Deelastborn's Posts
Nairaland Forum › Deelastborn's Profile › Deelastborn's Posts
1 (of 1 pages)
Lastly, I'm your girlfriends crush !! Kee yourself. Yes, I'm a mobile meme too You see how shocked I am at the display of your idiocy!!! #Dee #Deestinct Kehinde Onaopemipo Adeola... Oh na na!! That's my name....
|
By the way, forget say I be follow come sacarstic personality. Them dey talk fine , some of you dey talk.. Na me be this when I no dey work, una babe, sister , mother , even you wey be man, fine reach me? Thunder road una crayon prick there. Una go still beg money from una mama. Come let me feed you to coma . Yes, I use that picture because I'm into.photography too, go to your Instagram and check "@Deeshotit_" , I didn't come to this life to be a liability like some of you. Me, I fit wake when I like, You, even you wey be banker!!! Do you make 4,000 per day upon say you go wake 3am and enter house 11pm??
|
All these stories no concern me.. Na my address be this, come let me give you a nice hair cut that changes stupid destiny most of you are carrying. And if you think you will collect lap dance, you go tey for bus stop.
|
MrBONE2:slowpoke, I dare your barber to cut this
|
MrBONE2:slowpoke, your barber fit cut this style??
|
Wellets50:I can't even touch your rabbies head, I dey craze?
|
1 (of 1 pages)
