Donleo92's Posts
Nairaland Forum › Donleo92's Profile › Donleo92's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 105 pages)
[quote author=Daddyk87 post=139338461][/quote]Make them behead me baa |
Mccullum:You don crazy be that na ![]() No worry, I go send flowers ![]() Just tell me your ward |
Them don dey carry jona were him no know oooh ![]() Oga jona, leave this people oooh... Na your money them won chop ![]() The kind of politicians way they now, worst pass the ones way you know before oooh ![]() Hope say you know say WIKE your boy that year, don turn butcher of obiakpor and rivers state. Even bayelsa your own state, no really send you.... ![]() The north actually love you, but the gen zzzzz them no really send you now ![]() Na seyi and flamboyant life, na him dem dey aft ![]() |
Mirasteel:I forget say you been talk say you be gaaaaaaabriel thatyear ![]() |
Mccullum:Story ![]() Aint no Islamic terrorist ![]() |
Na image oooh.... Nothing go make christains hate jews ![]() We don't worship a status, we worship one true God..... Infact, I prefer the Jews than i$lam that says we you see an infid€l , you should draw your 🗡️. So like I said, this propaganda ain't gonna work..... More kabooooooooooom for Iran if them mess up ![]() And JESUS IS A JEWISH MAN ![]() |
Person say na USA cause am ![]() How? Because them stop their aid ![]() You don't like USA but you like their money and aids abi ![]() Just like sharia north, them no like alcoholic beverages but them loovvvveeeeee the money way they come out from am ![]() |
And one of them dey America senate they bad mouth country way give am home ![]() And guess her party....... Democrats ![]() Very anyhow terrorist party ![]() Watch her say her country is the best in the world, but refuse to go back to her country ![]() I also heard she is married to her brother 😂 Donald Trump na real savage ![]() |
Everybody don dey pick successor ![]() Just to keep sitting on the throne ![]() What we are practicing is selective democracy ![]() |
OBI NA REAL MAMA PUT ![]() |
Mirasteel:Madam them no put your mouth ![]() We know say you na chief commander of terrorism ![]() But right now, na civilized people so shift go front ![]() |
If this is possible then APC AND APGA SHOULD FORGET ABIA STATE FOR LIFE ![]() Because after Alex otti tenure, them fit crown him pikin the next governor ![]() |
Wike and Tinubu na like minds ![]() No body fit tell me anything less ![]() Anyway, makinde you call am swang song baa... ![]() Wike dey with him bottlebof whiskey they look you ![]() |
If una host like, make e be God ![]() If una do anyhow na prison straight up ![]() Ye ye Terrorist nation ![]() |
To they lieeeeeee no fit you I think say by now you go don get sense ![]() |
E too sure for baba.... ![]() Dude just know how to play the game ![]() Especially anything way them dey call primaries, baba sabi qualify... ![]() And if him no qualify, him fit scatter the party ![]() |
Just as they is no genocide In Nigeria ![]() |
Lordhanzo:o Na APC no get youths baaa ![]() They play ![]() |
Kennitrust:Must you reply 😒 ![]() |
bentenny:Before 12, inec don declare APC winner |
hush15:Okay ndi obidient. Una sabi live for mirage |
Very sooooooon, obidient people go start to dey praise kwankwanso as the best next thing after winning lottery ![]() Na so them hype Datti that year ![]() This obidient people should tell obi to fight a problem and stop running from pillar to post ![]() |
This alliance fit go far oooh ![]() But kwankwanso way I know, no fit trust OBI ![]() And Obi no fit get full control with kwankwanso as him vice ![]() Infact at the end of the day, I still stand with Jagaban ![]() Or rather I throw in my towel for Amechi than for me to vote obi and Atiku |
Then Oga tell him to reduce the tax... Make person no kpai ![]() |
These onces one use speed boat goat fight submarines and aircraft carriers ![]() Choiiii.... Wahala no dey finish, just one kabooooooooooom, them don disappear from face of the earth ![]() And when that happens, the Islamic terrorist go come out to lieeeee say na drawings, say their main boat dey underground ![]() |
Na Nigerian newspaper way they surulere be your own source ![]() When it comes to world politics, abeg make Nigeria shift go one side ![]() |
Iran can only bark ![]() And their supporters can only propagate nonsensical propaganda ![]() Iran have like 8 leaders, all calling and begging America to start discussion and negotiation with them ![]() Infact, all of them are all claiming to hold superior power and control over others ![]() Na their the inhouse fighting don start ![]() |
That girl really get courage oooh ![]() No be all girls fit do stuffs like that oh. E be like waytin the pastor do am really vex am ![]() That's why it's advised that pastors should be married ![]() |
Na who dey see money to buy egg on a steady go dey worry about this ones ![]() |
So them they fear to dieeeeee to ![]() I thought Putin got like 10 lives ![]() |
Democrats are worst than terrorists ![]() You can take that to the bank... They got same mindset as the Iranian regime ![]() No wonder HUSSIEN OBAMA gave i-ran billions of dollars during his time as president |






