Djscream's Posts
Nairaland Forum › Djscream's Profile › Djscream's Posts
1 (of 1 pages)
So this is the so called ybnl queen that is a combo of asa and dej loaf mtcheew una go tell me if dej loaf dey tie headtie |
Hmnmm Emenike score now u no go score na to find who u muscle na England u come oh |
At her age for me she still looks dapper |
girl fine sha |
wetin u expect before?Abi u expect gold grave |
[color=#990000][/color] |
1 (of 1 pages)