Derecho's Posts
Nairaland Forum › Derecho's Profile › Derecho's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 144 145 146 147 148 149 150 151 152 (of 293 pages)
Kikikiki That's all he went to go tell Obasanjo?With all the pipu that went with him I no know say Tinubu dey fear like this o |
We no need you to support any party. Peter Obi is only showing you he values pipu. I'm sure you'd learn to react better next time |
Tinubu na dog wey go always return to hin vomit Not surprised |
Kikikiki..."pulled him into a private room" indeed Obj: come on don't be scared...tell me why you came.. BAT:stuttering "I just came to greet you sir" There are somethings you dare not say.I thought he is fearless. |
Oya Tinubu/Atiku quickly copy Obi...because na copy copy be una work |
The crowwe guy too wan trend... I notice he doesn't even know the difference between OBIDIENT and obedient |
Kikikiki... So Tinubu sabi bow? I thought his waist and knee dey pain am when he visited ooni of ife? Wia adamu and lalong? You could read disappointment all over the faces of those that came to beg for him |
You sabi dem wella |
That was when he didn't know his mate. Obi movement don format hin brain Even Atiku don throway "Alhaji" for hin title sef.. |
Na lie...Tinubu is a no-no. He stopped Osinbajo,went on to pick a terrorist...and is coming to tell us nonsense |
I thought they said people and dignitaries come to visit him? Dem born am well make e no go visit hin master? Even carried those that would beg for him sef..I think say hin no dey fear |
El-rufai boys |
See all the pipu wey go beg for am... See Obj dragging him in..it's like Tinubu was afraid to enter. OBJ: come inside Don't forget to show us when he prostrated o |
Kikikiki...Osinbajo no dey dia? Tinubu needs to beg pipu to follow him there like a delinquent kid that stole from the father's boss |
https://www.youtube.com/watch?v=ATboIYucrIM&t=131s I thought El-rufai said they'd not be up to 200? Na the Hausa song dey suweet me pass sef... Sounds like haruna messenja |
Obj is Obidient....baba no get time for nonsense adioolayi: |
I trust Obasanjo...Waiting for Obasanjo to give him an unforgettable treat Tinubu slaves will be here to abuse Obj after the treat |
Na so e make mouth before |
Kindly Explain why Atiku a powerful VP with structure didn't win in 2007 GamalNasser: |
People don't understand what's happening.. You think people are just swayed by Peter Obi's talk? Watch the clip below https://www.youtube.com/watch?v=RCuuFTTYsTM |
Singing ...ota mi yio ma sare kiri |
It's funny how pipu fight those they don't understand. Anyone who understand Obidients would know they are more defensive than offensive. They rarely attack. Attack dem and see |
Haba...you sef check am na. Wetin concern Tinubu? This is VP to VP. If any presidential aspirant is to congratulate Ruto, it'd be PO. Ruto is 55 and used a party without "structure" PO is 61 and using a "structureless" party. Make I no divulge the "HCF" wey dey between PO and Ruto. TheRareGem1: |
Relevant congratulations... Not Tinubu doing it just to be in the news. |
But seriously, How are we sure Tinubu isn't a Togolese? |
Kikikiki. So na dis small shaking dey worry you? |
Dis one na talk? |
So? |
I thought he takes credit for everything that his handpicked Governors did in Lagos mike8804: |
Person wey Obidients go rubbish. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 144 145 146 147 148 149 150 151 152 (of 293 pages)