₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,432 members, 8,421,947 topics. Date: Sunday, 07 June 2026 at 11:18 AM

Toggle theme

Coyjustified's Posts

Nairaland ForumCoyjustified's ProfileCoyjustified's Posts

1 2 3 4 5 6 (of 6 pages)

NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyjustified: 11:27pm On Oct 08, 2016
kapable75:
Na kaza, only that the frequency of lai own pass but kaza own get magnitude pass.
january? udonmeanit!
cheesy
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyjustified: 11:26pm On Oct 08, 2016
IamHaychay:
Lol,bros u too,quoting dy cause sperm
lol cheesy
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyjustified: 11:25pm On Oct 08, 2016
kapable75:
Na oga bubu you dey call thing? no let an add salt for your wonjury o grin
abeg, forget buhari matter..
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyjustified: 11:21pm On Oct 08, 2016
kapable75:
DJ KAZA can lie for both africa and asia.
who lie pass.. kaza or lai?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyjustified: 11:20pm On Oct 08, 2016
joshuachuks93:
Tnx dear see u @ Camp......my guy i don dey my PPA already o.
shey u go manage borno sha?/grin
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyjustified: 11:19pm On Oct 08, 2016
kapable75:
Nysc dey slash down una dey slash the pages up. haba, make una fear God small na.
chumaster: that babe really try, for her mind now she don correct you.
coyjustified: You is loving oga bubu abi, am piring you.
loving bubuhuh God forbid.

no use dis kind thing joke again o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyjustified: 11:17pm On Oct 08, 2016
IamHaychay:
Banning me won't still keep me off this thread,abi shey because person dy fight dz nysc saga...Abeg someone should give me update abeg....u na no protest again
d banning reach ur side..


I'm not sure anybody is ready to protest..

d update is..someone called d DG..sent d audio.

d DG said they can only mobilize 86k pcms dis year..that d rest will camp by January. (according to d audio recording).

dazall
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyjustified: 11:14pm On Oct 08, 2016
Yourstruly16:
Justifiedcoyy is Dat you huh
yes dear.. d mods have banned me again..
for sperming.
I don't knw wen quoting pple turn sperm
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyjustified: 11:12pm On Oct 08, 2016
guruvivicawelt:
plzzzz oh those of u who have radio stations phone numbers can drop it here so we can call then to inform them. Nigeria must know wats going on. this people are trying so hard to keep diz news away from d public dats y dey dint make it official..
someone has d number of d DG but she won't release it..dis country no just make am at all.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyjustified: 11:09pm On Oct 08, 2016
joshuachuks93:
wetin i go tlk na.....d whole mata tire me i spend 7yrs 4 5yrs programme e no do dem. nw na dis one....so annoying bt jst trusting God.
bro..don't panic.

we are #B16 no shaking
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyjustified: 10:04pm On Oct 08, 2016
joshuachuks93:
The most anoying part of it all is dat sme of our fellow PCM's ova here in uniport hv started paying money to student affairs staff in oda to get dier names uploaded 4 wot is meant to be dier right. Wots wrong wt all of us Youth, why we no go fit use our brain. Why will sme of us want to b saboteurs by sabotaging our efforts, i pity dose who hv paid. God hv mercy on u all. u sort wen u dey sch to pass exam, nw u sort NYSC. ur surname na sorting? u wan die 4 sorting? tu fia kwa.....tu fiee
wen someone can use her body.. make men use cash na.

but, it is annoying..

ur last sentence is funny o..surname sorting lol cheesy
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyjustified: 9:48pm On Oct 08, 2016
y0rmee:
lol!


Illegalilty fa!
ow person go just dey cause unrest cos u say u get info and u no wan talk am..

com dey ask girl to send u pm.. na illegality na cheesy

wetin him wan tell d girl for pm, why he no talk am make all of dem hear am ..
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyjustified: 9:40pm On Oct 08, 2016
sauce98:
If na only first class dey camp,e no go sweet,soldiers go dey sleep sef..
cheesy


dem go too slow.. dem go too serious cheesy


badman cheesy
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyjustified: 9:32pm On Oct 08, 2016
let's stay calm please..

some people are already taking advantage of this situation to do "illegality".


if anybody has any good info, let such person pass it across instead of causing more tension.


nysc will com and go.. make we free dis slashing or no slashing matter till pple start checking names on nysc portal jor.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyjustified: 9:12pm On Oct 08, 2016
Joice21:
cheesy..no cause for alarm, I don't fly. I know I won't be left out of this mobilisation this year..it's bn cool chatting with you anyways..u'r quite funny. wink
dis nysc wahala won't rob us of our sense of humour jare.

we are Nigerians, we adjust.

don't worry, whichever method they choose to apply..u re a B16 Corper.. d grace in d land shall be sufficient for us.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyjustified: 9:05pm On Oct 08, 2016
PHATE007:
DG picked my call again oo.. Who wants d audio ? Message me on 08073631302..

Cc @chumaster
@ibroh22
@coyjustified
he was saying stuffs DAT I no like na he said dey Want to mobilize 86k..

DAT by January they will mobilize dose that miss November camp.. but d thing is, I do not believe d man

BTW is he ur uncle ?? dis one wey una dey relate like 5$6 so
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyjustified: 9:01pm On Oct 08, 2016
yhenny:
That means we go soon see justcoyy
just watch out.. grin
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyjustified: 8:55pm On Oct 08, 2016
Thesenators:
...
me too..just nw.
Na distinguish senator dey talk.
lol. dem antispam funny o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyjustified: 8:53pm On Oct 08, 2016
Joice21:
Lol.. u should know na...'flying' tins..it costs that much!!! U tink say na easy job to fly for night?
just kuku stay..wait for ur luck wen ur skul throw dice..maybe ur matric number go roll 6 cheesy

or make u use broom fly.. ask dream3 or phate007 for how dem dey use am for Benin grin
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyjustified: 8:40pm On Oct 08, 2016
Joice21:
ok..but I no get tfare and na 100k for tfare o.If u fit send am, u go see me before day break.
ye !!!

shocked na me suppose collect money na. shey na me wan help u put name for nysc portal..na me go still pay transport.

and 100k ? na from Dubai u wan com serve? cheesycheesy
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyjustified: 8:35pm On Oct 08, 2016
monniyi:
im sorry, i dont do room service. And try not to be silly.
u do sitting room service sha..

and try not to be silly too grin
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyjustified: 8:30pm On Oct 08, 2016
Joice21:
cheesy..walahi, I no do again.
okay.. no need to pay 50k.

just com to ma room. grin
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyjustified: 8:21pm On Oct 08, 2016
sonymax16:
All this rumour wey just dey fly about sef.....
I refuse to be shaken,as for me,I believe I will make this batch B,abi God wan punish nysc ni?
To all akokites........no fear...... Start preparing for camp
cheesy
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyjustified: 8:20pm On Oct 08, 2016
monniyi:
Noooooo oooh, u must collect it, nah by force.
oya bring it to ma room .. grin
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyjustified: 8:19pm On Oct 08, 2016
chumaster:
gringringrin Buhari sef undecided
cheesy
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyjustified: 8:13pm On Oct 08, 2016
edbor:
justifiedcoyy how many clones you don get so
I no even knw.
but cloning continues as long as yokiti keeps banning me grin

opening email is easier Dan ABC na.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyjustified: 8:11pm On Oct 08, 2016
kuchikau1:
...
Complete am na!
I don tell her.. 50k and she pays it by cash in ma room grin
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyjustified: 7:47pm On Oct 08, 2016
monniyi:
Theres also cane in pineapple, ild make sure i get the sour ones for you, it will do justice to your teeth real good.
are u related to d DG? cos u wicked.. sour ones ke.. keep ur pineapple
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyjustified: 7:15pm On Oct 08, 2016
yhenny:
u sure say u no dey drag girl with dis pipu undecided
I don begin to dey think so. but d girl wey we been drag is mine and mine alone..

make dem hang demsef abeg grin
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyjustified: 7:02pm On Oct 08, 2016
Lechkan:
Eksu was given 1700 slots.... And from the look of things.... The backlog of spillover will be cleared first before others are given consideration....na CGPA tinx..all iz well....#SayNoToSlashing
1700?

spill over wey dey sciences alone go almost reach 1000 if not more cheesy


wey spill over students dey be like normal 400l for sciences cheesy
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyjustified: 6:59pm On Oct 08, 2016
guruvivicawelt:
my broda no b only u o. i no knw ma offense buh i sure no b sperming o. as i open d second one them no let me land naim dem block am. as i wan ans d guy were wan kee im self.
na d same guy make dem ban me o..lol.

fvck dem grin
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyjustified: 6:40pm On Oct 08, 2016
Anuoluwapo3054:
na wa ooo....indiscriminate banning
make dem keep it up na

1 2 3 4 5 6 (of 6 pages)