Technology Market › Re: **PHONE SWAP CENTRE**SWAP IT NOW!!! pin:265DA560 or 08033923897 by cyberhike(m): 6:57pm On Jun 19, 2018 |
Samsung galaxy s4 screen needed urgently. |
|
|
|
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by cyberhike(m): 4:43pm On Jun 18, 2018 |
this world cup self.. today Wey I dey busy na him Belgium start to play corners.
if I carry england corners now lamentation go start
God dey |
|
|
|
|
|
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by cyberhike(m): 7:29pm On Jun 17, 2018 |
Abeg make Brazil win 2-0 o
I carry am win one ticket, then over 1 for another one.
make my ticket survive today |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by cyberhike(m): 6:16pm On Jun 17, 2018 |
NLbully:
All the best bro
But would have gone for U12.5 but since I didn't go for it
I pray it Greens for you man oshe bros.. e pain me say na accumulator
the main one Wey don almost click don burst.
ordinary over 1 that Germany match fit produce |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by cyberhike(m): 5:01pm On Jun 17, 2018 |
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by cyberhike(m): 4:54pm On Jun 17, 2018 |
AxceX: 1k for 12g .
which network be this abeg |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by cyberhike(m): 4:13pm On Jun 17, 2018 |
NLbully: Den go pause am now now you go see
Na initial gragra if dem fit do like 3 more for first half.. food don almost ready be that |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by cyberhike(m): 4:08pm On Jun 17, 2018 |
Mehn...corner go yapa for that Germany Mexico match.
8 minutes 3 corners |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by cyberhike(m): 10:10pm On Jun 16, 2018 |
As I dey vex say I lose money today...
I WAN FIND TROUBLE.
Any pointers? I wan make this place scatter lol |
Food › Re: Cook In Your Kitchen, Take Pictures And Post It Here. SIMPLE! by cyberhike(m): 9:48pm On Jun 16, 2018 |
chasers:
Lo siento mucho. I have a thing for greens,my refrigerator below. Wey no be goat...lmao See as grass full your fridge lol |
Food › Re: Cook In Your Kitchen, Take Pictures And Post It Here. SIMPLE! by cyberhike(m): 9:45pm On Jun 16, 2018 |
Hyinkar97: Why you no kuku cut down a whole tree on top say you wan chop greens? See as you cut #100 vegetable inside spaghetti alone  Wanted to say the same thing o |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by cyberhike(m): 9:43pm On Jun 16, 2018 |
chewbacca: I played Ronaldo over 3.5 @ 2.7 odds
They disrespected him by putting such odds.  Which bookie please |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by cyberhike(m): 9:41pm On Jun 16, 2018 |
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by cyberhike(m): 9:40pm On Jun 16, 2018 |
I staked 1500 on France over 7.5 corners dem spoil am.
I staked 1k5 on Argentina to win dem spoil am
I staked 1k on Nigeria to score dem dey play rubbish.
I for kuku play over 8.5 corner for Nigeria match |
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by cyberhike(m): 8:49pm On Jun 16, 2018 |
Before world cup, we all dey say we go cash out this tournament. ..
I can tell you now that I have lost a lot since this tournament began.
Today alone na 3k plus.
If naija fail to score e go enter 4k |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by cyberhike(m): 6:57am On Jun 16, 2018 |
joshuakdboy: B922ECRPESQPER-1660746
HAHA
WTF is this? be like bet9ja server don scatter lol.
josh Hafa na... I wan follow your low picks today. |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by cyberhike(m): 8:48pm On Jun 15, 2018 |
first over 8.5 corner match.
nice |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by cyberhike(m): 8:39pm On Jun 15, 2018 |
so the whole world cup matches so far never produce 9 corners o.
na real tomato world cup |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by cyberhike(m): 8:15pm On Jun 15, 2018 |
nacho wan killi person |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by cyberhike(m): 8:12am On Jun 15, 2018 |
THE HUSTLE IS REAL |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by cyberhike(m): 8:02am On Jun 15, 2018 |
hmmm so POTUS is also a punter..
Nice
|