DONFASZY's Posts
Nairaland Forum › DONFASZY's Profile › DONFASZY's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 114 pages)
Chetas81:this is a painful fact Sellin weapons D death tolls never reach |
chukwuibuipob:Lot of people don die because of 2 leaders |
Chetas81:I pray he makes peace talk nw with russia Am tired of reading dis kind of news Ukraine is just d sacrificial lamp and am surprised dis comedian wey no no anytin about politics n war dey drag war with russia Nato na wa o Check all d places nato do war Peace is cheap Make dem stop d war Make peace Putin is ready to make peace talks Cease fire |
If dey win u wil nt c dem or get near dem again |
This malnourished man will go to jail for years n dat supoiid woman wil continue to nnnack d other fuulish man wit bullet wound |
Up apc Big up to d voters or apc n those who fought people against apc and shout out to those that refuse to allow other party thrive or win d election I hope u all are enjoying this future torments and suffering without us in it Pls open an association of apc voters n sipporters n join d mayhem alone pls As for me Its will never come to me n my family in ijn We will always survive and pass dis height of leadership wickedness Na una go dey beg for streeet Mind u I no even get time for who go mention me or insult him generations here |
I dont understand Is gazzzuzzz dead? How Rumour or joke |
But d husband is goin to jail |
Bless up sir Make us proud We have everything here in Nigeria bt na our leaders jus bad All our doctors n co will soon escape nigeria |
E don turn bingo D drug for burst inside him belle n he dies D risk is too much n dey stil take it Why do drugs or crime who push u Some wil say na devil work lol People dey travel to Europe by road stil better pass dis route to become rich Both risky frm nig Pakistanis know that there is notin in dere country and wen u go dere They know its cartel or notin wen dey ve no opportunities dere Its hard dere Yet people frm nig stil rush dere despite d danger n death penalty because of which money Hw much Nw he is goin to hell on earth already I no feel any pity for him If e suceeed nw Na shutdown somewhere Pls be contented with wat u ve n wat u can get legally here or anywhere bt nt crime |
Lol see real horse power Why nt horse Back in those days Same cow wil be fried soon in exchange of cash Cow life matters lol |
Gay many dere and some with dog And they pray 5 times a day and d men dey womanize dey do wetin no good for north even with small gals |
Na bad leadership cause alll dis |
50kobo for ur own uzelezzz head Imagine poverty n crime for 5k |
Apc go buy d judge n inec |
Northwest in vgc ajah dey cause mad traffic |
2015 RR Hse sport 44m 09122229416
|
officialwdhtvv:She is going to jail if govt carry d matter for head |
Dem dem vote buhari n tinubu n d vice president to favour dem Pls enjoy d unbearable favour |
He is more dan irrelevant nw E no even last 1yr with his fuulizhnezzz |
Hw much is sewing thread Hw much to rush ur own 8yr promising som to hospital Nw he is dead U go n beat d best man in jail for 600yrs |
Ediot Go n penetrate d walls of jail for 56yr |
See him forhead E dey use am hit ground to observe 5 time prayers Who God almighty u dey serve wey dey tif |
Crime no pay Jus see d hungry on dere face n suffering |
because of cow 30 innocent people gone And they will still observe 5 prayers a day Which God is dat one So dey cant leave people sweat n farm to go to bush Lord |
eDoctorr:with ur reactions Jobless go dey hype ur fuuulishnezz dey go as shadow Imagine who go employ u |
This is wrong |
Jokerman:majority are in lagos due to safety n to avoid kidnap n all Many people i know All in lag nw |
North is killing northerners Nw east is shotting each other This is so wrong in Nig When did it get to dis |
I ve 15m |
Rice is nt our problem |
Bbn came at d wrong time as Nig don fall finish bt i wonder how fuulizzzh some people dey nw dey watch to wait for people to kiss n video it or capture dem having sex wen yam is nw 15k per pc Fuel 2000 per ltr in lekki Food scarcity Govt no send Bbn making dere money real good frm same poor masses Nig is blessed with some izzxrritating fuulz |
Tell Putin to STOP his BANDITRY, aggressive