DonKoboko's Posts
Nairaland Forum › DonKoboko's Profile › DonKoboko's Posts
1 (of 1 pages)
Organsmuggler:Why e dey pain you like this? Na your baby goat? Na your drunk? If you like build house for your man, e no concern us |
Organsmuggler:Do am for your man make I know say you get level. Man boxers lol |
Slynation:Girl wey do this kind thing and you come give her better koboko my brother which kind gbese you no go ready pay naaaa. If woman try for you then you must to try for her too. As she do like this so and I later give her 100k if she need am, na crime? |
Slynation:She no give me ooo, she bring am with shayo for me and my guys to take jolly. Abeg make all those people wey dey give hate comment relax because we don finish the two goats already and everybody belle dey on point. For this kind matter na to give her koboko remain. So good night everybody and I thank una for enjoying the pictures of my enjoyment. Make some of una dey complain say women to dey try while plenty better girls dey wey fit make man dey jolly steady. |
Organsmuggler:Na bad thing say she do party for me? |
PUSSYHOE:Woman wey do like this you come give am x3 na bad thing? |
Kingosytex:Bad belle people everywhere. If she no do anything them go say she be thief. If she do something them go say she pay groom price. Wethin una want from woman again. |
Na woman she be
|
Some say girls na wahala Some say good girls no dey Some say every girl wan chop man Different story everywhere but inside the hard 2020 corona year, see am my babe take package me enter 2021. If I no love her forever make I craze.
|
How would you react if you find out that your spouse used the money intended for buying the kids Xmas clothes and other stuffs of celebration for a small business investment? |
1 (of 1 pages)