Forum Games › Re: What Song Are You Really Feeling Now? by desodgi(m): 2:32am On Apr 22, 2008 |
You don know the acid?  Mhen I don waka comot O  |
Forum Games › Re: The Rhyming Game by desodgi(m): 2:30am On Apr 22, 2008 |
Hannibal  |
Forum Games › Re: Who Are You Missing Today? by desodgi(m): 2:29am On Apr 22, 2008 |
And I really dont like carrots O |
Forum Games › Re: What Song Are You Really Feeling Now? by desodgi(m): 2:27am On Apr 22, 2008 |
Ztyle you suppose don know say I be anti~acid na. . .  Nothing can harm we in H.I.M. |
Forum Games › Re: Who Are You Missing Today? by desodgi(m): 2:26am On Apr 22, 2008 |
See two mice. . .  |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by desodgi(m): 2:23am On Apr 22, 2008 |
Filled with silly monkeyz like her na, what do you expect?  |
Forum Games › Re: What Song Are You Really Feeling Now? by desodgi(m): 2:22am On Apr 22, 2008 |
e be like say make I pour una bucket of water. . .  |
Forum Games › Re: The Game Starts With The Last Word by desodgi(m): 2:19am On Apr 22, 2008 |
Brain na essential thing wey man suppose posses O  |
Forum Games › Re: What Song Are You Really Feeling Now? by desodgi(m): 1:51am On Apr 22, 2008 |
This babe too much, you be clown?  |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by desodgi(m): 1:50am On Apr 22, 2008 |
See this Monkey O Fine monkey, Na your tail I like, I no like you  |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by desodgi(m): 1:43am On Apr 22, 2008 |
Me sef no like am, the babe wey no dey wash her feet and meat. . .she kon wan make wan mahga lick am. . . .ewwwwwwww. . . .mhn almost threw up  |
Forum Games › Re: Post What's On Your Mind Right Now by desodgi(m): 1:39am On Apr 22, 2008 |
I like that. I like cats to but the Big wans, You know like Tiger.  |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by desodgi(m): 1:36am On Apr 22, 2008 |
Cadet wetin I do you na. . . . ? I bet you dont knwo ma attributes.  |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by desodgi(m): 1:23am On Apr 22, 2008 |
|
Forum Games › Re: Post What's On Your Mind Right Now by desodgi(m): 1:19am On Apr 22, 2008 |
|
Forum Games › Re: The Game Starts With The Last Word by desodgi(m): 1:16am On Apr 22, 2008 |
Know and knowing na the same, but dem no wan get knowledge.  |
Forum Games › Re: Who Are You Missing Today? by desodgi(m): 1:14am On Apr 22, 2008 |
ztyle you no miss anybody? |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by desodgi(m): 1:13am On Apr 22, 2008 |
Na wan fine boy Ojare  |
Forum Games › Re: What Song Are You Really Feeling Now? by desodgi(m): 1:10am On Apr 22, 2008 |
Abi some chicks dey wey dem no dey see fine boy!  |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by desodgi(m): 1:06am On Apr 22, 2008 |
Duh. . .Do you need to know  |
Forum Games › Re: The Game Starts With The Last Word by desodgi(m): 1:04am On Apr 22, 2008 |
Them no wan know sef even if we wan yarn them.  |
Forum Games › Re: Who Are You Missing Today? by desodgi(m): 1:01am On Apr 22, 2008 |
|
Forum Games › Re: Who Are You Missing Today? by desodgi(m): 12:51am On Apr 22, 2008 |
I dunno O  |
Forum Games › Re: The Rhyming Game by desodgi(m): 12:46am On Apr 22, 2008 |
Fanticanival  |
Forum Games › Re: What Song Are You Really Feeling Now? by desodgi(m): 12:44am On Apr 22, 2008 |
|
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by desodgi(m): 12:43am On Apr 22, 2008 |
Padi, meaning do you praise things you dont know. . .  |
Forum Games › Re: The Game Starts With The Last Word by desodgi(m): 12:38am On Apr 22, 2008 |
Them no know  |
Forum Games › Re: Post What's On Your Mind Right Now by desodgi(m): 12:35am On Apr 22, 2008 |
Man na the same O  |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by desodgi(m): 12:27am On Apr 22, 2008 |
ztyle: Guy abeg free me jo, the babe na African queen, abi u no see am  duh! Do you give extolment to what you dont know?  |
Forum Games › Re: Post What's On Your Mind Right Now by desodgi(m): 12:25am On Apr 22, 2008 |
Am not bordered about that Ojare, I just travel to and fro for fun!  |
Forum Games › Re: The Game Starts With The Last Word by desodgi(m): 12:24am On Apr 22, 2008 |
Men cant do without God neither  |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by desodgi(m): 12:23am On Apr 22, 2008 |
Well I guess you know. But how?  |