European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Juventus Vs Barcelona UCL (3 - 0) On 11th April 2017 by Donlouise(m): 9:01pm On Apr 11, 2017 |
|
|
Sports › Re: Zambia Vs Nigeria 2018 Fifa World Cup Qualifiers 1 - 2 (Full Time) by Donlouise(m): 2:16pm On Oct 09, 2016 |
Gooooaaaaaalllllll iheanacho |
Celebrities › Re: Martins Njubuigbo "Elder Maya" Is Sick (Liver Problem) by Donlouise(m): 12:50pm On May 14, 2016 |
sweetcocoa: It's been proven that medical care can do a lot better than that name.
Just donate some cash to the cause if you can, thanks sister. people wey die after all d medical care Nko? |
Celebrities › Re: Martins Njubuigbo "Elder Maya" Is Sick (Liver Problem) by Donlouise(m): 12:47pm On May 14, 2016 |
Shey dem dey wait make he die den dey go come pay tribute abi? God dey oooo!!! Baba God heal ur pikin ooooooo.  |
|
|
|
Politics › Re: Radio Biafra Back On Air, Prays For ‘confusion In Enemies’ Camp’ by Donlouise(m): 6:19am On Apr 02, 2016 |
Hmmmm |
Jobs/Vacancies › Re: 2016 Nigerian Police Recruitment Form - All Required Documents - A Must Read! by Donlouise(m): 7:54am On Mar 31, 2016 |
Can someone with 2 sittings o'level result apply? |
|
Romance › Re: Whats The Worst And The Most Embarrassing Punishment You Were Given In School? by Donlouise(m): 1:43pm On Feb 27, 2016 |
Hmmmm my worst punishment, dat time I dey jss3 on dat fateful monday morning naim dat yeye mr jubril wey dey teach french come talk say him wan check note I no even get the note not to talk of say make d note complete sef na so e gather us come out wen e reach my turn to chop cane na so I carry my bag cover my yansh because my nicka get 2 eyez 4 back naso dis man raise my bag up d whole class d shout yeeeeee  d idiot man carry him cane put inside d holes shame nearly kill me dat day |
|
|
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Bayern Munich Vs Arsenal : UCL (5 - 1) On 4th November 2015 by Donlouise(m): 9:58pm On Nov 04, 2015 |
Chai assnal don die oooooo!!!!!! Abeg make una help me beg bayern make dem take easy with this children abeg. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Bayern Munich Vs Arsenal : UCL (5 - 1) On 4th November 2015 by Donlouise(m): 9:55pm On Nov 04, 2015 |
ROBBEN IN |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Bayern Munich Vs Arsenal : UCL (5 - 1) On 4th November 2015 by Donlouise(m): 9:51pm On Nov 04, 2015 |
Eya and dem dey yab chelsea !!!!! ROBBEN warming up , assnal don die 2day. 2 all gunners fans how Market? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: West Ham Vs Chelsea (2 - 1) On 24th October 2015 by Donlouise(m): 3:47pm On Oct 24, 2015 |
Chai chelsea dey psychologically down!! Bt we are winning dis game anyway. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: West Ham Vs Chelsea (2 - 1) On 24th October 2015 by Donlouise(m): 3:40pm On Oct 24, 2015 |
Chai God make dis match no turn horror film ooooooo !!!!!!!!! |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: West Ham Vs Chelsea (2 - 1) On 24th October 2015 by Donlouise(m): 3:26pm On Oct 24, 2015 |
westhamfan: westham 1 chelsea 0
3 goals remaining Guy go sleep jor!!! |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: West Ham Vs Chelsea (2 - 1) On 24th October 2015 by Donlouise(m): 3:23pm On Oct 24, 2015 |
Chelsea behave demselfs ooo!!!!! I need d winning die. |
Crime › Re: This Boy Was Shot This Evening At Imsu by Donlouise(m): 9:41pm On Oct 23, 2015 |
Eddy2cute: rest cap bg no checkmatin in this public deck. hmmm see dem buccaneers see as dem dey sail publicly. If the dead Nigger is a Baggar definitely he is not a cultist bt jst a stubborn fly dat followed d corpse 2 grave and he must have priced and he must definitely pay. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Bayern Munich : UCL (2 - 0) On 20th October 2015 by Donlouise(m): 9:42pm On Oct 20, 2015 |
Aunty mukina sef no dey waste time update arsenal scores wen dem dey lead. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Bayern Munich : UCL (2 - 0) On 20th October 2015 by Donlouise(m): 9:38pm On Oct 20, 2015 |
Arsenal's best performance in ages!!!! Chai even though I lose money Arsenal make me happy 2day sha!!!!!! #still a blue fan. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Bayern Munich : UCL (2 - 0) On 20th October 2015 by Donlouise(m): 9:20pm On Oct 20, 2015 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Bayern Munich : UCL (2 - 0) On 20th October 2015 by Donlouise(m): 9:19pm On Oct 20, 2015 |
Chai Giroud don kill me oooooo. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Bayern Munich : UCL (2 - 0) On 20th October 2015 by Donlouise(m): 8:58pm On Oct 20, 2015 |
Chai dis viewing center wey I dey 2 hot ooooo arsenal fans jst dey shout anyhow sha. Dem don curse barb walcot head dis nyt. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Bayern Munich : UCL (2 - 0) On 20th October 2015 by Donlouise(m): 8:20pm On Oct 20, 2015 |
Arsenal if una try am score ehn una beta make bayern beat una or better still draw. #nairabetthings |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Bayern Munich : UCL (2 - 0) On 20th October 2015 by Donlouise(m): 8:16pm On Oct 20, 2015 |
See arsenal wan score sha!!!! |
|
|