Crystaltweet's Posts
Nairaland Forum › Crystaltweet's Profile › Crystaltweet's Posts
1 (of 1 pages)
hmm... na WA... fake jobs invites everywhere..i wonder wen person go get real one... BGS., BSM., S. N. L, D. I. R. BSGM, RDR, HR/Gold/Wf Lexicon NG, ACR., are all #waste of time and transport #. RDR and d rest talk about keeping u in d millionaires stage.. they all castigate *office work* telling you hw day worked in Chevron and Air France without earning anything till day joined dis *fake work* the people way day folo u talk sef look hungry.. with their coat. Lord help us. |
Smeeky: Watin dey delay imsu na..my blood dey boil abeg!!o! tot is only UNN dats delaying |
...emmm..UNN ...hw far na.. ![]() |
1 (of 1 pages)

...emmm..UNN ...hw far na..