NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyjustified: 1:52pm On Oct 10, 2016 |
Posimii: That kind feeling, abeg. Wen person no b God! he knows pple for uniport DSA na.. dat.is.enuf reason to raise shoulder..  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyjustified: 1:48pm On Oct 10, 2016 |
lordthree: He clearly said please.. Just cause you're in a position to check doesn't give you the right to be rude he is actually not being rude. he is feeling himself.. dazall |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyjustified: 1:46pm On Oct 10, 2016 |
eemalex: This NYSC people are mad ooo.... is this what we are talking about? lmao. politicians  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyjustified: 1:40pm On Oct 10, 2016 |
eemalex: Na wetin sure pass o... or tattoo am for body  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyjustified: 1:27pm On Oct 10, 2016 |
eemalex: As in ehn I no even understand how person wan cram am... Na extra load to cram during exams na to dey write Am for wallet o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyjustified: 1:27pm On Oct 10, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyjustified: 1:20pm On Oct 10, 2016 |
eemalex: E be like ATM card number ow dem take cram am..  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyjustified: 1:19pm On Oct 10, 2016 |
IamHaychay:
,d suspense dy make pepole get high bp
No be only u,my skul dy ghostmode e go soon end.. lol |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyjustified: 1:18pm On Oct 10, 2016 |
Lechkan
any news?? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyjustified: 1:17pm On Oct 10, 2016 |
OzilMinutes: people? have you seen your name? lol.

dem Neva upload am for d portal, but I don c am |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyjustified: 1:16pm On Oct 10, 2016 |
Mcmooney: Na who else don see name c as matric number long.. ow dem dey cram am hahahahahaha  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyjustified: 1:11pm On Oct 10, 2016 |
ibroh22: same here,,,we no Even hear eavesdrop gan slf All Iz well.
pple don dey c dia names sha. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyjustified: 1:03pm On Oct 10, 2016 |
guruvivicawelt: my broda dey haff o.. low par tension wan wound niggas o.. Bros, all Iz well.. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyjustified: 12:57pm On Oct 10, 2016 |
IamHaychay: Amen bro  bro, dis suspense pass d one for d movie "24"
chqi.. me no even hear anything from ma own skul. lol |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyjustified: 12:56pm On Oct 10, 2016 |
IamHaychay: Amen bro  bro, dis suspense pass d one for d movie "24"
chqi.. me no even hear anything from ma own skul. lol |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyjustified: 12:52pm On Oct 10, 2016 |
guruvivicawelt: bros i think they used alphabetical order in ma department.. comp sci... cus from dis error names on upload list na only A dey there ur skul don upload names!? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyjustified: 12:47pm On Oct 10, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyjustified: 12:37pm On Oct 10, 2016 |
chiefojiji: my God don't promise me slashing....so I don't know anything about it correct.. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyjustified: 12:01pm On Oct 10, 2016 |
chiefojiji: he might not really know me well.... but I know him cos he be my son...... tell him I reigned with one of is fada, olugeemol, even though he won't gree say he get comradic fada, hahahahahaha I go show am d msg  how far, ow dem wan do una slashing? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyjustified: 11:50am On Oct 10, 2016 |
OzilMinutes: E burst today,instead of slashing the numbers cos of no funding, just scrap the programme when u turn senator.. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyjustified: 11:49am On Oct 10, 2016 |
aBbiie25: In a way, i think i believe him. If we are to tell ourselves the truth, that could be the case unless theres some sort of Divine intervention. na dem sabi.. na uniport sabi  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyjustified: 11:46am On Oct 10, 2016 |
chiefojiji: Dgods!!!! adeyinka oladeji....aka Barry .....
well, I'm from oyemekun... FUTA sosay! exactly...na ma padi padi. na him dey Carry me go some coronations... I go tell am say I relate with cheif ojiji of oyemekun  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyjustified: 11:04am On Oct 10, 2016 |
OzilMinutes: they should be on it then. So annoyed this morning na dis morning ur own annoyance start abi.. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyjustified: 11:02am On Oct 10, 2016 |
aBbiie25: So you can be anxious as well 
Goodmorning pcms no mind d guy jare.
him just dey give half baked Infos... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyjustified: 10:43am On Oct 10, 2016 |
OzilMinutes: what would it take to scrap NYSC? it would take several reading for NASS .. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyjustified: 10:42am On Oct 10, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyjustified: 10:13am On Oct 10, 2016 |
IamHaychay:
abeg no spoil my innocent mind innocent mind..what is V  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyjustified: 9:49am On Oct 10, 2016 |
IamHaychay: Lol,I just tire for dere mata
Haaa,I don even 4get baba ijebu,da number go sure gon ,Abeg its not bad if I use 2m flex for camp  2m to flex for camp ke. brother, I hail u o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyjustified: 9:48am On Oct 10, 2016 |
browniecay: Bros, e taya me ooo. Well, na person wey sleep de dream sha. abi na lie? so,u no dey gree sleep again. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyjustified: 9:44am On Oct 10, 2016 |
Sleekshady: Has the checking of names commenced? yes na. just check for urs |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyjustified: 9:38am On Oct 10, 2016 |
Posimii: Yhmmm to check my name self dey fear me pass wen I checked my admission status dear. It's well my dear, ur name is there already  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyjustified: 9:34am On Oct 10, 2016 |
Thesenators: Sapien, PM me your name and dept. Let me check.
And for those that keep believing that names have not been sent, am soory for u. So u except staff to tell u the truth so that students will start questioning d selection process. Keep wandering and galavanting around d SA. bro, just free dem. no add to dia anxiety jare. if dem see dia name for portal good and if its d oda way too, life gatz move on. even me wey no be uniport person dey unnecessarily anxious wen I dey read ur post. make everybody dey hope for d best.. |