Diddy4's Posts
Nairaland Forum › Diddy4's Profile › Diddy4's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 190 191 192 193 194 195 196 197 198 (of 271 pages)
me i no dey take chances ooo, i make u logout now now now. no try me ooo. ![]() |
hahahah, ladies nad gentlemen of nairaland, on my left is da big bad scorpio, weighing 500 pounds and 4 feet tall, on my right is lauryn, weighing 300 punds and 4'3 tall. ![]() get ready to witness d fight of the month. javascript:void(0); Grin oya make una gear up and start people are waiting. round 13 fight. |
man #2 if u no one see amadioha this night eh, better go and sleep. u just registered to come and cause wahala abi? anyway i know my fiancee, she no go look u twice sef. she no even know who u bi so use style waka dey commot before i sweep u with broom. olebarawu, thief ole carry am go. when u hear bring knife your eye go come clear, thief ole carry yam go. no make me vex ooo. i no dey caryy my sweetheart joke ooo. i don speak my mind be that. ![]() |
hey i didnt say u should toast me ooo, watch it ooo, before u put garri into my rice. @gem, u know i love u so much. i will never cheat on u. |
come on ladies, y'all cant ignore me. u gurlz will break ma heart if u do. ![]() |
don't worry, u girls can not toast me with style just don't let me tell her to catch una bcuzz na den una own don finish for here. lol, lmao. |
@J_girl i will also love to meet u. ![]() |
lol, lol, lol, i am always nice to people dats y. ![]() |
oh shiit. dis is hillarious. na wetin d man drink. kaikai abi akpuruachia. hmmmm. nawa ooo. |
one has left, remaining how many. make una goodluck ooo. nothing dey happen. no shaking. i support una full full. |
hmmm, another attack at men. hmmm, we don suffer ooo. |
@ blue da wasnt what i had in mind. but dat can be his reward when he don cry finish. |
i always do girl, u know how i do. ![]() |
please kick dat ass well, make sure he cries before u let go. ![]() |
@ blue, u know i will always share. but let me give u the untouched one. i reserved it speacially for u. **stretches hand** take that sweety, and watch the fight oya, fighters, e neva finish ooo, make una continue. the people wan see who will win ngwa, round 13 fight. hanlele. throw uppercuts now. |
hey J_girl, u said u havent spoken to me in years. awww, dats so sweet. ok, u will speak to me today. ![]() before i forget, what is so sweet about that? ![]() joking, |
so bolex, u didnt even thin twice, u sent it to the girl u claim to love huh? dat is really bad. u dont punk your own girl. it is against the rules. what rules sef? ***thinking*** anyway never mind d rule thingy but it is so bad. ![]() |
jollyficating, hmm, i don learn another one today. ![]() |
@dolier anytime he makes a song, it is a hit. and d clubs love it. i wonder how he does dat. |
always my pleasure, lol |
hey dollier, i feel dat song too, dat song is da bomb. |
i think both f dem don retire. dey for fight on make i see. imagine. it is a draw. no one won. |
bluenubian:dat is funny, lol, lmao. winch, hahahaaha. e fit be winch make am dey dream of $5million. ![]() |
2face must be dreaming again. he first dreamt of african queen dat one luckly came true. he is back to dream of $5million, even if he is young jeezy, he aint getting dat much. no way. hmm, people too dey dream. |
i am so proud of my fiancee. lmao. lol. ![]() |
lmao, lol, nice girl. tell him. his dumb ass comes here saying shiit, his lucky i aint in naija, i for show am d one wey senior pope. |
hey vi, whats your own now? it is fun. u dont want them to get music huh, greedy girl. ![]() |
i wanna meet u too girl. |
oya round 12 fight |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 190 191 192 193 194 195 196 197 198 (of 271 pages)