Cosplay's Posts
Nairaland Forum › Cosplay's Profile › Cosplay's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 124 125 126 127 128 129 130 131 (of 131 pages)
DiabloGato:Noted. You for just indicate for your advert say car sustain small damage dem repair am. Anyway good luck with your sale. |
It’s not imagination. The photos are there for all to see. Not saying you can’t repair and sell accidented car, but why you no inform buyers say this car na car wey you repair and e dey fine now |
DiabloGato:Actually, yes. For starters, the radiator. Also the front of the frame was dented |
Plus there’s frame damage there. The engine compartment was definitely affected |
DiabloGato:And you didn’t see the need to disclose this information earlier? |
Note mileage. Seller claims similar mileage but didn’t provide evidence of current mileage
|
Accidented vehicle
|
Yourbest and Diablogato and Tahoe appear to be the same seller Thebigkendo diportivo |
Not so fast bro. You already tried to sell this car https://www.nairaland.com/4328996/toks-2007-mercedes-benz-350 |
Tadeus:Run dey go. One day monkey go go market and you Sabi wetin go happen |
Thief |
Lol. So na you dey try sell flooded car as clean non accidented abi. Bros e no go happen. And if you succeed sell that car and you no tell the person who buy am the truth, that money wey you dey pursue, you go stumble on am and you go fall. Just dey watch |
Thief |
aieromon:Imagine that guy mind. Wetin dem cityhood do e worse pass this one? |
Wey the thief thief poster? Oga show face. Come talk make we show you something this night. E dey so clear with evidence wetin you wan do and you dey claim right. I don mark Tadeus and im phone numbers today. Na dem dey make this place like dis |
See as you talk am sef. No single issue. Accident free in and out. Thunder dey wait for you bro |
Na these mods dey give people like you mind. I don see where una connive delete one post. Make una continue eh. If you like dey form Tuface notin dey happen for here. If karma no catch you today na the day your son go buy fake bobo drink na that day you go hearam. Criminal |
So if you sell this car now to person no tell am, tomorrow if pharmacist sell fake drug to your sister or wife you go blame am abi? Bros karma dey this world, if you sell this car and down the line the flood begin dey mess the car up like flood dey do electricals then that money no go useful to you. That one na promise. Thief thief people everywhere |
Tadeus:come you be thief o. As e dey clear say this car na flooded you still dey claim chairman on top this flooded death trap. You no know why people dey always run from flood cars ? |
Tadeus:Oga why you go wan sell flooded vehicle for here? And you still get mind dey insult person wey expose you dey speak grammar |
Kingsoul1:This is a criminal thing to do, claiming a 2 year Nigerian used vehicle as Tokunbo, in case you’re ignorant of that fact. No Dey do things wey go make law enforcement come find Kingsley for Aba o. You no hard to find like that |
But before then chop this one first
|
Oga kingsoul1, be like say that yab enter wella. Na why you go delete every every for your profile and posts abi. Both the OND runs you wan do and the psychological issues wey you get for that depression thread. Mental health no be joke matter. Try help yourself. |
barule:
|
barule:In that case there’s a significant problem. Because not only have you failed to disclose the accidented nature of this vehicle, but the mileage has also been criminally rolled back.
|
barule:Hi. What’s this car mileage? |
That’s the water level and the mileage is 257,931 miles. You should let people know the true state of cars you want to sell here.
|
mjuyitan:Bro... This car was severely flooded
|
Yes o. We stay on the lookout for fraudulent individuals over here Meanwhile I think okweriba may have been disciplined by the mod. All shall soon be revealed. |
Meanwhile let’s all go to okweribas profile which I hope the mod knows was created strictly to stop the new wave of change sweeping the autos section. Check its very first post, and the second. The real person behind the username is either the op who owns the first or the second post it commented on. Both of dem were being asked to provide VIN and mileage or so |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 124 125 126 127 128 129 130 131 (of 131 pages)