by Cosplay: 7:51pm On Feb 16, 2018
Stupid fucking asshole
AutosRe: SOLD!! Toks. Mint Black 2009 Toyota Camry Hybrid. Full Option! by Cosplay: 7:51pm On Feb 16, 2018
Oderibah:
1 naira u dont have to import keke Napep but u want 2 tell anoda dealer hw much he should sell his motor go n import ur own n sell 2.7m Omo ale
Look at this omo ale jati jati. Make una just try leave am for me. I get enuff time for that isi amu
AutosRe: SOLD!! Toks. Mint Black 2009 Toyota Camry Hybrid. Full Option! by Cosplay: 7:48pm On Feb 16, 2018
Oderibah:
By d grace of d gods n all things u hold precious I get moni pass ur wildest dreams u are nothing I mean it honestly absolutely trust me
Na liars dey like claim pass bro u no get shishi na why ur papa n mama still dey villa dey soak garri. I tell you say you go hearam for this forum
AutosRe: SOLD!! Toks. Mint Black 2009 Toyota Camry Hybrid. Full Option! by Cosplay: 7:46pm On Feb 16, 2018
Oderibah:
Ur shameless are ur mates not buying brand new car everyday u are here looking for accident n clean title ur a disgrace to nt just ur family bt ur entire lineage Infact ur great grand parents will be sad in their graves now ur a curse n an abomination. Ur a plague n u shld be treated n ostracized worse than a leper with Ebola.u deserve no place in society n even in d jungle u don’t belong as d lowest animals possess sharper cognitive reasonin dan u can ever have. ur existence is a figment of a fools imagination n u hav notin to live for u shld nt be alive. Ur parents already made d regrettable error of procreation g n producing u but pls dis error can be reversed- PLS DO NT EVA BRING FORTH OFFSPRING u are scum of d earth n u belong nt just in d gutter or sepctic tank but in d sewers of hell fire idiot
grin grin cheesy grin

Just d kin tin I like. This guy na imbe.cile of d highest order. Looking for corner corner job for 50 Naira hahahahahaha the very fact I dey alive show say nature dey make mistake. If you be man, I know say you no get babe. If woman, chai I hope say u remain infertile
AutosRe: SOLD!! Toks. Mint Black 2009 Toyota Camry Hybrid. Full Option! by Cosplay: 6:38pm On Feb 16, 2018
Abeg make I go do useful things. Make Una tell am to drop im useless comments when Im eye clear. I go return to give Am something light cheesy grin grin

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 125 126 127 128 129 130 131 (of 131 pages)