₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,302 members, 8,439,827 topics. Date: Monday, 06 July 2026 at 05:41 AM

Toggle theme

Crumbian's Posts

Nairaland ForumCrumbian's ProfileCrumbian's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 51 52 53 54 55 56 57 58 59 (of 62 pages)

BusinessRe: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Crumbian: 4:53pm On Dec 08, 2022
Opera gbangba dey chop my eye, opera mini too wan follow join? angry
BusinessRe: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Crumbian: 12:46pm On Dec 08, 2022
Sporty no fit do something about these Fix morons?

And you see this TRAU? God go judge am. I carry am over 0.5 the other day e no gree score. Today wey I double chance away him dick dey rise

BusinessRe: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Crumbian: 12:40pm On Dec 08, 2022
Tk4all:
Oh!

Maybe na another person. You see this poverty een, e de block some people brain.
I swear na wetin I been wan post earlier be this. Completely unrelated. The matter just tire me.

I no just get the energy to dey argue philosophy na why I no post am
BusinessRe: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Crumbian: 12:25pm On Dec 08, 2022
Samueltemi337:
Off to Malaga, Marbella
Finally, a picture. Upload another one when you land. I don dey hear about that Marbella sef, make I see how the place be
BusinessRe: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Crumbian: 10:31pm On Dec 07, 2022
Azurevermillion:
Who go gimme money like this?
Even you wey million dey attached to your name? cheesy cheesy
BusinessRe: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Crumbian: 10:24pm On Dec 07, 2022
Miracood2:
Does the cleaning lady get to be NACKED by her boss?
OG!! grin

BusinessRe: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Crumbian: 8:14pm On Dec 07, 2022
taiocol:
I think Draw is the only thing I'll never play in this football betting.
Never? why?
BusinessRe: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Crumbian: 5:13pm On Dec 07, 2022
Miracood2:
Crumbian check I've sent it.
Seen it, it worked. Thanks
BusinessRe: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Crumbian: 10:24am On Dec 07, 2022
Tekahashi:
nor be you just dey cashout 5k yesterday fa?
Yansh.

BusinessRe: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Crumbian: 10:22am On Dec 07, 2022
Make sammy come bless boys with the millions wey e chop yesterday now, shebi he talk say he no need am cheesy
BusinessRe: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Crumbian: 9:30am On Dec 07, 2022
Miracood2, did you see a pm from me yesterday? I'm asking because Nairaland logged me out when I try sending one, saying that I've sent "too many anonymous emails" when this is the very first one I'm sending

I was going to resend it but I forgot.
BusinessRe: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Crumbian: 11:50pm On Dec 06, 2022
taiocol:
Even ekitipikin na always tears if I choose to play his picks
For those guys, na edits people dey chop pass.

Except Osvaldo wey even the edited edit of an edit go cut and na him dey make mouth pass
BusinessRe: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Crumbian: 11:27pm On Dec 06, 2022
taiocol:
This twitter punters ehn. I don comot my hand from there game. I nor fit risk more than 200 per slip from there booking
Me if na plenty odds, like 100+ na 50 naira I dey put, less than 100 odds, na 100 naira cos the way some of them dey cast ehn... Me I no ready to go village.
BusinessRe: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Crumbian: 11:22pm On Dec 06, 2022
Felabrity:
mainly the bookie faults
You can't play some twitter games without adding extras
Torh, cos I dey wonder wetin 1.07 wan add join the ticket
BusinessRe: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Crumbian: 11:17pm On Dec 06, 2022
Felabrity:
This is just crazy

20k odds

Adamu go add village games
So, 20k odds no do am abi? angry

Na so one guy go add 1.07 PSG over 1.5 join mayor 300+ odds, PSG go play 1-0.
BusinessRe: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Crumbian: 11:10pm On Dec 06, 2022
israelp:
but I fit use am pay advance first..then pay the remaining later ..
"Carry now pay later" grin

If you dey trenches na yansh go cause am
BusinessRe: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Crumbian: 10:58pm On Dec 06, 2022
israelp:
Wahala for who nor dy use Sportybet withdraw....
Na the games wey you talk say you go dey drop the other day be that?

Chai
BusinessRe: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Crumbian: 10:56pm On Dec 06, 2022
Felabrity:
This is @Desoji-yl game
Na always those stupid England teams angry
BusinessRe: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Crumbian: 10:53pm On Dec 06, 2022
israelp:
Cashing out tins....alabi escape in the die all four for enta smiley
Such a shame the money no reach to carry one ass cheek grin
BusinessRe: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Crumbian: 10:49pm On Dec 06, 2022
Felabrity:
one adamu don go cashout 6k, instead of waiting to win 1 million
2k odds
Of course person cash out.

The guy wey drop game dey always advice people make dem stake with small small money wey dem fit lose like 10-100 naira so the urge to cash out no go dey
BusinessRe: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Crumbian: 10:44pm On Dec 06, 2022
Felabrity:
all the draw punters delivered today

6/6 5/6 etc
You don chop money be that cheesy
BusinessRe: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Crumbian: 10:43pm On Dec 06, 2022
taiocol:
How do you check ticket ID on Sportybet?
I don't even know. Na why I dey surprised say the guy block am
BusinessRe: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Crumbian: 10:35pm On Dec 06, 2022
Felabrity:
Draws is still the fastest option to hit a million
There's this I follow on Twitter that plays draw options. Draw, draw or , draw or over/under.

Not long ago one guy won 1.9 mil with 100 naira stake
BusinessRe: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Crumbian: 10:30pm On Dec 06, 2022
seedic:
It's a win truely...players not starting are voided...
Bruh..I take God beg you
Sama me 10k make i take buy small foodstuffs
At least na foodstuffs you wan take your own buy.

...unlike one prophet for here wey wan go carry two big yansh grin
BusinessRe: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Crumbian: 10:24pm On Dec 06, 2022
Samueltemi337:
You can clearly see the odds in the picture


even if Na 1k I stake am with na millions go still be the winnings


FYI I staked more than 1k grin
No be you I dey refer to, the guy wey I quote drop one screenshot of the 2.20 odds wey he win for sporty.

He block stake, block winning, still block ticket ID join grin
FoodRe: See How I Made This Very Delicious Goat Meat Pepper Soup Recipe (Photos, Video) by Crumbian: 10:18pm On Dec 06, 2022
mariahAngel:
You still dey type?
You wey them don take cook peppersoup!
Omo grin grin
BusinessRe: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Crumbian: 10:13pm On Dec 06, 2022
kenearth50:
Drop betslip coupon lemme verify the amount of red apples you've got in that ticket grin
See person wey block ticket ID join for him own coupon grin grin
BusinessRe: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Crumbian: 10:02pm On Dec 06, 2022
Samueltemi337:
No


I carried them to score


but since Morata and Ronaldo didn't start the match they will be automatically removed from the ticket


But my winnings is still millions tho... money way person use weeks win for PFP grin
Well, since you no need the millions, as per richie-rich wey you be, make I suggest better charity - me - wey you fit donate am to.
BusinessRe: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Crumbian: 9:59pm On Dec 06, 2022
The mark wey that Portugal oraimo cord go leave for Switzerland neck, dem go show am to their great grand chiren
BusinessRe: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Crumbian: 9:54pm On Dec 06, 2022
Samueltemi337:
Morata didn't start the match boss
Wait, you carry those players make dem no start?
BusinessRe: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Crumbian: 9:44pm On Dec 06, 2022
Samueltemi337:
So when I arrived Nigeria I was playing with some millions and I decided to play this game


And booom it came


wetin billionaire one use millions do grin


Well I might change the life of someone on this thread
Is that not Morata and Spain? What boom? angry
BusinessRe: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Crumbian: 8:21pm On Dec 06, 2022
recieve:
Shake and win no de my own
You gats shake your bum bum while holding your phone first. After that "shake and win" go appear for the app

Shake the bum bum very well oo, or you no go see anything grin

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 51 52 53 54 55 56 57 58 59 (of 62 pages)