Destiny30's Posts
Nairaland Forum › Destiny30's Profile › Destiny30's Posts
1 (of 1 pages)
pax1:this Lassa fever nah scam because no pics or evidence to show if nah real..dat nah for me ooo..and every govt must chop moni,wen Jonathan dey govt nah Ebola Abi?,moni flow now nah Buhari and Buhari don dey block all account wey them dey take loot our moni no way to chop free moni again nah make them come out with dis Lassa Fever wey nor get pics or evidence to chop since Buhari nor let them chop moni as past govt allow them chop...If nah u dey there u nor go luk for way chop moni,sha nah u nor sabi chop moni or u nor wan rich? |
1 (of 1 pages)