NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by debeejay(m): 8:51am On Sep 20, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by debeejay(m): 8:49am On Sep 20, 2015 |
Gud mrn house.....
Hbd 2 d bday lady #deracarthy longer life nd prosperity in good wealth nd health nd money plus may b allowee
Islam is a religion dat preach peace nd islam means peace
So house PEACE |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by debeejay(m): 11:24pm On Sep 19, 2015 |
sholiyz: See bribery and corruption oooo, I no gree at all After PPV, una wan run from Head to Head Main event, shooo we gbege ooooo Haywire1 Vs DonPsymon still holds 2am No mind dem broda After we don sell ticket finish share money dem kon start dey tlk story dat touch We no go gree say anybody get injury atall |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by debeejay(m): 11:21pm On Sep 19, 2015 |
DonPsymon: Make una begin direct una movies elsewhere... We no be actors  Both of us go make money ooo
Sowie I don 4get say una b rich pple.....abeg I dey find beta wrk oooo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by debeejay(m): 11:13pm On Sep 19, 2015 |
DonPsymon: *in 2face's voice*
#Aproko for them head ooooo
 As u cn c many pple dey enjoy d match
We dey evn anticipate 4 anoda |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by debeejay(m): 11:11pm On Sep 19, 2015 |
DonPsymon: *in 2face's voice*
#Aproko for them head ooooo
 My guy I dey gbadun una die olohun ngbo
Una 4 continue |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by debeejay(m): 11:05pm On Sep 19, 2015 |
gbest58: good evening guys wat re mine missing ?? My guy u don miss d toughest match of d 21st century dat started arnd 2057 or so.... My guy u miss no b small......pele |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by debeejay(m): 10:58pm On Sep 19, 2015 |
haywire1: #
Haywire1 Vs Donsymon
Khaki no b leather 
# Kai I dey enjoy dis match die....pple una dey miss cos d match sweet pass mayweather and pacquaio own I swear... But e b lyk say d match don finish sha |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by debeejay(m): 10:52pm On Sep 19, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by debeejay(m): 10:41pm On Sep 19, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by debeejay(m): 10:36pm On Sep 19, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by debeejay(m): 10:17pm On Sep 19, 2015 |
I nominate haywire1 nd gazaliah 4 d committee |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by debeejay(m): 9:30pm On Sep 19, 2015 |
[quote author=mukhcech post=38181922][/quote]Abeg I dey comot for 4 I knw I cn win it house abeg vote 4 me
#Aluta continua |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by debeejay(m): 4:21pm On Sep 19, 2015 |
Gazaliah: Why mentioning me
Abeg,no cause yam pepper scatter scatter here oooo U knw say u dey among d bosses 4 dis thread nah...... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by debeejay(m): 4:13pm On Sep 19, 2015 |
Dis profile pic tins no go cos gbege lyk dis sha.....if u c pix wey fyn pass ur boo pix u fit hook up na Gazailah its allaowed abi  ? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by debeejay(m): 4:11pm On Sep 19, 2015 |
dossylvanus: Hehehehe so you no want complement guys abi?
Oya compare these pictures. What do you think? Bobo u cute if no b say d 14 years stuff I 4 comment pass lyk dis |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by debeejay(m): 3:45pm On Sep 19, 2015 |
I dey c fyn fyn faces oooo......ma run go upload abeg |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by debeejay(m): 3:36pm On Sep 19, 2015 |
Danator: Wey the Chelsea fans for d house?  We full ground remain D blues 4 lyf |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by debeejay(m): 10:30am On Sep 19, 2015 |
elmisti: Kikikikikiki.......no mind am...person wey hin belle no sweet wey dey chop sugar Jedijedi go teach am lesson How u dey my guy |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by debeejay(m): 10:28am On Sep 19, 2015 |
ademasta: This hectre of land(2.5acres) is dedicated to building Harinholar(my portable beauty)'s shopping mall... Any trespasser, holyghoooost fire! Any land snatcher, holyghooost fire!! My wife snatcher, holyghooooooooost fayaaaaa! Baby mi feel relaxed, me gonna arrange my boiz to begin the construction works! Cc Sholiyz Mobi8 Blessedgurl Keribaby This is how a responsible man takes care of his wife! Wey d plot of land abi na plot of thread cos I knw labourers wey sure wella |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by debeejay(m): 10:20am On Sep 19, 2015 |
whodohgeepee: Ademasta and harinholar! Abeg make una go love section mbok! Una dey disturb ma peace! *runs outta thread* Abeg free my guys its allowed......love in d nysc camp |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by debeejay(m): 10:18am On Sep 19, 2015 |
theSpark: When I told some A15 guys that we'll beat their record and give them extra pages change them been doubt. See as we dn hit 2k and camp is opening more than one month away.
If we no hit 3.1k pages b4 batch b finish camp make my nysc jungle boot oversize.
Morning fam! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by debeejay(m): 10:17am On Sep 19, 2015 |
theSpark: When I told some A15 guys that we'll beat their record and give them extra pages change them been doubt. See as we dn hit 2k and camp is opening more than one month away.
If we no hit 3.1k pages b4 batch b finish camp make my nysc jungle boot oversize.
Morning fam! Make ur khaki tear insyd camp #wink Morning house |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by debeejay(m): 10:40pm On Sep 18, 2015 |
mekstaniac: if all of una wan go stream 1, who go go stream 2? Oyamilenu oooo.  mekstaniac: if all of una wan go stream 1, who go go stream 2? Oyamilenu oooo. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by debeejay(m): 10:37pm On Sep 18, 2015 |
mobi18: lol,,,u must be a learned colleague,, re u an amicus curiae Abeg na only law b 5yrs #wink
Puffs spanish igbo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by debeejay(m): 10:34pm On Sep 18, 2015 |
shawwal1: Laughing in Mandarin
stream 2 for whr? When peeps they expect me to vacate area next month I reject stream 2
Family just dy help me countdown my departure to go serve my father land n one kind sometin called stream 2 go come delay me lai lai I no want Hahahah I reject stream 2 X100 Speaking in brazilian language"guy no b pple dey go stream 2 ni,wetin u wnt mke dem feel lyk dis" |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by debeejay(m): 10:25pm On Sep 18, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by debeejay(m): 10:22pm On Sep 18, 2015 |
Harinholar: Lols....seriously...I comment ma reserve 4 u Namesake I fit help u with d loads oooo.....evn if u wan carry home theatre I dey |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by debeejay(m): 10:10pm On Sep 18, 2015 |
Guys mke una chill nah.....dis tin neva reach dat lvl abeg mke una no spoil d fun wey dey dis thread 4 us ejo...biko...abeg...ya kuri |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by debeejay(m): 9:48pm On Sep 18, 2015 |
elmisti: U don't talk to my vice like that, nd wch kind prayer b dat,u don see. Any beta. Person. Buy akube b4, and if. U add 93 join her age, shey she tell u say she dey beef metusella ni? Let her ansa na....I no dey 2 pray 4 person ooo....if I pray 4 u jst bliv say e go happen |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by debeejay(m): 9:42pm On Sep 18, 2015 |
Hapi bday mobi18 wish u 93 years mre 2geda with ur age.......wa last b akube.....oya take nylon champagne |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by debeejay(m): 2:01pm On Sep 14, 2015 |
jshow: Please I stay in Apata area of Ibadan... Any one know about accreditated centre in my area? Abeg wetin dem dey accredit again nah |