DavidHume's Posts
Nairaland Forum › DavidHume's Profile › DavidHume's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 40 (of 46 pages)
Toyde: u knw say we get different strategy wey we dey use collect food, u go just sidon as if u be 'special guest of honour', I bet u, dem go spoil u wt pounded yam and correct meat........ahhhhhh, I don dey miss dos days.Na true talk u yarn! But den we dey always consider say dat sittin down parols na dulling tinz, dem go waste ur tym tyre especially if u get target of ow well u wat 2 stock ur bag wit.and moreover dos sittin parol, dos ppl dey look face serve dem fit use ages b4 dem serve u, wen some sharp guys don eat 4 4places nd av carried 10extra take away food! I remeber one of dos convocation way I go, true out d next week after d convocation I get meat so tey, I still use dos meat cook fresh soup way we chow 4 some days 4 my room! |
omoteamac: u missd alot bro..Na so bro! U missed so much! Chaii , wd never 4get d likes of Ogidioulu my classmate and a foremost thug in awo! My best days in awo was wen our student union was still in place , I remember angola days wen der was threat of cultist coming 2 sch! Wen dem ama and dealth wit one fasco boi! Sweet experience ![]() |
omoteamac: u day lie again?i knw ur worth.. lmao Awo boi na awo boi. Nobody Behind 4 awo oo, na soso first we dey do 4 every sector of oau! 4 politics of d sch, 4 Academics(the best ar in awo), 4 razness d best ar in awo, 4 disciplinary action, we dey beat thief mad( to faith nd wake nd after drinking fanta we continue d beating, 4 fun : na awo d headquarters of all aroism of all nigeria universities dey nd hequarters of kegites, 4 asomo we full ground ..... And so on and so forth! |
Toyde: Lwkmd......na so dem dey rush for food ooo, but me I be 'butty', I no dey follow dem rush, just dat I fit carry 5 can drinks go Awo after eatin like 5 plates. Behind awo boi ![]() |
omoteamac: lolz..au u day nau?Bouz I dey oo! But wit ds oau news na soso vexing tinz.na like say dat 23 way call up go come out too far, I can't afford 2 get an hrt breaking news few days after my birthday, which is on d 22nd of ds month! As though I shld call nysc office abuja 2 know if ma dept was mobilised or not! I hate all ds gamble way oau dey use deir papa do |
phyktor: lmao.....u no go kill me o.........so funny....na wu kum rescue d poor guy?Na awo bois fight 4 d poor guy oo! Say ow dem go still dey beat person way fall inside hot cooler of rice! Say him neva sufferr reach wit ow d rice burn him face! Moreover na we suppose dey vex say d guy spoil d food way dem wan serv us! Na so we vamus 4 der go anoda tent ooo! No dulling ![]() |
Toyde: remember camp no be 'inaugural' or 'induction' ooo.....lolz. chaii, a call of rememberance of dos days of old, wen men were boys, inside d net parade tins durind convocation. And unpractised regular prayer for inductees wen u ar in any tent @ d verge of collecting ur own rice ![]() Na so I remember one day way dem talk say make we queue 4 rice, na him one boi way no get stamina con go dey front waitin 4 d cooler 2 b open so dey wld commence serving, lo and behold as dem open colour due 2 d pressure from ppl pursing d first man on d queue from behind na so d guy land inside hot rise! Chaii, boys vex dat day, nd funnies tin na say as d guy dey raise him face up like ds from d hot rice accident way don ahma him face na blow d relative of d girl way dey induct use 4low him face! wld neva 4get |
omoteamac: na only my 4plate nd 2spoon stil day wit me o*i go chow dat camp fud lyk MAADHahahah little did I expect from a typical Awo boy, I don laff 4get the matric no dat useless sch give me ![]() |
Goodmorning housemates! Goodmorning housemates! Goodmorning housemates! |
Toyde: exactly my thoughtPls toyde wat of dos depts dat deir results avnt been approved by business commitee of senate, it means dey did not eventually get d V.C signature? ![]() |
odebbs: hailin every1 in d house....... Hope u all re doin gud.... Dimplessssssz)))))))))))))))))Chaiii! I don miss you die but am still living...... How ar u boss |
dimplecakes: Guru mooooorin oooooooooooAya Odebbs, ma beloved...... How are u! I just pray OAU mobilize everyone in this ous! |
Helenqollinz: Gud evenin sweet.U know there can b no fun wifout u around my darlin.As 4 Bsu,baby boy,there's no newz yet.You really draw attention without d use of a pencil. Ur signature made me check ur ......! U are really a damsel Goodevening house |
omoteamac: I KNW KNW SAY DEM DAY BIND MASTERLIST TOO OO..I BN DAY TINK SAY NA ONLY PROJEKT DEM DAY BIND... ![]() |
WinnieDPooh: OAU PEEPS IN BATCH C HOUSE.AMEN IN JESUS NAME FIRE INSAH ALLAH ASE EDUMARE ERIWO YA |
phyktor: sum part advisers r nt aware o......A sincere ans! Thnks 4 dis |
Donprada: Good morning Team OAU!..A classmate of mine just spoke with our part adviser just now and she said we are been mobilized that the strike won't affect us..but i don't know whether its everybody but i will advise u contact your part adviser and mind you the last time i checked our result has only been approved by business committee of senate..Les keep the hope alive!Pls ow do u know dat ur reults av bin approved by business commitee of senate by mere checking online! Do u mean u cld know if ur results av bin approved by checking online! Mr pls explain |
dimplecakes: OAU which wayNa God way oooo! |
Imanuelle: mehnSorry bro! Ma side is cool oo. But vexing wit OAU |
Imanuelle: Hey guysSup Boss! Ow every every |
I don catch sherimati self 4 der ooo! Baba self dey zoom with him 4D screen ![]() |
Hmmm! Eyes rolling ...... Perhaps its d new way 4ward! Wen we all sue dat good 4 nothin management nd av dem pay 4 d delay dey av caused us! ....... |
WinnieDPooh: I just caught David Hume, Yame and some guests viewing the thread. yes I just had 2! I go carry taraffic go d thread soon wit ma fb page if Alenkakent affirm its a serious deal! |
WinnieDPooh: @Alenkakent i just saw this your thread now you are so hilarious. LWKMDPls Alenkakent! Was dat a serious deal o just a joke! |
dimplecakes: *yipee* oya invite him oooo............na my surest paddy of lyf be that ooooo Marax dearie.@ OmoT and dimples .I just invited him(Marax(! He his presently viewing as a guest! |
omoteamac: lol..na my chairman dem be oo..as u be my chairman nauBoss no put me 4 dream world oooo! Ma way be your boy and wld remain very humble |
Chaii! OAU OAU OAU................. No make me curse you ooo |
omoteamac: lol...omotea in economics??ther can be only one OMOTEA nd he finishd 4rm accounting.....ask flamini,iloh,dimple,marax,elite,temitayo kenny(and all in ur clas),dey wl tel u!!lol....Chaii,OmoT u know my personal peeps... Marax (temitayo),Iloh, dimples got a call from marax 2dai,I wld invite him 2 ds thread soon ! Anyway ow u dey bouz |
[quote author=Creamy_chi]@oaufam,let the good news keep rolling....i know #oluwaisfullyinvolved#.To Winnie,Alakakent and others thanks for the updates..I always have a strong conviction that this batch is our perfect batch... ![]() @aus,hope am fully welcomed back into the fold? lol [/quote]@Creamy chi:wat dept do u finish 4rm? |
Imanuelle: maybe because yours is an affiliateDo dey pull string in Nigeria too ![]() |
Pls kindly ignore any rumour that the CBN wants to use my pix on d new#5,000 note.Yes, truly the federal Government aproachd me,bt I rejectd d offered 4 security reason ![]() ....Hi peeps! David Hume says Goodmorning and prays something good and concrete comes out of OAU soonest |
Imanuelle: on that day Airtel airtime ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 40 (of 46 pages)

