Dhalsym's Posts
Nairaland Forum › Dhalsym's Profile › Dhalsym's Posts
1 2 (of 2 pages)
all these ugly girls forming hot sef. . . i tire o!!! |
@ziggy_mama if no be for the pink-and-glass heel wey u wear I for slap you push u down now now. Take ur time o!!! @rokiatu u better go back to that thread and continue flirting with rockdick (or whatever his name is) the real last!!! |
my answer? wait for him when you're Hot? call me up!!! |
ok. ok. ok. here's an olive branch. friends? perhaps I could keep you company tonight ![]() |
dey dere dey follow ya sef vex like say u no know scores. next time miss be explicit. jeez!!! |
omo!!!! e wo awon boiz bi won se' n drop numba. I sure say if d gal say I'm an HIV positive female looking for a cool guy as a friend, dis thread no go get pass 3 replies. Hungry boiz; awoof dey purge o!!! awon ode! |
for where? after i don enter d land? u must be joking pushes rokiatu away comot for hia joo who else wan try me? |
u for talk am since na!!! me i don dey tink say. . . u understand na ![]() |
quickygirl, your number no dey go o!!! why naa? me i dey ready for you full time. na everything doable we go do. oya if you ready make we talk |
Gamine bia, which kain work u dey do for night? d only kain work wen i know say na for night dem dey do am na. . . ![]() |
no dont you just love to screw around? |
in other sords, you are ready to watch you supposed man screw and head another girl; worse still your subordinate in the office, till september! that \is so fukcing nine! why am I not the guy. if na me ehn, I will make sure you catch us smooching like everyday while she's still there doing her internship. Dey mum dey waste ya time there. You no get eye? or u no see wetin Hagar do Sarah for inside Bible? wait there. very soon, your 'bobo' go ask u make u come help am hold him briefcase while he wan shag d girl; then you go come give ya bobo money to take help d girl comot belle. o de gan sha! ![]() |
1 2 (of 2 pages)
