Donleo92's Posts
Nairaland Forum › Donleo92's Profile › Donleo92's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 129 pages)
Na waytin this shari'a people want for Nigeria be this...... Make e shaaa remain for north abeg ![]() |
USA isn't negotiating ooooooh ![]() America don't want to negotiate, it's now economic warfare, no more use of drones and missiles...... Afterall you guys claim to be a badass terrorist nation ![]() Una go learn the hard way |
He died sooooooo early oh ![]() Him jazz no toooooo strong oh ![]() |
He showed it with his military action against Iran. ![]() It was evidence enough in Venezuela and even in Europe ![]() |
Way to go......... We need a new hand in this nff. Those ex footballers should come handle it |
I dey observe something from anambra and enugu.... Them get plenty boys only school And Girls only school pass the rest south eastern school and even south south schools too ![]() |
Sensiblerealist:You see am |
Elections Election Election ![]() Abi I go call am erection, |
Poco lee...... I no won judge, but I dey hear stuffs about you on a steady from ladies.... ![]() Them talk say you be ass grabber like wike and you are always nonchalant about it..... Maybe this one way you jam, no really like that kind of full ![]() |
Give Nigerian men visa to your country and watch it grow ![]() Then you can add a sprinkle of Ghanaian men.... Na population explosion you dey find ![]() |
One way or the other Iran will come to their knees ![]() See better deal dey got from America and their terroristic head say NO TO THE DEAL ![]() Busy chest beating!!! Like play like play, them don they lose leverage on the strait, them go rest now.... By the time their yeye currency rich 1 billion rial to 1 dollars na that time them go sit up ![]() |
stuffs2002:E pain yoooooooou baaaa. How much Nigeria debt be? ![]() |
I guess we should now call that place THE STRAIT OF DONALD ![]() |
Make America Great ![]() Trump na strategist I swear ![]() When Iran said the strait of homus was closed from all ships and trump announced, that he too was closing down the strait of homus....... I just knew it was checkmate ![]() Nobody saw that coming, and further more, e ain't negotiating with anyone now..... Iran is totally isolated ![]() |
Them carry out covert operations ![]() |
Insecurity according to Mr president has always been their ....... say make una no kpai am....So waytin common man like me, go come talk |
Buauchi of all places ![]() Hmmmmm..... Boko boys don get new update. Watch as boko boys go lobby for one of those soldiers to come teach them for bush ![]() |
APC na una dey talk this thing ?I been think say buhari was alpha and omega .This one shock me oooh... But Tinubu say him go still use buhari blue print |
MIKOLOWISKA:I don't know what's do you live oooh ![]() |
If them won collapse make them collapse... They are insignificant to the world.... ![]() Infact, the regime change go come sooner than expected ![]() |
Anyhow way e won collapse make e collapse ![]() We are tired of their terrorism and lieees ![]() |
Them never begin experience power outages. Very soon na candle them go use they take get meeting ![]() Very anyhow terrorist nation |
Abeg oooooh. Na the same place this terrorist leaders way dey Nigeria dey go pilgrimage? Because I no come understand most Nigeria mu$!ims oooh ![]() Them toooo dey extreme with this their religion on pizz.. Especially the ones from ogbomoso and iba..dan |
China stay clear oooh..... Canada and America na brothers. ![]() Them go still settle |
Make them continue ![]() Atleast Israel don warn. The next na kaboom |
Una dey here dey give una self false hope ![]() Una lies just be like colos for una ![]() Keep it up... Don't worry, you would finally get high by your own lieee, that it becomes true ![]() |
Eleme!!! ![]() Those guys no from community. Na why, if say them from ogale or aleto, them for no video them..... ![]() |
The president is kinda right!!! It would end up splitting the country... Because, people would have to start fighting or lobbying for their own candidate. |
This one's day constantly look for ways to divert their people attention ![]() Propaganda tooo full this people body. Them they look for ways to take hype their dieing abi na already dead economy ![]() |
MIKOLOWISKA:But I fit impregnate your maaaaamaaaa😁 Work that out?! |
Hmmm.... It's well ooh, were the guy won start from ![]() The worst be say, when them deport you, e go hard to enter the country again |







?