Dharay99's Posts
Nairaland Forum › Dharay99's Profile › Dharay99's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 352 353 354 355 356 357 358 359 360 (of 364 pages)
Adeboye4421: fitfat saw dharray, bimfao nd amhackdeeOh, I see...it's ma real name i want. ![]() |
OK...give us 3 names u saw der...nd if it turns out fake....Hmmm.hmM... ![]() |
If yhu ask dem h0w cum dey know/saw d list...→→Dat one go say him papa n Vc av been very close friends since 1960, ds one go say him mama Na Vc ex-wife. Anoda wan dun talk say him ppl na secretary for d Vc, I remember a guy dat said his grandpa n d V.C's granpa na 5 & 6. ..keep it cumin..Na Sango go strike all of una wey dey give us fake news 4here. |
Mustp: It is vry obvious dat pple ar just postin 2 comfort demself,ao on earth can an aspirant c d admission list b4 it is posted.@ fif u b v.c wife?Wah is a microscope/binoculars used for, no b to dey see tiny n hidden/far objects. ehn na him dem take see see d list from dia papa house... #funny ppl...Mtcheeew. |
Bibbzy: Haaaa!.... dis thread sef!.. i don tire finaly.... u guys just dey mak tinz more cmplictd!.. Totally confusd!... Wetin persn won bliv now?!.. 5mrks has bin added to al studnt's p.ume score, confrmd by 2 pipu? I saw d admssn list? 37% post ume score givn admission?.. I don tire!... It b lyk say nah Ogun god of iron! Sharp killer anybdy wey go pas info go dey tak swear now b4 anybdy post anythn! U pas fake info u face wateva cums afta! Cus, we don tire o! Hahaaa! It no gud nau! Mak sure u confrm tinz b4 u post! Nt sayn anybdy's lyin! Just sayin! We shud nt be decivn ourselvs! Ko daa nau!....Ma mahn, just leave dem wid dia stupid rumors. It's damn annoying. ![]() |
Bimfo: Drop ur number, so that I fit alert you if them release am for midnight..Hahahahahahaha, so na midnyt tinz dey wan cum use d list do abi... |
Rumors, gists, news here n der...Na admission list i want shaa. #less concerned wid doz crap abt u seeing d list or not.! |
edin: how muc be new one na? D new one is 25k now in ph. D price don drop oh!U must b dreaminq. Yhu will neva get a new & original p9 at dat price..if u doubt me, den go and buy d1 u saw. |
Patoskid: Haha wat apen naCus we ain't fytinq again. ![]() |
johnnyys: Oga...quiet jor! Naim b d frst to knw abi naim wan b d last? No b hm mate dey get scholarshp to go study abroad? Abegi...mey we hear wrd jare. Evn d guy sef dey shame to hail u bk.Kakakakakikikiki... ![]() |
tonyx4x44: since you downloaded from playstore it's probably the proper version...As soon as its loading, it just crashes nd exits d game..m using a Tecno pad p9...Av once played d game on ds particular tab b4 buh I dnt know y it crashes now nd m still Avin 150mb as unused internal memory. |
3 months old p9 for sale...with full accessories..around Lag. 22k. |
Adeboye4421: May GOD help us shaAmen |
hodhularte: y̶̲̥̅̊o̶̲̥̅̊и̣̣̣̣̥ guys r still saying †ђξ same tin †ђξ main koko nw ȋ̝̊̅s for dem to release †ђξ list Ãήϑ our names should be ☺̴̩̩̥̩̩̩π it ...Yea...Yo ryt nd i just checked my name ds Morning afta downloadinq d just released 1st batch list....culdnt bliv it dat ma name was der, course given is still ma Economics. #Kpaaaa, Mum-c wake me up... Derm it, Av been dreaming mahn. ![]() |
abihenry: We go bliv wif rigid nd tangible proof. mak den release gbam,mak we check gboa nd mak we dey find Acceptance fee wif speed of lightSharpally mahn, u get am gidigbam. |
Bimfo: List don Come Out ooo..Jeez.! Yhu caught me big tym. My heart dun dey run Marathon already...Yha madt o. |
Simran94: . i know buh if you read his statement, he said the staffs have started checking their children's result.Yea...Which is Wah am saying. Which is different from him saying d list is for dem. Moreover, u dnt expect "d staffs" to wait until d 3rd batch cums out b4 dey strt checking. |
Adeboye4421: na only GOD ft help us 4 ds funaab sef, u guys no c how funaab dey do we students? See oo, 30,000 stdents did jamb nd choose funaab bt only 15,000 culd score 180 nd above yet they want 2 admit only 3,000 stdents, dey later change d cut-off mark 4rm 180 to 200 in which dos stdnts wer shortlisted again 4rm 15,000 to 6,000+ who culd do d p-utme, now dey ar admitting MAYBE 3,000 or 3,500, or 3,700 as i dey hear 4rm RUMOUR. Now among dos 6,000+ remaining, many culd nt meet d cut-off mark of 40 nd yet 4 dos using awaiting result, na mass failure we dey hear 4rm waec ooo, Chai deris GOD oo, shey na only funaab waka cum?Do not blame d school dat much, 200 is mostly used by oda uni.. nd m sure dey strtd from sumwher.(180) secondly, notin concern unaab wid mass failure 4waec. 40% is very much ok as cutoff..! |
Simran94: . dnt mind the guy, besides first list is for merit candidates and not the staff's children.Buh he didn't say its for staff's children, only said dey are already checking... #besides lets keep our anxious fingers crossed. |
rkarang: Just as they told me in July, I'm leaving everything to God.Fear no go kill Yhu oo. ![]() |
Ellemuah: Which course did u pick?Economics. |
HEADYWORLD: NEWS REACHING FROM FUNAAB IS DAT .... THE FIRST LIST OUT , DAT SOME STAFF ARE ALREADY CHECKING THEIR CHILDREN'S NAMEHuh... |
Them say admin list go soon pop out, make dat guy upload pix b4 we strt throwing broken bottles 4here o.... Me needa know what am into kiakia... ![]() |
Deycalmefocus: oga rkarang..I salute sir,dnt mindd dharay he doesn't even knw dat d list might not appear a week after the uploading ends sef..there is more to theHmmm, officer focus, I dun calm down. ![]() |
amhackdee: it's not didn't I it's Shebin't I?LmfAo.. ![]() |
rkarang: Shebi I told you to relax, didn't I?0k na, him dun dey relax |
So in one sentence, no admission list Till afta on d 20th... OK shaa, ![]() |
phemmyjohnson: Yep bro!! Pipu aint shocked they opened portal for aspirants to upload awaited resultsYea dat 1 week iz much buh its all gud. |
acelad: Am also an aspirant for EcoAiit, lets just pray 4d best. |
Donkunxex: e no go better for fausat d funnab aspirant........... admissin list loading..50%..dnt quote me. ...Well I just did. ![]() |
ifyrosky: U guy sud post unaab info nd nt all dis sick said storyWah is ds one saying sef... mtcheeew. |
[quote author=Dhelake]Fighters can resume, The thread has to keep moving[/qoute] Hmmm, can yhu stand it Huh..? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 352 353 354 355 356 357 358 359 360 (of 364 pages)


ds one go say him mama Na Vc ex-wife.
Anoda wan dun talk say him ppl na secretary for d Vc,
I remember a guy dat said his grandpa n d V.C's granpa na 5 & 6.
..keep it cumin..Na Sango go strike all of una wey dey give us fake news 4here.
ehn na him dem take see see d list from dia papa house... #funny ppl...Mtcheeew.

