DONMAYOR19's Posts
Nairaland Forum › DONMAYOR19's Profile › DONMAYOR19's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 40 (of 52 pages)
Heymus: abeg oo oga mayor, i no dey drag woman with you oo, make e no com b like chiboy and Goke. Abeg me i no fit fight ooo. ![]() |
stormybucci: my nyt was bitter sweet(don't ask me how). Did u hear abt d bathing with salt nd water nd drinking of salt nd water as ebola permanent prevention(i jst do myn nw nw. I never wan die)everywhere I go, I go dey carry salt water along, any contact I use the salt water to rinse the place....me no want wahala o. |
stormybucci: which thing??read our comment from nxt page u will get my msg.....how ur night bro? |
Where is Sammy? |
Heymus: Thanks oga sammy, see as i dey feel like king sef, abeg where is my Titi oooo sorry, my pagelady "Timthy3113"Timothy3113 u should said, don't be deceive with the (f) sign o, na only me dey get the original pagelady. |
Not sign language, is called chop nokle. ![]() |
bcomputer101: He said that the deceased was under surveillance in Liberia but that he sneaked into Lagos./sneaked to share the virus to Nigeria, this virus that liberia is sharing, there is GOD o bcomputer101: ‘She equally apologised that Sawyer ignored medical advice and escaped out of Liberia.”this useless man purposely came to Nigeria just to share this thing America invented. bcomputer101: However, hopes that the United States may send Zmapp, the experimental drug for Ebola virus treatment, appear dashed going by US President Barack Obama’s declaration that it was too early for West African countries hit by the outbreak to have it./to early to save African? America abeg nah, forget boko, come help us o. We can't work, doctors are on strike, our government are lazy o, our university know nothing other than to strike o, we have no scientist but science teacher. bcomputer101: But Chukwu told journalists in Abuja on Thursday that he was not aware that the US had turned down requests for the experimental drug./u too low for America to tell directly, listen to it via CNN. bcomputer101: He said, “Well, we are waiting for a response from them (US); we have made the request but of course, we believe that they will respond to us.mumu, waiting una dey wait for, make una go into work before ebola kill u..... |
And so? Will apology wipe out the virus from our dear Nigeria? now I can't shake person again nor enter a public bus all because of ebola, I had to walk from cele to mile2 with my girlfriend yesterday all in the name of exercise when the actual truth is that I'm trying to avoid contact with any unknown person. I was even surprise that my girl was more happy walking such distance with me, na later she just call my name by saying 'Elvis, u can fear o, do u know if I even have the ebola virus in my body' if una see the way I take run leave her eh, I cry tire thinking of my life till I woke up from my dream, till now I'm still happy that is just an ordinary dream o. NOBODY WAN DIE o, but will all love to be in heaven, only boko is ready to die all because they are expecting 72 fake V*R*G*I*N in hell. |
SammyHoe: Hey! House! Please help me welcome TEEBARBIE(f) an Ebiagite. She's back!!!where is she Sammy, can't find her o....TEEBARBIE pls show ur face.....morning u ol, make una wake up for morning attendance o. |
stormybucci: wetin happen?? abi u don die?? ***weeping profusely***lol. Me self shock when I read he message, was thinking if he don finally carry the thing o. |
babyjoker: sammy no mind Donmayor at all. u can imagine he called me a baby the other day oo nd now his claiming his hands ar as clean as spring H2Omorning baby, where have u been? Me don too over miss u o. Note that my hands are still clean like spring H2O as normal. ![]() |
edogho: NB: stormy=stubby.abeg who go get the ticket money? I'm asking for a reason o. |
stormybucci: ***pats him on d back*** it's k my son don't cry, i would leave u both 2 enjoy ur page as lord nd lady..... Amadioha wasn't, hasn't been invoked on bokoharam nd won't be invoked on bokoharam because of herbalists "gullibility" nd selfish reasons funny U. |
stormybucci: lazy man, y nt let us handle dis man2man, anybody wae interfere na amadioha go use d person eye do breakfastsee treat, amadioha dey exist na em boko dey enjoy people, why d amadioha no try fight, u know why I need call people attention for this matter, because u wan try follow me dey drag my pagelady, whiich is not fair. Why u dey do like this now stormy, e no good o, remember u were once a pagalord and u had a pagelady o,me follow u enjoy ur own...NO...leave my own for me nah. Haba... ![]() |
stormybucci: u go cry nw.. See im mouth lyk dungeon entranceu see, me no mention anybody name o, yet stormybucci wan follow me drag my pagelady already, someone should pls come help me o. |
edogho: i like dis guyGod like u more. ![]() |
SammyHoe: Behold your pageladybehold I grab her, oya my pagelady come my side b4 some people go follow me dey drag u now. They know themselves. ![]() |
edogho:food don ready for AEDH, run go eat ur portion o b4 those armed robbers when chiboy enter their motor go finish am for ur head. ![]() |
SammyHoe: Onedaful, but busy( u know I have to type morning meal for the WAA house and here).sure I do, u doing wonderfully well....MORE POWER/STRENGTH TO UR ELBOW....thanks for the update and d dedication but where is my page lady nah, abi should I choose who i want to be my page lady?. ![]() |
edogho: que pasa waa¿ buenos dias bro sammywhich one con be this nah, waitin I do u this morning when u wan kill me with arabic language now? |
ToriEmManson: sa2xaya n sa2axaya...the former is wrong compare to the latter, that's according to the rules o, but in all I understand what u meant...morning to u. |
Divepen: I don chaw dat one but I neva belleful and na dz one I dey talk na... E just con be like sey na im dey m8k me stay around for Nl as I dey expect more foodah ah, too much food na sin o, u have to leave a little for the less privileged. ![]() |
edogho: chai, dis mayor want wahala, i swear. stormy!!! odward!!! i need yoyo.blol.....I need PEACE not WAHALA...how ur side bro? |
Divepen: Sammy hoe y u kno call me...bro update is here already nah, u never eat ur own? |
ToriEmManson: Nice one sir...ka22pa 3ta 5pa...bt i vote 4 1#bara3naga ba1caka 45ra sa2xaya ga3rala#u too try jare, even thou there were some miss up, I still over understood what u wrote, would have asked u to keep it up just as u said to sammy, but let's go with '1' base on what we all already agreed...CHEERS and morning every one. |
SammyHoe: Gud morning to you all. How was d night?morning bro, night was cool thou I was asleep all thru the night so I no really know waitin happen ..how was urs? |
Timothy3113: na b.p i wan tak. D tin don catch me wel wel n a im no mak me no wetin i dey do again.lol....funny u bro, take am easy o, na just fiction o. |
seunviju: Donmayor and sammy so the two of una wan abuse we girls and that guy b4 abi?una go hear am 4rm us no worryah ah, we no mention any name o, abeg, on behalf of myself and sammy, I said pls don't let us hear it from u people...BIKO MA. ![]() |
Timothy3113: U don increase my d.pu mean sammy has increase ur display picture? ![]() |
SammyHoe: This one wey u dey mention one baby, I hope say no be babyjoker o, because she no dey joke with anybody osammy I said 'baby' , na u say babyjoker o....my hands are clean like spring H2O. |
SammyHoe: But Edogho still try na. What of Lorlaahlozz and co wey dey fear d sign language like 'kilode'?girls are strange nah....person when fail exam and person when no attempt the exam na the same o, so Edogho and our girls are one....I pray some people no read this comment o, especially Edogho, Lorlaahlozz and one 'BABY' like that... ![]() |
SammyHoe: Na by force mey u use sign language? See as u dey write am sef.lol.....the guy don spoil the sign language self, not fair o. ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 40 (of 52 pages)

