Desodgi's Posts
Nairaland Forum › Desodgi's Profile › Desodgi's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 131 pages)
The best way is to poison them But no be me talk am O |
Na so that babe sef talk, I no dey blame women. . .they be like nepa ![]() |
God is wonderful. what kind of wonder can your fine man do? ![]() Anywayz I wish you all the happiness you'll ever need to push till your 40 anniversary |
ztyle no be igbo boy na, abi you be igbo boy ztyle? By the way gamine wont you do what ever it takes to have peter or paul as a catch? talk true O ![]() |
whats bad being a single parent, I know gamine wants to be but she just cant say it publicly ![]() |
gamine who be your own new catch, lie say you no jealous the babe. ![]() |
omo gurl can kick blocks :p |
flog all the craze comot at the middle of the night ![]() |
calling out : SAM MILLA, SAM MILLA, come to me ![]() |
That wasnt a punishment, that as just becos there was no one else they could send. ![]() |
Cadet:Thats no style, its openly. Cos youve bin policing me everywhere I go, disturbing my peace. . .abi wetin omoboy wan do na? ![]() |
Cadet:This babe you don find me reach here again? You be wahala o. ![]() Ok, do you want to know Adesoji ni? ![]() |
But no be me talk am O
talk true O