Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,163,994 members, 7,856,025 topics. Date: Monday, 10 June 2024 at 12:51 PM

NYSC 2013 Batch C Corp Members House - NYSC (44) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2013 Batch C Corp Members House (703466 Views)

NYSC 2016 Batch A Corp Members House / 2013 Ogun State Batch 'C ' Corp Members / NYSC 2014 Batch A Corp Members House (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (41) (42) (43) (44) (45) (46) (47) ... (1125) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by Nobody: 4:51pm On Jun 27, 2013
WinnieDPooh: Followed Topics 206...206 posts only on Batch C Thread just today? shocked shocked


poor right?
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by Nobody: 4:51pm On Jun 27, 2013
j-slimz:
Goodevening housemates, hope today was good?
I say make I hail una. Wetin dey happen here today?
gud evnin mama..diz evnin z abt u teln us abt wher u go lyk serve 4 dis our naija country..me na OGUN..U?
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by jslimz(f): 4:54pm On Jun 27, 2013
Imanuelle:

na high key things...
never on a low key. .

That's good.
Make una come follow me chop hot roasted corn for this cold. Since morning rain just dey fall.

omoteamac: *TEAM OGUN* all d way...actualy waitin 2 be part of evry bit of fun over there..u wana join d train??then signify..or tel us wher u wl lyk 2 serve..SAGAMU NONI
Bros its #TEAM ENUGU# for moi
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by Nobody: 4:54pm On Jun 27, 2013
if u wan serve 4 boko camp..signify as well..gona serve ther in d nxt world!
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by jslimz(f): 4:56pm On Jun 27, 2013
Imanuelle:


Imanuelle no one deprived u of ur right to comment first on a new page.
Congrats on first to comment on new page.
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by Nobody: 4:57pm On Jun 27, 2013
j-slimz:


That's good.
Make una come follow me chop hot roasted corn for this cold. Since morning rain just dey fall.


Bros its #TEAM ENUGU# for moi
enugu!why dat choice?borno wl best fit u..lol..
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by jslimz(f): 4:57pm On Jun 27, 2013
omoteamac: gud evnin mama..diz evnin z abt u teln us abt wher u go lyk serve 4 dis our naija country..me na OGUN..U?

Na ENUGU o!!
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by Desammy(m): 4:59pm On Jun 27, 2013
j-slimz:
Goodevening housemates, hope today was good?
I say make I hail una. Wetin dey happen here today?
U r welcum J-slimz. N'tin much. We just dey, dey feel each.
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by jslimz(f): 5:00pm On Jun 27, 2013
omoteamac: enugu!why dat choice?borno wl best fit u..lol..
U say? Bor ... Gini? Abeg o!!!! Tell who send u say u no see me. Lol.

But wait o!! If na me and u go there e go make sense.
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by Funpeter: 5:02pm On Jun 27, 2013
Rotr. Emmanuel:
my skool so vexd me, i got my result 4 weeks b4 time table was unleashed for batctb. Bt finaly my efort was downturnd, no hope is lost jst dat november is kinda far. P.M me on 08088929824(strickly for 2013 batchc prospective Otondos and all PAUL HARRIS Fellows)

okay na dont worry God's time is da best bro
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by jslimz(f): 5:02pm On Jun 27, 2013
De-sammy:
U r welcum J-slimz. N'tin much. We just dey, dey feel each.

Abi o!!! That's why its 43 pages now and counting
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by Beauty4Christ(f): 5:07pm On Jun 27, 2013
tariwalters: HELLO GUYS HERE HOW ARE Y'ALL DOING HERE.. AM UR NEWEST MEMBER HERE WAS AT BATCH B THREAD BUT DIDN'T FIND MY NAME ON SOP N CALL UP LETTER WASN'T SENT TO ME, DUN KNW Y BUT GOD KNOWS BEST.. ANYWAY GRADUATED FROM AMBROSE ALLI UNIVERSITY, EKPOMA. HOPE TO FIND U GUYS FRIENDLY AS I WILL BE TO U GUYS HERE. GOD BLESS Y'ALL
u are welcome, GOD knws why. Feel free, we're 1 hapy family
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by Nobody: 5:07pm On Jun 27, 2013
j-slimz:


That's good.
Make una come follow me chop hot roasted corn for this cold. Since morning rain just dey fall.



the rain na area scatter!
I'm glad it started late here.
abeg break the corn, gimme the big side.
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by DavidHume(m): 5:08pm On Jun 27, 2013
@ guys! I rep #Team Akwa ibom# ooo.As e dey hot na dat state dey my mind. Wan go eat native soup nd goat meat with dos Akwa ibom side attration grin grin grin if u dey dis team signify. Team Akwa ibom lo sure juu

1 Like

Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by dimplecakes(f): 5:09pm On Jun 27, 2013
Geraldboy: I tot I ΨåS̤̈̊ d only 1 left out in d batch c well God knws d reason everyfin happnd I haill una @dimplecakes n tutulicious!

@Gerald........ i hail u too oooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooo
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by Nobody: 5:09pm On Jun 27, 2013
j-slimz:


Imanuelle no one deprived u of ur right to comment first on a new page.
Congrats on first to comment on new page.


blushing......
abeg no make my head swell,
there's a thunderstorm !
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by Nobody: 5:10pm On Jun 27, 2013
Imanuelle:
poor right?
Hmnn so much to read o i just have to skim through some posts grin
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by Nobody: 5:11pm On Jun 27, 2013
Imanuelle: Low Battery sha... cry

spare battery in action!

grin grin
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by jinha(m): 5:12pm On Jun 27, 2013
j-slimz:


Na ENUGU o!!

Me na TEAM OSUN......
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by Nobody: 5:12pm On Jun 27, 2013
WinnieDPooh: Hmnn so much to read o i just have to skim through some posts grin


skimming is allowed
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by Nobody: 5:15pm On Jun 27, 2013
And about the state I want to serve,

I can not categorically tell you one now... and my madam ontop will now say another one....

ww.yetToDecide that's all !

grin
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by dimplecakes(f): 5:16pm On Jun 27, 2013
winnie.......winnie.....

tutulicious.......tutulicious.....

david hume......david hume..

omotea......omotea....

ayollar......ayollar....

immanuel.....immanuel.....

hayor........hayor......

j-slimz.........j-slimz.......

mikigen......mikigen.....
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by Beauty4Christ(f): 5:18pm On Jun 27, 2013
I've bin away 4 just few days only 2 return and discover pages don fly reach 43. No be small tin. E be lik say we don increase 4 number. Hmmmm, all new members are welcome. One happy fam we are here, feel free to interact. GOD bless u all

#rep UJ#
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by Nobody: 5:18pm On Jun 27, 2013
j-slimz:


Na ENUGU o!!


secure your 10k.

grin
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by shrimati(m): 5:19pm On Jun 27, 2013
As he dey hot! The house is full to d brim, person wey dey fly dey fly squatters come plenty for the rum as bunks no even reach. Mehn if u wan squat 4 my side bring ur blanket come sharp b4 its too late. I hail all who are making the rum hot, @ Immanulla, Omotee I sight u, tutulicious I dey peep, David hume I see ur goggle. J slimz I double sight as u knw call me come chop corn, de Sammy alws lenle, Beauty 4 christ, u 2 much funpeter its alsw gud havn fun in da house. If I knw mention ur name na typographical error jawe, 4 those peeping on a low level u beta move into d rum make u knw use face carry water. Abeg sey squatting go dey camp sha? Its ur boy, hanging arnd not yet sign out 4 d day.
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by Nobody: 5:19pm On Jun 27, 2013
j-slimz:

U say? Bor ... Gini? Abeg o!!!! Tell who send u say u no see me. Lol.

But wait o!! If na me and u go there e go make sense.
arrrghhh...u see dat side ehnnn...wel if na me nd u,i fit day apy sha coz i knw say u go be ma VANDAMME..wit u by me,boko z in trouble..but i dare nt pray 4 dat state mehn....
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by Nobody: 5:20pm On Jun 27, 2013
Beauty4Christ: I've bin away 4 just few days only 2 return and discover pages don fly reach 43. No be small tin. E be lik say we don increase 4 number. Hmmmm, all new members are welcome. One happy fam we are here, feel free to interact. GOD bless u all

#rep UJ#


welcome back!
Your absence was felt,
next time, please sign an exit card before you leave.
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by Beauty4Christ(f): 5:21pm On Jun 27, 2013
I culdnt even read 2ru, hmmmm, alot has actualy happend here, realy misd out
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by DavidHume(m): 5:22pm On Jun 27, 2013
dimplecakes: winnie.......winnie.....

tutulicious.......tutulicious.....

david hume......david hume..

omotea......omotea....

ayollar......ayollar....

immanuel.....immanuel.....

hayor........hayor......

j-slimz.........j-slimz.......

mikigen......mikigen.....

@Dimplecakes! I sight u dearie. Ow ifo nd wen u dey enter sch. Av miss ur a lot.hop u ar hearin 4rm physayor. Cake dey hungry me chop oo.so I order dat cake shld b served 2 every member of ds ous from d top of ds list u wrote to d ones u did not write.oya every1 come chop cake courtsey Dimplecakes grin grin grin most essentially pls come wit ur "Ego"
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by Beauty4Christ(f): 5:23pm On Jun 27, 2013
I culdnt even read 2ru, hmmmm, alot has actualy happend here, realy misd out. I see all of una sha. One love!
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by odebbs(m): 5:23pm On Jun 27, 2013
Dis place rocks. #team abj all dah way
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by Funpeter: 5:24pm On Jun 27, 2013
Imanuelle: And about the state I want to serve,

I can not categorically tell you one now... and my madam ontop will now say another one....

ww.yetToDecide that's all !

grin

abi ooooo make i say lagos make my oga say borno wetin man go do silence mode activated

(1) (2) (3) ... (41) (42) (43) (44) (45) (46) (47) ... (1125) (Reply)

NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members / Your NYSC Questions Answered / NYSC 2017 Batch A Corps Members House

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 40
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.