Cyberhike's Posts
Nairaland Forum › Cyberhike's Profile › Cyberhike's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 52 53 54 55 56 57 58 59 60 (of 86 pages)
Over 8.5 2193 | France v Argentina corners -O/U 1.64 Over 8.5 3693 | Uruguay v Portugal corners -O/U 1.68 Over 2.5 4377 | 1860 Munich v FC Basel 1893 O/U 1.43 Home or Draw 1540 | NK Maribor v KS Cracovia Double chance 1.28 Over 1.5 4907 | FC Zurich v FC St. Gallen 1879 O/U 1.18 Over 1.5 2503 | Cercle Brugge v Royal Charleroi SC O/U 1.24 Over 2.5 3042 | MTK Budapest FC v MFK Zemplin Michalovce O/U 1.38 total odds 10.19 sportybet booking: AN7UR good luck |
OLamylove:Don't think so |
nini1:I thought about it too... hopefully they'll review it and reduce the charges. Any games for today Bro? |
OLamylove:I did a payout some time ago around 10am.. got an alert in 1 hour |
hey guys, how y'all doing? was offline throughout and came on to see guys discussing about groups. Abeg make una update me Wetin dey happen. ......UPDATE..... my nigga from another planet @tipsy01 just gave me good news and I have to inform the house. you can now credit your betpawa account with MTN recharge card. info below https://www.betpawa.ng/airtime-deposit |
Abeg shey Senegal qualify? modified okay dem don come join us. them try sha |
amrachi:happy birthday babe.... blessings on blessings |
CELTIC O!!! |
na so tickets spoil today again.... this world cup ehn!!! |
that person Wey say ik barge go play draw... you try o money don enter bush now |
chidiezeh:hey dude... if you try later and its still the same thing I can transfer 1k from my 1x account to yours and you transfer to my account. let me know if you re good with it. |
MarijuanaLORD:Call 08181988888 Maybe you have used your card details to credit someone. And the person do am again without otp |
MarijuanaLORD:If they deducted the money from your bank and put it inside your sport vet account. .. ehn just withdraw am back na. And go to your account setting and delete the card details EDIT. See the attached
|
GOALLLL |
at least my over 8.5 corner don come |
This madam jummiefoodie go just make person tiff las las |
Chiefheywhy:Happy birthday to you and taiwo. Thanks for your contributions on this thread. May God bless and upgrade you. Enjoy your day |
Sporty bet booking AHNUA |
Habiodunz:You dey mind the mumu |
my guys ehn.. this life get as e be. I just dey pass for my hood see one of my guys Wey just resume work for one newly opened winners golden bet shop.. I just greet am normal ... one mind just tell me say make I patronize am even if na 1h game I wan play. I carry Ronaldo to score, Costa to score come add some games making 11 like play like play Costa just tear goal oh. na so I use chop 5k. I no even carry am for mind say the game go click self. just wan help nigga make him sell 1h |
my uncle has a tokunbo 05 tundra for sale... can you help out? pics are on a thread I created thanks |
na wa o.. we Wey play over 2.5 now nko? since 4 minutes Wey dem score |
congrats viking007 |
na who wear original jersey among the two
|
can anyone please put me through on where to see goalscorer options on sportybet |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 52 53 54 55 56 57 58 59 60 (of 86 pages)
