₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,045 members, 8,420,040 topics. Date: Thursday, 04 June 2026 at 10:05 AM

Toggle theme

Damur's Posts

Nairaland ForumDamur's ProfileDamur's Posts

1 (of 1 pages)

FashionRe: Whats Your Favorite Lotion Or Creme? by Damur(m): 1:13am On Nov 04, 2015
youmour:
i travelled to lag recently n forgot my st ives n so i went to get palmers cocoa butter cos it was the only lotion on the shelf but after using it for 2days it darken my skin man i been wan hang myself so i switched back be4 i kon resemble aboki (no offense)
which brand of st ives did u use? or are u stil usin it?
CelebritiesRe: Fans Blast Wizkid And Phyno For Not Winning Awards At The MTVMAMA by Damur(m): 4:14pm On Jul 19, 2015
Ya'll dsappntd me!... cnt u all c? cnt u thnk? dnt u av brain? cnt ya'll listen? its obvious wizkid get talent pass davido by faaaaar... u sef no dat... even wit d rubbsh u guys talk say wizkid de sing... dem stil mak sense!... hes just proud, alittl... nd he dnt take shiit frm ppl wen dey do giv 1!... if u are in wizkid's shoes u thnk u aint gon b proud?... ur own go worst!... ya'll thnk davido is nt proud?!... u don roll wit davido b4? smh!
PoliticsRe: Checkout What A Nigerian Said If Buhari Dare Legalises Gay Marriage(pic) by Damur(m): 11:45pm On Jun 27, 2015
Sigo86:
Meself wonder o... An average naija guy will chase a babe 4complete 5months just cos he wants 2enter jerusalem. grin grin grin
JESUS! So, babe dey giv persn ticket 2 enta jerusalem now?! so, nah babe dey cari persn enta jerusalem? ma go start 2de chase lik 12! dis jerusalem nah must enta! by thunda! by lightening!
Christianity EtcRe: The Plight Of An Ogbanje (witch Children) by Damur(m): 5:04pm On Jun 27, 2015
EggovinMma:
Chai! This story is bringing back memories to me o.
I have had an experience like this.AAlthough in my own case, according to the useless men of GODS and fools, my ogbonge gives me power to destroy things angry angry angry angry.

From one pastor to another, from one prophet to another, from lagos to east to even yoruba land na so them dey carry me waka.UPON ALL THE PIGEONS, COCONUTS, CANDLES, WHITE WRAPPERS, FRUITS AND EVEN PIGS, NO BE MY HEAD STILL STUBBORN LIKE GOAT? shocked shocked shocked shocked


Na so one man god ask me how many demons dey my head cry cry cry cry.ewwwwwww! I was about 9 or 10 then.I innocently told him 24 demons..Na so the pastor pray, fire, twist my head (And my mama dey there o, dey cast and bind), fire fire.TThe kind spit wey this yeye prophet dey pour for my face, I just open one eye dey look him face..Him kon dey press my head make I fall, NA THAT TIME I VEX.NA BY FORCE TO FALL DOWN? I kon stretch my small legs like person wey won run, strong the leg for ground to gain better stamina for ground.Strong my head for the man hand dey push him ha d with my head.WE GO KNOW WHO GET THE DEMONS TODAY, WEDA NA HIM OR ME angry. Laye! Others dey fall, na so I stand gidigba! Ma mama don enter a other level dey fall for ground, as I see my mama for ground, I put more effort for my head to defeat the" deliverer".After the spitting a d shouting, him kon ask me how many demons remain?" Is 22 remain".NNA THERE PRAYER STOP O.THE MAN TIRE Na.E easy to cast out 24 demons? 2 fuccking dozens? !






SO WETIN WE GO DO THE 22 WEY REMAIN ?
hahahahahahahaha! cnt stop laughn!.. guy! u don maaaad! i swear!... lmfao!
PhonesRe: How To Get Back Mistakenly Deleted Photos On An Android Phone by Damur(m): 4:17pm On Jun 27, 2015
Scrypt:
[color=#000030]Are you trying to tell me there is an App for downloading spells and Amulets/Charms? Please give me the link, I have to see it.[/color]
hey, no mind dat guy! mojo nah blue film... sex short films
TravelRe: Visa Free Countries With The Nigerian Passport by Damur(m): 12:43am On Jun 26, 2015
hahahahaha!.. c as dey won kill me with laughta o!... afta u enta Barbados, u find ur way to maybe Bahamas, den to Mexico, then move to U.S or Canada!.. hahahaha!... see as dem dey talk lyk say, u go just dey tak 100 100naira enta cab enta all dis countries ni! lmao!.. most ya'll brainles! u tnk u can just enter des countries anyhw?.. lol..
TravelRe: Visa Free Countries With The Nigerian Passport by Damur(m): 12:43am On Jun 26, 2015
hahahahaha!.. c as dey won kill me with laughta o!... afta u enta Barbados, u find ur way to maybe Bahamas, den to Mexico, then move to U.S or Canada!.. hahahaha!... see as dem dey talk lyk say, u go just dey tak 100 100naira enta cab enta all dis cntries ni! lmao!.. most ya'll brainles! u tnk u can just enter des contries anyhw?.. lol..
TravelRe: Visa Free Countries With The Nigerian Passport by Damur(m): 12:36am On Jun 26, 2015
aywhy93:
You sabi shortcut gan-an oooh
hahahaha!.. u sef notice?!... lmfao!
Christianity EtcRe: Is It Spiritual To Eat In The Dream? by Damur(m): 12:29pm On May 24, 2015
Please, Kindly share your most feared dreams and what happened later on!
EducationRe: Federal University Of Agriculture, Abeokuta(FUNAAB) 2014/2015 Admissions by Damur(m): 2:05pm On May 08, 2015
amhackdee:
grin grin lolssssss, thank you jareeee, God will help us all ooooooo
Amen oo! waa gbayi!
EducationRe: Federal University Of Agriculture, Abeokuta(FUNAAB) 2014/2015 Admissions by Damur(m): 3:37pm On May 04, 2015
amhackdee:
Am here this year again, still applied for Economics in Funaab. Longtime dudes, any info or guideline for me this year.
Bimfo,dharey9,peluscotin, and you all
Chai! Hackdee... unaab again?... Hahaa kilodee?!.. abeg, shey nah 4 insyd unaab dem bury ur placenta?... seriously! oda schs dey dia nau!..unilorin nd so on... state unis wey dem rili recogniz dey dia! haa! o ga gan o!.. bt al is well sha!.. nd i pray dis admissn no go pass u by! nt just admssn bt admissn wit ur prefered course!.. bliv nd read hard! nd u remba say dat last pst ume na 1 kind TRUE/FALSE trash dem dey brng! so, dnt just read, read nd undastnd ni... dats all.. God Bless U!..
EducationRe: The Polytechnic, Ibadan 2014/2015 Admission Processes For Prelim, ND And HND by Damur(m): 11:41pm On Jan 07, 2015
heey! dpp accountancy studnt! abeg, holla me o!
EducationRe: The Polytechnic, Ibadan 2014/2015 Admission Processes For Prelim, ND And HND by Damur(m): 8:02pm On Dec 28, 2014
peterfelix100:
For accountancy studnt.u av to pay as folw.
Depatmntal dw #600.
FFMS #500.
faculty fee #1500.
Local govmnt nd state fees(depnds on d state u r 4rm sha)
facty jorna #1200
facty note #700
SUG #500
NAPAS #3100
medical #2700.
Dats all but dont 4get ur state of orign nd birth certficate wt pasports nd money for photocops sha...
If u gat any dfcultis on how 2 go tru d payment step by step (accountancy dpatmnt)u can peep me here.am available 2 help both in schl nd online.
NOTE:am a dpp frsher but av don some, just remain medical test
bro... abeg, drop ur whatsapp number...
EducationRe: The Polytechnic, Ibadan 2014/2015 Admission Processes For Prelim, ND And HND by Damur(m): 8:31pm On Dec 22, 2014
Abeg! Abeg! Abeg! Which kind rubbsh b diz nau!... So, no accountancy dpp studnt here?... Haaa! O ga o!.. Persn dey vex here o!...
EducationRe: The Polytechnic, Ibadan 2014/2015 Admission Processes For Prelim, ND And HND by Damur(m): 9:11am On Dec 19, 2014
Misolex:
MONEY
diz 1 nah gobe!.. o o original gobe... bt sha go show 4 sch on monday... any dpp accountin studnt here?
EducationRe: The Polytechnic, Ibadan 2014/2015 Admission Processes For Prelim, ND And HND by Damur(m): 10:29pm On Dec 18, 2014
Misolex:
jst come wit d requirememts wey dey d admission slip. Hold fresh come 2.
fresh?!.. abeg.. wetin b fresh o?
EducationRe: The Polytechnic, Ibadan 2014/2015 Admission Processes For Prelim, ND And HND by Damur(m): 5:01pm On Dec 18, 2014
Misolex:
at al...na my department lecturer die. They ask us 2 come back on 22nd. What abt u?
guy, i neva do clearance o nah only biometric i don do... sumhw confusd aw 2do dat nd wat to tak 2dat place..
EducationRe: The Polytechnic, Ibadan 2014/2015 Admission Processes For Prelim, ND And HND by Damur(m): 2:43pm On Dec 18, 2014
I doubt if we dpp studnt ar even up to 500... Cus, diz place dry gaaan o! No dpp updates...
EducationRe: The Polytechnic, Ibadan 2014/2015 Admission Processes For Prelim, ND And HND by Damur(m): 2:36pm On Dec 18, 2014
Misolex:
mine is Loku government studies.
good.. u don do clearance?
EducationRe: The Polytechnic, Ibadan 2014/2015 Admission Processes For Prelim, ND And HND by Damur(m): 10:33pm On Dec 17, 2014
Damur:
it b lyk say d dpp studnts wey dey here no dey function o... we cnt even ask ourselvs qustions... i tire o...
EducationRe: The Polytechnic, Ibadan 2014/2015 Admission Processes For Prelim, ND And HND by Damur(m): 10:13pm On Dec 17, 2014
it b lyk say d dpp studnts wey dey here no dey function o... we cnt even ask ourselvs qustions... i tire o...
EducationRe: The Polytechnic, Ibadan 2014/2015 Admission Processes For Prelim, ND And HND by Damur(m): 4:37pm On Dec 17, 2014
Oluperfect:
Pls ao much is dpp skul fee
dem neva tel us! Nah afta clearance i tnk we go knw! Bt mak u sha dey keep lyk 30k in case!
EducationRe: The Polytechnic, Ibadan 2014/2015 Admission Processes For Prelim, ND And HND by Damur(m): 3:31pm On Dec 17, 2014
Misolex:
thank God...wiz course
Accountancy dpp... nt seen any oda dpp accountin studnt here.. na wa o... aw abt u? wat cours?
EducationRe: The Polytechnic, Ibadan 2014/2015 Admission Processes For Prelim, ND And HND by Damur(m): 12:02pm On Dec 16, 2014
Misolex:
na wa o...it was ok around 11pm ystadae.
badooo!..hahaha!.. it don do o...
EducationRe: The Polytechnic, Ibadan 2014/2015 Admission Processes For Prelim, ND And HND by Damur(m): 11:45pm On Dec 15, 2014
Misolex:
@Damur. hw fa, u don c d tin do?
baba mi.. it neva do o... i won retry am now sef..
EducationRe: The Polytechnic, Ibadan 2014/2015 Admission Processes For Prelim, ND And HND by Damur(m): 9:59pm On Dec 15, 2014
abeg.. wetin dey happen nau?.. dis dpp website no dey go nd i won pay acceptance... anybody xpriencin such?.. i don tire ooo.. nd 2day b d deadline...
EducationRe: The Polytechnic, Ibadan 2014/2015 Admission Processes For Prelim, ND And HND by Damur(m): 8:13pm On Dec 15, 2014
luckybaddest:
what ya questions
Abegi o, i don dey try mak i pay my
accptance fee o... Bt d ibadan dpp
website don dey mess up since
mornin even til nw!Wat if d site no
dey ok til midnite? Nd 2day is d
deadline!.. Abeg, wetin i fit do o!
EducationRe: The Polytechnic, Ibadan 2014/2015 Admission Processes For Prelim, ND And HND by Damur(m): 8:10pm On Dec 15, 2014
Misolex:
Ibadan do many dpp guys strong tin...d site was bad allthrough...they better extend d acceptance date
na so we c am o... nah prayer we dey pray now o... mak dem xtend d tin ni o...
EducationRe: The Polytechnic, Ibadan 2014/2015 Admission Processes For Prelim, ND And HND by Damur(m): 6:40pm On Dec 15, 2014
Phantom727:
Egbon,rara o its not like that o. . .its just that I DON'T KNOW ANYTHING ABOUT THE DPP.

sorry sir. . .but wait a lil' bit,your brothers and sisters in the DPP stuff 'll soon be here.
tnks alot...
EducationRe: The Polytechnic, Ibadan 2014/2015 Admission Processes For Prelim, ND And HND by Damur(m): 5:38pm On Dec 15, 2014
Egbami! Ppl here no nice o! C as dem ignor my post nd dey ansa odas lyk say nah ghost mode my post dey! Ko daa o! Help o! Eejor sirs nd mas'....
EducationRe: The Polytechnic, Ibadan 2014/2015 Admission Processes For Prelim, ND And HND by Damur(m): 5:09pm On Dec 15, 2014
Damur:
Abegi o, i don dey try mak i pay my accptance fee o... Bt d ibadan dpp website don dey mess up since mornin even til nw!Wat if d site no dey ok til midnite? Nd 2day is d deadline!.. Abeg, wetin i fit do o!
EducationRe: The Polytechnic, Ibadan 2014/2015 Admission Processes For Prelim, ND And HND by Damur(m): 5:00pm On Dec 15, 2014
Abegi o, i don dey try mak i pay my accptance fee o... Bt d ibadan dpp website don dey mess up since mornin even til nw!Wat if d site no dey ok til midnite? Nd 2day is d deadline!.. Abeg, wetin i fit do o!

1 (of 1 pages)