Dapo97's Posts
Nairaland Forum › Dapo97's Profile › Dapo97's Posts
Hadampson:choi broda wer u go all phiz while nau..dem ban u |
yungtemmy comman update nau! ![]() |
I didn't know when I obstructed their interaction. I felt like crying. I was broke. I couldn't take it anymore. Me: wetin na... (weeping) Joan: oooh! I'm sorry. Um, just bring a bottle of fanta. diz lines actually qat me rollinq on d floor ![]() ...yungtemy nice 1 der..I love it!oya comman drop dah ting |
Yewandequeen:kk..kk..I can get it! it's alryt(opens door,abt to go awt den suddenly turns back and move closer to her..then plait a kiss on her lips)yewandequeen..i will wait 4 u...I still av d faith u will cum back( he walked out) |
Yewandequeen:alryt!we gonna see d outcome |
Yewandequeen:lawd yewandequeen..its dapo u are talking to did u know DAT? |
ladiesBOO:broda mii!ix lyk I don tell u b4 abt it..diz gal don't love u frm day 1..u see nw!.. |
Yewandequeen:see diz lady I wnna die untop!inshort m awt!..wish u bad luck coz I go dey er I mean 'we' go dey er dey xpect ur downfall oo ...buh babe u will regret diz playa u are following go!quote me |
DTOBS:see how I dey look atew u..I swear iffah see u face 2 face now nw ehn!yewandequeen know qo know u again ![]() ![]() |
DTOBS:lawd of mercies!..a whole me palace guard?..issokai..nt ur fault na love na..fucky love |
YungTemy:u ehn...Abegii ignore d **** nd drop dah ting hot hot ![]() ![]() |
xo yungtemy dia ix no update 2day xo?Izzokai ![]() ![]() |
[quote author=ladiesBOO post=52893864]all these sweet names wey you dey call am no go give you a space in her heart unless na the one wey go remain if I don't occupy am[/quoted d tin dey cho u ni..Ahbi wetin concern u ![]() .. |
ladiesBOO:crowned??...We go see..!Yewandequeenbee mii say xumfin nah |
DTOBS:see dix dickhead o! ![]() ..Who dey gve u hope sef!I fink itx nw time 4 d latter to spill it awt..Yewande mii.,ololufe mi,aya dapo nikansoso oya!Spill it awt o..Dnt gve xum fakerx hope |
DTOBS:see diz dickhead oo!Who dey gve u hope!D bitch..M sowie d queen u wn die untop sef knw luk ur face!Yewandequeen stil luv yungtemy--!Gbam!End of stowiex..!Xo buroda waa!If u knw cawi cum.U knw go cawi go![]() ![]() |
ladiesBOO:taaah!ofiapaa!wen am stil alive |
Ladiesboo 4 ur mind xo u are untop of d world ![]() ..Shio!..Yewande baby hwva na!Stowie yii tii fe ma long![]() ![]() |
moscow0147:see u oo..edo koh.Ido ni ![]() ...dnt tackle d boi o..i go tel u say power pax power...i go show u say wey 1 lane end.anoda 1 began![]() ..i go show u y sun knw dey shine 4 midnyt![]() ![]() |
Yewandequeen:moscow u beta luk 4 anoda perxin ![]() ..yewandequeen ix no goin area 4 u o![]() ![]() |
Yewandequeen:buh u gan sef..U shld gve av gv him small tym..Who knws maybe he ix doing xum preparation 4 una ...yewandequeen maybe u shld sing bed of lies by minaj weneva temy ix around..ki ori e pe![]() |
Yewandequeen: ![]() ![]() ![]() dtobs u heard wah she said ryt?..Watch ur front too sef |
YungTemy:u?..U ehn...U and ur lies.u fink say i knw dey Read ur swit swit messages?.. ![]() ...continue lieing..#wehdonesir...we are wachin u frm d higher places wif 1.5k inches plasma t.v..Jst continue..![]() ![]() |
diz yungtemy,yewandequeen,dtobs..who else sef,dem jst dey make perxin jealous ![]() ...fada fada elp us we xinglex |
Chipaapi comman update us o asap! |
|
comman drop dah ting oo yeye |
temmy diz ur updates small oo...U knw u'V starved us...Pls dey drop m back to forth hot hot .... |
Hadampson:issokai..I undastand wella ..abeg WER temmy dey n![]() ,,'or shld i send aroko to him doormot![]() |
wizsolzy:knw vex broda!ur slap na manual reset nd i knw want am |






