Donleo92's Posts
Nairaland Forum › Donleo92's Profile › Donleo92's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 129 pages)
Make una dey whine unaself |
E raise or e no raise , Tinubu go win before 12 ![]() We all know say inec office na branch office of APC ![]() |
Sowere sh***t up abeg😔 ![]() You follow for people way carry us go were we no know ![]() I hear say for your party, na you be chairman, national leader, women leader, youth leader, finance director ![]() You ain't accountable to anyone but your belly and protest ![]() Sowere you self no try ooooh ![]() |
I never see any Nigerian politician from northern extraction go kirikiri ![]() Why ?But you see southern politicians, na them plenty pass |
mayor1814:Sharp sharp... Then you start hearing things like, Iran is a superpower ![]() |
You see police...... I know like them one bit ![]() Until them stop to they collect bribe, especially the ones way they stand for road, na him I go begin rate them ![]() |
Jagaban of election runner-up ![]() Oga go and rest, this election no favor you at all ![]() With the way you dey go about this your presidency stuff, if you finally win, you go worst pass Tinubu ![]() That I know ![]() And the likes of wike, go run leave Nigeria ![]() Cos the man do you dirty last time |
Death to all terrorist ![]() Make una go try America ![]() |
E get any deal way wike sign with Tinubu ![]() Because as Nigeria is concerned, after Tinubu, the next strong man na wike ooooh ![]() |
Make the both of them get out ![]() One na olosho merchant ![]() The other one na married/ fair women merchant. Make them both shift front ![]() |
Insurance would have been weeping But I forget say na Nigeria, we don't have an insurance policy in Nigeria ![]() Anyway, see police station, see truck driver ![]() |
Make them no go arrest Innocent person oooh ![]() This police way I know way sabi take bribe like say tomorrow no dey ![]() E get to spots for PORTHARCOURT way be say 24/7 way you pass there, police they take bribe. 1. YKC FOR WOJI 2. WOJI ROAD ABI NA OLD ABA ROAD, VERY CLOSE TO CUSTOMARY COURT ![]() Those police their na to just they take money from keke and they purse small small girls them sabi |
Guy na olosho party party ![]() |
Mccullum:May you not be healed ![]() Na that ward you go dey till Jesus come ![]() |
[quote author=Daddyk87 post=139338461][/quote]Make them behead me baa |
Mccullum:You don crazy be that na ![]() No worry, I go send flowers ![]() Just tell me your ward |
Them don dey carry jona were him no know oooh ![]() Oga jona, leave this people oooh... Na your money them won chop ![]() The kind of politicians way they now, worst pass the ones way you know before oooh ![]() Hope say you know say WIKE your boy that year, don turn butcher of obiakpor and rivers state. Even bayelsa your own state, no really send you.... ![]() The north actually love you, but the gen zzzzz them no really send you now ![]() Na seyi and flamboyant life, na him dem dey aft ![]() |
Mirasteel:I forget say you been talk say you be gaaaaaaabriel thatyear ![]() |
Mccullum:Story ![]() Aint no Islamic terrorist ![]() |
Na image oooh.... Nothing go make christains hate jews ![]() We don't worship a status, we worship one true God..... Infact, I prefer the Jews than i$lam that says we you see an infid€l , you should draw your 🗡️. So like I said, this propaganda ain't gonna work..... More kabooooooooooom for Iran if them mess up ![]() And JESUS IS A JEWISH MAN ![]() |
Person say na USA cause am ![]() How? Because them stop their aid ![]() You don't like USA but you like their money and aids abi ![]() Just like sharia north, them no like alcoholic beverages but them loovvvveeeeee the money way they come out from am ![]() |
And one of them dey America senate they bad mouth country way give am home ![]() And guess her party....... Democrats ![]() Very anyhow terrorist party ![]() Watch her say her country is the best in the world, but refuse to go back to her country ![]() I also heard she is married to her brother 😂 Donald Trump na real savage ![]() |
Everybody don dey pick successor ![]() Just to keep sitting on the throne ![]() What we are practicing is selective democracy ![]() |
OBI NA REAL MAMA PUT ![]() |
Mirasteel:Madam them no put your mouth ![]() We know say you na chief commander of terrorism ![]() But right now, na civilized people so shift go front ![]() |
If this is possible then APC AND APGA SHOULD FORGET ABIA STATE FOR LIFE ![]() Because after Alex otti tenure, them fit crown him pikin the next governor ![]() |
Wike and Tinubu na like minds ![]() No body fit tell me anything less ![]() Anyway, makinde you call am swang song baa... ![]() Wike dey with him bottlebof whiskey they look you ![]() |
If una host like, make e be God ![]() If una do anyhow na prison straight up ![]() Ye ye Terrorist nation ![]() |
To they lieeeeeee no fit you I think say by now you go don get sense ![]() |
E too sure for baba.... ![]() Dude just know how to play the game ![]() Especially anything way them dey call primaries, baba sabi qualify... ![]() And if him no qualify, him fit scatter the party ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 129 pages)


?



