DonMIG's Posts
Nairaland Forum › DonMIG's Profile › DonMIG's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 65 pages)
Is this a fucking joke.hahah Abeg too much movies I no go c person with HIV begin dei shout sha...n the way this one tk chest am dei shock me All good sha But I no Blv |
50 cent abeggg I think he will be the only nigga who will really help a black nigga |
All na the same no excuse |
I've always wondered All those yahoo boys funds Omorrr |
Na me no read the heading well abi weitin ? |
Naija wei we dei ?Yesterday sef for mararaba I c them arrest one guy cos he looked expensive We know all these things but who ur papa b matters |
Baba babes choke Sometimes we just wan play with u guys Me sef collect number yesterday I no call am |
But hold up I don't really get how grown a## niggas cm here seeking to know what moves to make next |
Me sef no know But c us here now |
ANYHOW NA E GO DEI BE NA MY SLEEP SAFE |
Many have died already notin like wakeup call to this country RIP GOOD HEALTH IS UNDERRATED BUT JUST UNTIL U GET SICK SHA THANK JAH FOR HEALTH EVEN AS POCKET DRY FEW DAYS TO CHRISTMAS |
If only we fit dei tackle other problems like this Na this kind thing our police dei carry dei shine Bandits n robbers just dei flenjo |
maasoap:Been dei my mind but I no just wan talk |
B4 awarding this shit Them for allow her use am waka for 24 hrs Cos all this awards sef no get head |
Then he got deported to the afterlife afterwards It's a pity I no even Sabi am sha |
Ppl wei get reach 800k + na them all this one affect abi ![]() Masha Allah Until we turn billionaires Best wishes everyone |
If Una go cm mk una cm abeg |
This Barca n Madrid tin b like cult U fit be Barca fan moni say u like players for Madrid n u go automatically turn Judas But cm top am say Madrid fan say GOAT NA MESSI ![]() Sha wat do I know Kante very polite player I love the guy No allow moni enta head Just pure passion for the game n hard work I like Messi I like Ronaldo But if shove comes to push I go pick Ronaldo Messi na wizard winch F*** Barca n Madrid Mk I just watch premier league |
dododawa1:How is that possible ?Weitin u dei talk A Muslim telling others Jesus is his savior How the f ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
It's that time of the year again Avoid crowded places sha Cook ur rice n chicken for house jejely |
Jezzzz Wickedness just wan kill us for naija Omorrr ehnnn |
C laps Adama traore de learn work Jezzz When I start wtch ball sef I no Sabi am Na only club ball I dei watch country matches dei tire me |
Sometimes e go just be like mk I carry whip dei come this nairaland Then I go remember say kids sef folo full for here Guys still dull like this for this life ??Omorrrr Free smashing u cm here dei ask for opinions Hahahaha WTF I miss school days abeggggg I cm dei envisage this girl u dei talk about for my mind n how I for don ..., |
How is masturbation not on that list |
N one useless government go dei say sovereign state Say mk Trump no cm n them go Benin go settle coup This country is getting bleeped in the ars with a cactus everyday!!!! How many ppl wan gather 100m for this guy now Jezzzz Moni no dei peace no dei Security no dei Very bleeped up country.... This one for group say na him oga brother
|
Esco bar ?Weitin dei sup ![]() |
Mk them cm abuse me abeg I dei depressed Fine babes only abeg |
My mind no fit allow me f**k no condom I mean how ![]() ?It's well |
C ur serious looking shirt ![]() Bruh Forget that creature Them must just bounce u as a guy U will find urs soon enough This one is obviously too full of herself God saved u but u no really know |
Hotplate But light is shitty now Omorrr |
1250 kd zrx Stuff just tire me U go just gas go finish u dei cook Omorrr |
?
