Stats: 3,167,005 members, 7,866,804 topics. Date: Friday, 21 June 2024 at 05:40 AM |
Nairaland Forum / Design113's Profile / Design113's Posts
(1) (2) (of 2 pages)
![]() |
![]() Oya na. This one na BBN version of (I'm here to read lies) Let it flow. One Idiot is already saying she can use any guy she wants and the guy won't use her. Lol. If you check well, nothing remain 4 her body again oh. 1 Like |
![]() |
![]() Abeg settle ASUU na once and for all. Na the students dey suffer oh. How person go spend 6 years for 4 years course? Ah ah na. 2 Likes |
![]() |
kinkykinky2: +2349056471382 1 Like |
![]() |
Sleekfingers: ‘Category A’ country must undergo at least three no-notice out-of-competition tests (urine and blood) conducted no less than three weeks apart in the 10 months leading up to a major event. mightyhaze: No be when person dope e go avoid to do doping test when e know say the competition e dey go for require am? |
![]() |
![]() competition never start well, una don go dope unaself finish. You see yaselves now? 1 Like |
![]() |
![]() Okay then |
![]() |
Tis well oh 1 Like |
![]() |
![]() It's cos of the situation in Nigeria. Employers act as if the salary they're going to pay you is money they're gifting you. As if it's not your services they're paying for. You're telling someone to get out like say you pay him transport to take come there. Whatever happened to okay, we'll get back to you? 9 Likes |
![]() |
![]() Clowns. Which business wen u don ever see where Dem receive free land? Highest u go see na loan or hire purchase. |
![]() |
![]() Now this is just funny. Na awa own nkita Dem dey ban? Out nkita wen be man best friend 1 Like |
![]() |
![]() Why now? |
![]() |
![]() Which kind nonsense konji them go call this one now? 2 Likes |
![]() |
![]() Art has always been one thing that confused me. Still don't know how it's valued. 182 Likes 6 Shares |
![]() |
![]() When money talks, everything for the person body go sweet. 11 Likes 1 Share |
![]() |
![]() Like I've always said. You see that thing called boundaries, I no dey joke with am. You know all those small small taps on the cheeks wen girls dey do to see how you go respond, I no dey take face feel am cos she go receive am in 3 folds fess. Respect dey oh but like I always say: Use your words. The day you say you no want use your words again, na that day you go know say werey dey this world. Come and imagine nonsense na. Scatter TV wen no be she buy. And MacBook. Chai. Them think say na pick them dey pick money take buy these things? Why this thing con dey even vex me like this? 38 Likes 1 Share |
![]() |
![]() Also, return all the revenue you guys have gotten from it since you took it. Or at least a substantial part. Nigeria hard. 5 Likes |
![]() |
wonderful 7 Likes |
![]() |
![]() October is too far na. They really want to punish this guy badly oh. 4 Likes |
![]() |
![]() What's the latest BBnaija news abeg? |
![]() |
![]() Oh boy. Seems like I'm the only one awake now. Crime doesn't pay in the long run though. |
![]() |
Star lager. No be today them start support naija sport. They're doing well. 2 Likes |
![]() |
Finally. Abeg, malaria medicine want finish person money. 2 Likes |
![]() |
Really? Then who did? |
![]() |
Who else is up? |
![]() |
![]() |
(1) (2) (of 2 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 24 |