Deflover's Posts
Nairaland Forum › Deflover's Profile › Deflover's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 80 81 82 83 84 85 86 87 88 (of 98 pages)
mimicious:so would you marry me.....i can do all the dishes and never will you lift a finger ![]() |
arbass:yes i poured it in...that was the idea when i boiled it with the sliced bitter leaf... ![]() dont worry i will be bringing out weekly meals from now on so people like you can learn a few tricks ......but be ready to go all out to eat different dishes oh...cos i cook across board ![]() |
Enoquin:madam crayfish ke.....i tell you say i dey do maggi kitchen competition ni.....i say low budget abi make i call am lower budget b4 you go understand.......nija women can form good cook ehhh but give am money she go say e no do ![]() Besides whats it with the mine is washed well tingy......nija babes ehhhhh you for no wash am na...you for put am with the blood inside pot ![]() besides pepper 200 naira was way too small....e be like say u no dey enter market to knw wetin time dey talk ![]() |
Sleekyshuga:well the idea to make something much more sweeter is to use tomatoes.....they usually bring a super sweetness to a dish |
sunnydayasaba:oga i have been cooking since i was 9yrs old......never have i had a bad audience tasting my food ![]() besides i am urohobo not yoruba |
donephi:oga it taste wonderful.....i am a good cook trust me all my mates love it when i enter the kitchen......i can do wonders even with as little as =N=500 sucking egusi has been there since forever.....i guess as kids you were never in the kitchen ![]() |
mimicious:dreamy eyes yes i said so na......the phrase low budget is relative to one's definition love............so what i call low budget may or may not be what you will call low budget.....besides in nija thats a low budget soup unless poverty don give the person body hug ![]() |
tpiadotcom:yes i didnt......the idea behind it is as a person if you cant wash the leaf and you have no time....one can take as little as possible and slice to get the taste you want as if you washed a whole bunch.....it will still get the desired taste but you wont see much of the leaf in it....and yes it is bitter leaf soup....what matters is how it taste ![]() |
if u are serious flash your picture.....show us wat ur money has done for u ..... ![]() if not go to ashi joint u go see gals wey go follow u na....shabi gal na gal ![]() |
breadplanets:yes oh i lick am clean.....no mind me ....abeg pray for me make i marry jor.....i love cooking even if i marry most times i go dey stay kitchen dey cook too or help out..... yes i use d bitter leaf like dat after washing it...the idea na since i no get time to squeeze am ....u use the quantity dat gives you the taste u want.....i be very old bachelor ![]() |
you dey find kidney to sell ba.....abi ashawo to Bleep ![]() |
mike404:wetin dey worry u na....u want the coward to run into the deepest and hottest part of hell ni.....he has been beaten in this life now you want him to be beaten in the after life ni ![]() |
well the soup is ready......i have a soup that would last 4 days with just =N=1400 ....who talk say bachelor no sabi manage ![]()
|
so i allow the soup to cook for another 10mins .......and soon i go serve am but no think am say na me go teach you wetin you go use am chop
|
so i allow to cook and add some salt becos bitter leaf can be tricky and if you want to get that bitter sweet tasty taste you have to do wonders on how to blend it with the fineness of salt but yeah be very careful a salt too much and the meal is gone bad i also added the goat head so i added my bitter leaf again to give me my perfect taste ![]()
|
after tasting the cooked boiled goat head i noticed the bitter leaf i diced raw is not really hitting my desired taste buds so i run go backyard go pluck some more i am very eco friendly na ![]()
|
i pour in my soaked egusi paste to cook for 5mins till i begin to feel as if its getting sticky at the bottom of the pot
|
dejavski:oga i be lag boy....na lag dem born me.....the only place wey e fit cost small na for lekki any other place goat head na standard price becos most people no dey buy am |
after my onion is cooked to get its fineness ....i pour in my mixed gino tomatoes paste and pepper to cook for 5mins
|
dejavski:oga goat head is the cheapest to buy in the market....i am 36yrs old i never marry and i have been buying goat head since 2010 @ =N=500 as bachelor okay...go to the market the biggest will be for around =N=900 max but ele-run go 1st shallow you say na =N=1400.... ![]() |
after i got the bleached texture i want to see i dice my onion bulb and pour in to fry for 2mins
|
i begin to bleach my oil by pouring it into the pot to cook for another 5mins but it depends on what you are using to cook if its a gas cooker or electric cooker one has to be careful and look for that thin brownness to get the perfect bleaching
|
after 30mins of cooking the goat head ......you will get a brownish texture that looks like this
|
Yungwizzzy:then you have a nice taste bud ![]() |
i also suck the egusi in water to make it pasty .......the idea is not to turn a bucket of water oh.....na just to make am look like ayama na lol
|
so i cut open my Gino tomatoe paste and mix with my grounded tomatoes and pepper as ol boy pepper don cost for market oh......
|
so i placed them in a nice pot to cook for 30mins.
|
barrnchedo:well it depends on your taste buds.....the idea is to give the goat meat some hotness so it doesnt taste pale while you try hard to bite in............lol |
so i put the nicely cut goat head in a pot with my raw bitter leaf cut in shreds to give the flavor of bitter sweetness
|
nicely cut goat head and washed
|
Goat head =N= 700 Egusi (1/2 derica) =N= 200 palm oil =N= 100 pepper =N= 200 tomatoes =N= 100 gino tomatoe paste (2 sachets) @ =N=40 each =N= 80 seasoning (maggi star) =N= 20 bitter leaf from my back yard ....lol =N= 0 1/2 litres of water =N= 0 Total =N= 1400:00 |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 80 81 82 83 84 85 86 87 88 (of 98 pages)


