Danosky91's Posts
Nairaland Forum › Danosky91's Profile › Danosky91's Posts
Mtcheew rubbish give me bk d time i use in reading dis trash. |
yashau:it definately cant be ur last u have GOD just prophesise good health and see wonders |
Olohun Op u knw follow oh person dey talk beta tin u dey yan oil.u ar already thinking like d milatants we talking beta way to improve and diversify d economy u dey tk abt oil wey go still reach #10 per barrel sit relax technology is blowing d world u ar talking oil. Am a northerner but no let me curse u in chinese ka chin wu la |
Bios really gave me tough rigours i searched the nooks and crane of google still were void until i did this 1.switch off the pc remove the harddisk then switch on bk without the harddisk dis time the bios password shld be cleared 2.switch of d pc insert ur HDD Back couple the pc the u are free with the bios password. |
Pls can any1 here help me unlock zte mf730m imei 358532034278341. Serial32965715139f |
Abegi make una free Op joor how do u mean just yoruba the story is more or less within and how did uche in d story dpct negativity cus of her attitude huh but he made mention dat she is intelligent.4 crying loud its a story. I stand to be corrected if am wrong. |
Am interested 2 danielchiatuiro@yahoo.com |
Pls my etisalat mf65 modem i need it to be unlocked and my pc wont detect the modem while i av being told to try dc unlocker any oda way pls 2 counter remaining |