₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,132 members, 8,420,502 topics. Date: Thursday, 04 June 2026 at 10:14 PM

Toggle theme

Debeejay's Posts

Nairaland ForumDebeejay's ProfileDebeejay's Posts

1 2 3 4 5 6 (of 6 pages)

NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by debeejay(m): 12:32pm On Sep 11, 2015
Na wa ooo nobody skul 4 north hia.....haba embarassedNa wa ooo nobody skul 4 north hia.....haba
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by debeejay(m): 12:24pm On Sep 11, 2015
haywire1:
Na rain ooo, cold dey body, u suppose knw say I need to feel warm nah wink wink wink
#
haywire na wa 4 u ooo....u b computer ni wey u dey warm
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by debeejay(m): 11:10am On Sep 11, 2015
Na only you waka come TeamLautech No wori I go soon c who I waka with
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by debeejay(m): 11:01am On Sep 11, 2015
Abeg any graduate 4rm Bayero university here....
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by debeejay(m): 6:04pm On Sep 09, 2015
I don get my call up number....abeg whoeva don do wetin b ur 1st 3 digits
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by debeejay(m): 3:56pm On Sep 09, 2015
E b lyk say Lagos don full ooo.....abeg is dia anybody wey jst dey reg nw nd choose Lagos wey dem gve huhE b lyk say Lagos don full ooo.....abeg is dia anybody wey jst dey reg nw nd choose Lagos wey dem gve
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by debeejay(m): 10:43am On Sep 09, 2015
Guys dey vex ooo.....only yday if u neva u beta go reg 2 avoid streamm 2 nd 2 have a greater chance of bn chosen in desired state
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by debeejay(m): 10:42am On Sep 09, 2015
hilsocial:
The call up no is a combination of all they wrote dia both letters and numbers. There is year dia differentiating us frm 2014, dia is sch dia indicating ur sch and the oda 6 digits are generated based on when u registered. So all of dem form ur call up no and not the last 3 digits. H/ever , we are trying to knw the no dat registered yday only. I think abt 14 - 17 thousand PCMs registered yday only.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by debeejay(m): 7:28pm On Sep 08, 2015
I don do my registration......GODWIN
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by debeejay(m): 4:51pm On Sep 08, 2015
Today na today I must register oooo....sai nayi dole....let's go dia
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by debeejay(m): 10:41am On Sep 08, 2015
Please can somebody brief dose of us dat haven't registered on how to go about it....biko....ejo...abeg
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by debeejay(m): 10:52pm On Sep 07, 2015
oh boy registration don dey start b dat mke dem let am be by next week nah I still get smoe tins to check.....who get d person wey I contact mke him shif am small abeg, so dat d Nysc tin go sweet lyk film
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by debeejay(m): 10:47pm On Sep 07, 2015
[quote author=Gazaliah post=37778850]Hahahahahajajahahahahahahahahaha

If Dem sabi remove name,I get aabracadabra for hand...I be ijebu guy...Juju gidigan[]

If dem comot ur name u go knw say juju no dey catch computer.....I pity you

1 2 3 4 5 6 (of 6 pages)