DavidHume's Posts
Nairaland Forum › DavidHume's Profile › DavidHume's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 40 41 42 43 44 45 46 (of 46 pages)
David Hume: As e be so, b4 I retire I wish to collect d award of d first 2 comment on the next page .oya Come out, new page come out 1, come 2 come out 3! Hmmmmm maybe u no undersatnd english, Oya jade!Wetin b your own now oya come out now I go use ojoro Dem no born u well make u no comeout Thnks 4 d award in anticipation |
As e be so, b4 I retire I wish to collect d award of d first 2 comment on the next page .oya Come out, new page come out 1, come 2 come out 3! Hmmmmm maybe u no undersatnd english, Oya jade! |
Oluwaoooo, it seems dis thread is faster dan I can kip pace with oo,cos iits 3days now I saw PHCN or whatever name dey call d new companies light. Wetin man go do now dan to just to try, as d language of the thread "Oni duro". Maybe I shld retire 2 d beach nd b a passive viewer nd come back strong wen I know I now have d speed. "Formular 1 thread" una dey vex oooo ![]() |
Imanuelle: Okay!You ar welcome nd well missed. How did your day go |
[quote author=j-slimz]Welcome ma'am, hope today was swell? The qwesion on ground is "what will you use ur first allawee for?" Me repeating the question hasn't yet given an answer.[/quote]Hmmmm! That one 2 sure die , na Akwaibom native soup with goat meatnd some white bottles nooni ![]() |
[quote author=j-slimz]Welcome ma'am, hope today was swell? The qwesion on ground is "what will you use ur first allawee for?" Me repeating the question hasn't yet given an answer.[/quote]Hmmmm! That one 2 sure die , na Akwaibom native soup nd some white bottles nooni ![]() |
I wld serve in North on the condition that, FG must gv me 20 AK47-kill-all riffle, 25 pistle, 53 detonable bombs, ,4 Rocket bomb, I nuclear weapon,1 amoured car and most importantly a liences to kill like our swistenger kills in comando, etc. For enhancemnt of my natural/personal dfnc mechanism I promise u wen I finish my service here there might be nothin called North. Shey I try ........ |
phyktor: Alenkakent...welcum man, trust u r gud? OMOTEA, u funny die, u must b a chronic AWO boi.....@davidi hume...itz jst a mata of time, ur drim wil com 2 reality....Gud morni GREAT MINDS...Amen IJN fire! |
First of all introductory Goodmorning is what I say to every peeps in the house,Ow were d dreams, as 4 me na nysc timetable I dey dream of, na 2mao I wish make d tin come-out.but e get as he b 4 d dream way dem use tell me say 4 d na few days from now d tin go come out so blood dey hot as We dey wait!omoteamac: tanks ma man..bt my system wl nt tolerate d cntent in green bottles...i prefer avin dat same cntent in colaboratn wit sm magical herbs(maybe JEDI)..take note bro..Yes bro, note taken with immediate Alakrity.Ow ur nite. But whch. Brand of d JEDI do u subscribe too,make I ask one of our ladies in d ous make dem do full supply ![]() |
Haaaa! Osanovua, Atlast I read all missed pages finish. So @ ds point I tink I should retire 2 ma bed but must not do dat unless I say "I really apprc8 every pal in ds room, nd wish all a goodnite rest nd a splendid day in and out of this thread 2mao is wat I wish all. Winnie,Ope,Omotamac,dimples,tutu,De-sammy,shrimati,shawrygarl,jslim,ayoolar,xpensive Immanuelle,gerald,beauty4christ,coefoe, nd everyoda (who are likewise sighted in my 4D) Swit dreams 2 u all nd trust God u wld wake up strong,good,better nd blessed. Oya Goodmorning as say na 00:00 we dey ![]() |
omoteamac: I dedicate dis award 2 d almighty 4 makin dis jumbo dream of mine a reality...i celebrat all my fans nd u knw dis award belngs 2 u..though it seems unattainable,bt 4 d 4th tym,it hs come ma way..nd 2 my friends(imanuele,shri,david,jslimz,dimple,wini,ope,shawry,lewi,jueda etc)u re d BEST..!!newpage FIRSTCOMMENT TINZ...lol@Omotamac baba, na 4 5D I use sight u oo.congrat on ur award. More 2 come oya dimple give Baba cake nd 5green bottles ![]() |
[quote author=De-sammy]Bros i hail o! I follow 4 d *Team* Akwa ibom Iyaya.[/quote]De-Sammy! I dey jubilate oo, I now have one teamplayer signifyin 4 team #Akwa ibom#. Pls others who rep Akwa ibom pls signify, make we organiz rock camp 2geda. Gents nd ladies all welcome D latter is more welcome thou ![]() |
shrimati: abeg talk oooooooo, make we knw y na only gals u recommend. #haba#D one I recommend or those I recommend. Na all me choose oo. I no pick one. |
hopeyemmy: @Name sake, I see you o. @Winnie, trust you are doing fine. Special greetings to d sexy ladies in d house.@Namesake, thnks I wish u a good nite rest. Takia pal |
Imanuelle: fried corn for that matter !#Gbam# if u say so, den so it is .Oya make dem start supply. ![]() |
dimplecakes: @David hume........am very fine ooooo ......i also miss u stubborn boi*winks* phasayor is fyn. ![]() |
shrimati: As he dey hot! The house is full to d brim, person wey dey fly dey fly squatters come plenty for the rum as bunks no even reach. Mehn if u wan squat 4 my side bring ur blanket come sharp b4 its too late. I hail all who are making the rum hot, @ Immanulla, Omotee I sight u, tutulicious I dey peep, David hume I see ur goggle. J slimz I double sight as u knw call me come chop corn, de Sammy alws lenle, Beauty 4 christ, u 2 much funpeter its alsw gud havn fun in da house. If I knw mention ur name na typographical error jawe, 4 those peeping on a low level u beta move into d rum make u knw use face carry water. Abeg sey squatting go dey camp sha? Its ur boy, hanging arnd not yet sign out 4 d day.@Shrimati Baba! U ar very too plenty so much Gbaski. Na 4D I use sight you.As d tin dey hot, d tin dey fear me self cos d rate d tin dey move.sure say nairaland managers gat 2 come share corn 4 all of. Us . I just got a call call from dem say make one representativ of us come collect d corn. Pls na girls I wan make go cos of female .......... I no talk anytin oo |
Beauty4Christ: I culdnt even read 2ru, hmmmm, alot has actualy happend here, realy misd out Dear!U ar welcome nd U ar carried/sighted by d ous ![]() |
dimplecakes: winnie.......winnie.....@Dimplecakes! I sight u dearie. Ow ifo nd wen u dey enter sch. Av miss ur a lot.hop u ar hearin 4rm physayor. Cake dey hungry me chop oo.so I order dat cake shld b served 2 every member of ds ous from d top of ds list u wrote to d ones u did not write.oya every1 come chop cake courtsey Dimplecakes most essentially pls come wit ur "Ego" |
@ guys! I rep #Team Akwa ibom# ooo.As e dey hot na dat state dey my mind. Wan go eat native soup nd goat meat with dos Akwa ibom side attration if u dey dis team signify. Team Akwa ibom lo sure juu |
Imanuelle: that .Baby suppose get free admission inTo OAU when he comes off age. d best he wld get from OAU is d naming ceremony organized 4 him by generous Awo boiz |
Imanuelle: that .Baby suppose get free admission inTo OAU when he comes off age.I wish. OAU that school ,dem no sabi dos kind parols. But as a matter of fact my first visit 2 d thread today nd av bin busy readin 6pages. Hello guys ow una dey. I miss d room 4 d little time I did not come online. As e dey hot.no page on nairaland is growin faster dan this thread! Goodafternoon 2 U! |
To my OAU peeps, news reach me as e dey hot now from Hoo haa you campurse is that a naming ceremony is being organised for the baby the lady gave birth to in moremi hostel toilet courtsey AWO boz. Hence ,awo boz dey organize namin ceremony 4 d baby d lady gave birth to last week in moremi hostel. Ama proud 2 b a representative of Awo boiz on NL. . I hail every of my boss on ds thread oooo. |
ravensckar: Meeehhhhnnnnn! Am luvin ds thread. Although I kinda observed dt most of us here av bn disappointed nt making it to d June camp. Bt by His grace,thrs gona be light @ d end of d tunnel.... Any O.A.U in da house?Guy we OAU peeps plenty 4 here like the sand way dey sahara desert.u welcome 2 d ous. Abeg d rate ds thread is moving is alarmin oo. I tink we started 2 wit page 24/25 now we ar @ page 37 just a day. Kip d love burning guys. Goodnite 2 everyone. Slip tit. |
Imanuelle: boss!You too gbaski Baba! ![]() |
As e dey hot,I am amaze by the way ds page dey sky rocket! Record brking on point nd friendship building in process. The batch B threaders who know deir is a bigger ous! Goodevening peeps. Immanuelle I see U,WinnieDpooh I sight u too.Ayoolar11 ur comment on batch B thread is well representing,therefore u ar carried! Namesake Hopheyemmy I no 4get u boz. Kip d love tit guz.@Dimplescake where av u bin all ds while.u ar welcome back on board! |
hayordelevic: House please help with the answer to this:D statement was made on MONDAY! |
WinnieDPooh: OAU peeps please lets know the latest as regards mobilization and final clearance. We were told in my department since February that we can only come for our final clearance once our results has been approved by senate.I shld b going 2 sch 4 my final clearance anytime soon. Just remaining dept nd hostel. 4 me 2 clear myself. |
hopeyemmy: Bro, me na jew for that class o... but sure d names Bola and Portable ring bell. Omotea once deleted from d class FB page 'cause he didn't know me to be a member of d class.All the same welcome on board. Nice meeting you nd still meeting you. Of the Greatest ,of the greatest ..................... |
odebbs: Hmmmm.. I greet evry1 here... Am new n also hoping to be mobilised for badge C. I graduated last year n am yet to be mobilised. Mst graduates in my skull are gone wif few of us left.. Its so frustrating buh I knw Gods tym is d bst. I rep KSUEnjoy urself nd let bcom a big family here in ds thread. |
odebbs: Hmmmm.. I greet evry1 here... Am new n also hoping to be mobilised for badge C. I graduated last year n am yet to be mobilised. Mst graduates in my skull are gone wif few of us left.. Its so frustrating buh I knw Gods tym is d bst. I rep KSUYou welcome bro! Don't worry God wld make a way out 4 u. Just remain prayerful nd hopeful.it is well wit u. |
una dey vex oooo 