Curtis5000's Posts
Nairaland Forum › Curtis5000's Profile › Curtis5000's Posts
1 (of 1 pages)
Hey Koourious, i will am just looking up the Holy Order stuff too now, i have been involved & did not understand or believe it cos i was forced into it by my dad & it eventually broke our home till date, i am doing some research about the Illuminati, and most of their symbols is the same thing with the holy order's symbols, i will like to know what is going on that that place and why my dad will dis own me cos i refuse to serve something i have no understanding about. if you get this message Koourious pls reply. Thx |
OMO I gas join this forum cos of this Thread, maan, china na Bleep up 4 any man, i dey china presently like dis & i must tell u guys sey na still run i dey ooo, everyday, omo dis ppl dey carry 9ja rub ground like weere, i no even know how to discribe the way chinese dispies blacks self, inshort make una dey do chinese strong thing 4 9ja now, y our ppl de dull??, una dey hear the news of wetin dey happen 4 here, but still we never hear sey dem find 1 chinese man in 9ja 4 inside garbage make dem cut cut am, omo no matter how e be ooo, we still be we, na the same veins any 9ja breed get, make una no look sey wetin we com do for china ooo, peeps gas make way, fingers no equal & na wetin person get, na em e dey hold on to, na faith of say things go bam na em boiz dey use live 4 china, IF THERE IS ANYONE THERE THINKING OF COMMING, THINK AGAIN, CHINA IS BULLSHIT. |
1 (of 1 pages)