Determination21's Posts
Nairaland Forum › Determination21's Profile › Determination21's Posts
I'm Present! |
Churchill keep photocopying them boys, your thing na correct copier, ride on Boss, little cutie welcome on board. |
Heaven will not also fall if we have our own different President down South. Hypocrites! |
Redmi Note 5 Pro- GOT Ragnar
|
All this things wey Reno dey preach no be because em no dey Government, if em dey government na em for first go buy the iPhone 13, hypocrites everywhere. Well your preaching na for middle and lower class citizens, you don't have to generalize it because some persons need it for their class and social worth. |
Abeg make una leave me ooh, I wan die with laff here, I love my fellow Nigerians die. Scammer brain don burst. |
Ha na water soup be this? Abi afang pepper soup? Oga abeg mind your #BBNnaija updates and leave cooking for the cookibinus. ![]() |
