Dehuthmahn's Posts
Nairaland Forum › Dehuthmahn's Profile › Dehuthmahn's Posts
1 (of 1 pages)
Youngzubi:abeg no keep us waiting abeg youngzubi... Too much waiting dey make person give up ehn.... Anyways good job... U making progress with each move u make bro... And dat sir abeg for here we b brodas ehn... I no require dat sir wey u talk |
Youngzubi see ehn u started rwadibg few days ago from season one amd i fell in love with ya story.... U must b very brilliant a child. Afta reading season ome i was forced to register on nairaland si as to comment.... Mahn u are realky really trying.... Abeg oh waya us beta update oh as we be don dey wait for una since oh.... I jes got to dis point |
1 (of 1 pages)