Donmat06's Posts
Nairaland Forum › Donmat06's Profile › Donmat06's Posts
*enters wit pomp action cs update drops d gun* tanks oga Rock. so u dae fear gun ehh lol |
D Therock5555:C YA ED & MOUTH LYK MTN. |
Oga Rock if nt 4 mr Nick16 wey hold me ehh, na wetin apen 4 1994 nai 4 apen here. bt if no update by mondae hmmmm *bandish my pomp action* |
D RROOCCCKKKKK com and update b4 i provoke oo mk person hold me oo |
[color=#000099][/color]waiting patiently 4 d update mr rock u 2 much |
Jennimma:tank GOD u changed ur mind beauty queen because dis is going 2 b an interesting ride i promise u trust mr rock na *winks* ![]() |
oga rock u don mk me comment at last well gr8 wk u got here more ogbolor 2 ur elbow lolz |
*enters wit pomp action cs update drops d gun* tanks oga Rock. so u dae fear gun ehh lol
[color=#000099][/color]waiting patiently 4 d update mr rock u 2 much