Derrick333's Posts
Nairaland Forum › Derrick333's Profile › Derrick333's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 72 73 74 75 76 77 78 79 80 (of 83 pages)
dem de wear panties again?? Nt2 Tlk of unda skirt?? B4 panties de ocupy space4 rope,now NA rope dem de hang 4rope |
Dat is ehn! I delit am sharp sharp, |
Neldrizzy: i av seen worst situation than that.. He is still learning!U b celeb?? |
Lol Basket mouth com look lik idongesit |
![]() |
9jà I de hail oo |
Emmysteve: What happened that you want to stop loving? Lets start from thereU b witch?? U jus spoke my mind |
Love is a beautiful tin,y do u wnt2stop lovin him? Let's start4rm de |
nnadychuks: abeg go away.. Any religion apart from christianity sucks ![]() |
nnadychuks: no worry, make winch press u for night u go know weda na Jesus Christ or na Jesus u go shoutchilds tawk,dats if I b Christian o |
nnadychuks: the name of Jesus is the only special name, maybe the name messi is demonic. Pipo plenty way de ans Jesus, but Christ is d specia |
It cnt b tru,if its tru? dats means our gvmnts r mad group of melee puppets,retire soldiers way una Neva gv dia pension? De r sick,am yet2b convinced dat 9jà active soldiers cnt tackle BH ,wen common cameroun soildiers r kilin bokoboys everydy?if Jona. N his clueless aid dnt no wat 2do?make him step down make shekau kukuma de rule us ,cus I no evn no who de rule ![]() |
akinloluwao: i will burn it and bury d ashes as well, mtchewwwwoboy islik poverty don sit wit u4long o,wat is 50m ? |
kaima1984: who will I ask?. Lol,jus bliv |
Jfrezzy: Prayers can save Nigeria from the enemies – Military spokesman. So shall we disband the military and use the money to build prayer houses?". Lost confidence in 9jà soldiers oo,NA cameroun de hlp us figt n kill BH |
Sow seed |
don33310: he for nor call them cos he know say work go spoil for he headyes NA ,ik uche was among d best laliga strikers last season |
NA now daybrake |
ajibolabd: na my wife i go first save o. Just dont know why. U save ha,ur mum drawn,a week leta she jilted d relationship, ![]() |
iwakolewa:. U surprise ?? Ajibola wil buy anoda moda ,as 4me I dnt pray4such,but she's stil wife2b n cn get anoda,but cnt gt anoda mum |
most ladies r single cus of taste,n guys now nEed2 work hard2meet ladies demand (hug n kisses dnt pay bills),n de end up jiltin eachoda,cus d lady jus need ur cash n d guy jus need ha waist ,no more love,but lov is a beatuful tin,b4 datin I told my gel,am d best guy ani gel cud get,she tot I was bragin,but now she has confrmd it, |
Danhumprey: It's obvious you haven't had internet connection within the last few days. Smh.. Lol,funni u,depend d site |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 72 73 74 75 76 77 78 79 80 (of 83 pages)
dem de wear panties again?? Nt2 Tlk of unda skirt?? B4 panties de ocupy space4 rope,now NA rope dem de hang 4rope


