Dannzzi's Posts
Nairaland Forum › Dannzzi's Profile › Dannzzi's Posts
1 (of 1 pages)
I can provide you with the 2 odds almost daily, contact on WhatsApp 08962946255 |
dat unilorin is d perfect example.....may devil catch u sub-dean con grab..ur own don finish...dont know about oda universities but as for unilorin off campus is better....free football matches z d only advantage....yh also gettn to lectures early |
aw arsenal no go draw hull....if not for juju or match fixing wey dem do for FA cup final last season.dem for still dey trophyless......dis ref na welder.'e just dey weld tym together' |
Akeelahtunez:a mall or a supermarket |
Exclusive900:have you seen the LA,mr zakariya or sumtin lyk datn..if yes what did he ask us to bring am coming to illorin on sunday nd i will av 5days left for registration....i wanna be on fast-track. any sociology student can reply o |
hmmmmm how can i fall in luv again? whats dere just look for love and fall inside AGAIN.......seriously speaking if all dis happend to you forget marriage,mayb those men be boxers....pray GOD will show u d right man |
make dis win no deceive us o......congo won 3-0 against sudan and SA won dem it seems 4-0 and we won 3-1......we're still below standard |
Hardheolar:when dey decide to clear me o...bt sunday at most |
Hardheolar:i dey dah oju ore side.....sango no far from dah place |
Hardheolar:me sef dey sango o...bt i go dey x any moment sha |
my clerance o.......who has gotten clerance in faculty of social science or dept of sociology |
1 (of 1 pages)
