Dcc26's Posts
Nairaland Forum › Dcc26's Profile › Dcc26's Posts
1 (of 1 pages)
I no see payment make oo to my bonanza win account.....pls any info on this? |
Hope u guys got it...#gudluck if u play. |
Feel free to remove anyone u don't like....#only God is perfect,who knows u might be only winner.
|
More winning ahead,can I share my accumulated tips??....but Liverpool don commot 4 there |
I'm kinda loving dis,dey don dey decide my game small small....feel my acct details below,red rare 4there walahi
|
E be like say bookmakers don chop ur money tire....na 1.14 odds be tip.....una go Tey 4 there......I no get ur time sef,na bet9ja wey never decide my bet dey give una talk.i 4 don commot 4better tins........#2hs na 'n sure pass. |
Thk God....narrow escape. just won two of my single bets, na only Liverpool Bleep up. #2hs
|
I beg,enough of dis joor...if u no fit give tips mk una shut up,no cum dey analyse yeye for us |
@dickson....its halftime 0:1 now,zurich don net oo |
Abeg Wetin go happen 4 Japan league dis morning? |
Hello everyone,i beg I need better odds to win today oo |
@smart,Pls i've sent you mail.... |
1 (of 1 pages)