Dmcdad's Posts
Nairaland Forum › Dmcdad's Profile › Dmcdad's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 210 211 212 213 214 215 216 217 218 (of 694 pages)
bykebyke:WTF!!! |
sebod:Alright. |
pelvicky:E be like say you don forget say na Atletico we dey play and not Real. ![]() |
ElCule: ![]() ![]() No fear bruv. Shoe get size. |
ollah1: ![]() ![]() ![]() |
erusen:[img]http://encrypted-tbn1.gstatic.com/images?q=tbn:ANd9GcSJTQfqvgUdDbJwN6ie5s-LIdKULURxjC5LKH8LTA-6Hjq2vjbl&reload=on[/img] |
barackohandso: ![]() |
erusen:Wetin wan make am hard? We don already dey do intercessory prayers and e don start to dey work already. You see as people wey dey ahead of am dey mess up for the past 2 games? That's evidence say something dey up. Next thing now, him go dey just behind Pique and Masche. |
barackohandso:Gbam! |
ElCule:Do judas keh... ![]() How Chelsea matter take concern Barca? E no mean say we no go win our much desired and deserved treble na. |
barackohandso:If na wetin him want, make him come out plain na. No be to dey hide under some talks. |
ollah1:Guy abeg oooooo. I no want casualty ooooooo. You know her condition with her club. Just leave her make she carry her wahala go to avoid stories that touch the heart ooooo. I no wan hear say fowl dey cross road motor come jam am ooooo. ![]() Because the only thing wey you go dey hear that time na ehya. ![]() |
sebod:If you dey in the spirit like us you go know wetin dey happen to am. Abi barackohandso, you remember winning wey them suppose win under Mourinho but I prophesied that it wouldn't come to pass because Hazard enter bush. And that match them suppose win am if not for Hazard. So sebod, na Hazard never ready. Anyday wey him ready, make Neymar dey fear be that because Hazard go collect him spot back (for him dream that is). ![]() |
sebod:Seriously @ the emboldened? You don turn one of those Chelsea guys abi? Ohh ok I know the secret. NA because say you sit down like Mikel dey look them that's why them don infect you. ![]() I guess you didn't see the part where he attested to the fact that our prayers brought about Chelsea's resurgence. Abi them don lose since we finish? Big No! So how e take no work? As for Bartra, he will have his day. Remember, every Dog has its day. You think its a coincidence that Mathieu and Vermaelen are messing up left, right and centre? That's the sure way for Bartra to take his rightful place in the team behind Pique and Mascherano. Plus, you too can attest to the fact that since Bartra was promoted to the first team, he has never had a bad game like the last two games the aforementioned guys have had. All my products are proving to be the real deals. And the list goes thus; Neymar **checked** MATs **checked** Roberto **checked** Munir **checked** Abi you wan deny am? Hint: Top scorer in Copa Del Rey. ![]() Sandro Waiting for his day. Bartra Same as above. |
Nihilist: ![]() |
barackohandso:Gbam! Na so e go be bruv. No mind sebod, if we make am our treasurer now e no go doubt again. ![]() |
4pm. kendrick9: |
ElCule:Chai! I don die ehhhh! Na me and barackohandso. Besides, sebod say we be fake. So which one we go believe now? |
bykebyke:[img]http://encrypted-tbn1.gstatic.com/images?q=tbn:ANd9GcQMRSPLgD87hM_PObEn-SSjsCl3J8AI3w4XyoiHauJMleagf5I6&reload=on[/img] |
erusen:Make una no kill me with this matter abeg oooooo. [img]http://encrypted-tbn1.gstatic.com/images?q=tbn:ANd9GcRbudwxXRziFfiMj9Oid7r8UYvIvwSVk7JvSnCkYLcracVsUKV4[/img] |
bykebyke:E dey pain! ![]() [img]http://encrypted-tbn2.gstatic.com/images?q=tbn:ANd9GcQZxcZqOba4bPYdFNu0neR24t3CVp_RWih1vFfwjHhW0Ydw3ylv[/img] |
ElCule:Phuck! Shots definitely fired. https://cache1.asset-cache.net/gc/200321712-001-man-with-shotgun-aiming-outdoors-rear-gettyimages.jpg?v=1&c=IWSAsset&k=2&d=1RN0BsJIaur6cZnz%2fVuytM8PLLYzlHTPPrK5CjxMXwEj4%2bgH%2b3J9rB0vT7XYf2JrOSeupHv3MBqiLt6XVqo%2f%2bA%3d%3d |
homesteady:[img]http://encrypted-tbn3.gstatic.com/images?q=tbn:ANd9GcSsOexj7hdLH-qpIbhn6l8A8DBhrZeyQVq6LBh4OMT9msUmeoYgAA[/img] |
Chestar5:[img]http://encrypted-tbn3.gstatic.com/images?q=tbn:ANd9GcSsOexj7hdLH-qpIbhn6l8A8DBhrZeyQVq6LBh4OMT9msUmeoYgAA[/img] |
coded01:This guy just spoil this thing. E go start to dey fail now. Watch out! |
bykebyke:Why you dey break this guy heart na? Haba... |
bykebyke:You no fit know... ![]() |
coded01:You ehn... ![]() |
sebod:As in ehn... You must find way to keep them happy. |
I don stop to respond to the guy. I no get power for him back-and-forth thingy. stuff46: |
Correcting me? You are a comedian! Ha ha ha ha ha airmark: |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 210 211 212 213 214 215 216 217 218 (of 694 pages)
