DEEKAH7's Posts
Nairaland Forum › DEEKAH7's Profile › DEEKAH7's Posts
publicenemy:Bros u neva talk anytin oooo...I tink say u get d full story as u yan? calling pple muppets...'argue wit dem, insult dem, fight dem,?all dis happens because d Police stoop so low as to takin bribes and looking for ways to extort money frm citizens acting as if dey r living in a difft country...D young boy shot ws he armed? is he a criminal? why shld d 'mumu police man' reliz bullet on him....dnt Justify anyfin here...e b lyk say u b Police...ndi uwa oji.... |
Oladelson:see ehnnn....I don dey ask dis question since I dey school graduate till now no answer....if dey wer receiving salary it would hv bin understandable. ... |
Naijalastson:from Ebonyi oooo.....notin yet....Its in God's hand |
walcruise:now now Doctor neva prescribe da 1 oooo.... |
Amen ma broda...its Ebonyi State oooo...Praying to God evryday..I'v thrown it on to Him.... |
Abeg I wan ask question ooo..jst followed d Topic... heard 7 per state..1 per L.G...ma question na b say...ma state gt 13 L.Gs....but na onli me survive frm ma L.G till interview....ma get hope?? because na onli God I get oo. |
this IVF does it work for couples with AS Genotypes? plz i need a reply from anybdy da has an answer... |

