DonMIG's Posts
Nairaland Forum › DonMIG's Profile › DonMIG's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 65 pages)
charlesm91:It was even cheaper their... That's the funny thing that's got me confused |
Some ppl don't feel comfortable with it in the pockets I do hold my fone in the hand sometyms Some ppl just want to showoff To carry plot of land moni for inside pocket no b joke o |
Girls ehn! Una no just loyal to una sef let alone una own sister sef! U ppl r just confused never knowing wat exactly u want So because u dei 1turn 30next year na death sentence n u must marry b4 den? ![]() |
Oga! Y u too come post am here n u say una no b that kind men Wic help anybody wan Render here? Make all of us for the forum follow u gi beg ur bro ni? ![]() This social media no b for everybody ooh! MOST PPL COME HERE TO LIE N OPPRESS THE POOR... NOBODY EVER POST HIS/HER FAILURES HERE me I'm just here to read one or two n GTFO! |
The owner of the leg in the left corner wouldnt b a bad first choice ![]() No vex sha Just FWY nice dog |
MufasaLion:Wow... I swear I never knew U know how the country b Needed to b sure |
OnyeObodo:Omo... I used to b scared of purchasing phone from them Been dei dull myself b4 b that na |
How e take make front page sef All this kind tins sef dei tire me... Y u no just naked make we c u inside d undies instead of using still to create dirty images in our minds I bet most judges must have seen them undies too |
I wish they did Nonesense President wei know say we no like am I'm just glad pz area won't function tomorrow Dual Saturdays for me from 2mrw Mad joy |
Jirilistic:I will take note of that Thanks But there should b a return policy for such products so last last its all good |
Yourfav:Ok thanks... I wanted to get Samsung a12 it sells for 70k and outside slot its 80k the gap made me question their quality Thanks dou |
Hello... I want to buy a brand new phone and I noticed it was cheaper from slot(kano) Pls... Are their phones legit ![]() |
Just cant figure out these ppl n dia problem |
Marry ur best friend man All these young girls r bunch of H#ES ![]() No offense to the ladies here pls Na weitin I dei c b dat All this girls eyes don tire reach back! Them go shock u! Na moni dei dia eyes guy But who I'm I to advise u on dis... Me just dei reason u d mata from naija man perspective! |
R u a bastard? Can u tell another mans wife the same tin? How can u say its a joke ![]() |
Broke ppl... Bunch of wannabes! Small tin now them go say them need moni for surgery surgery No b say I dei pray bad prayer for her dou |
Muscle I no get... Gym I no dei go Allow me play ball With my beards I no need anybody opinion to boost my selfconfidence! All these kind questions na ppl wei need ppl validation to actually go about living a normal life THEM WAN DIE OF INFERIORITY COMPLEX No moni yet, no muscle yet... But I blv in myself die, if I want anything I go for it! |
Weitin u wan tell Godnaw |
U try I c places wei u make mistakes na y I blv say na u run am No b some wei go. Carry hair cut with nice blending front and back come tell me say na them barb themselves |
GTBASTARDS |
Never! That's a snakes habit Once my friends say they like a girl... All my feelings will dissipate Omo... Na big sacrifice dou... But na normal tin Bearing that in mind... How I wan take crush on her? On a normal level I go like her but notin behind that Na y woman no fit come btw us |
Dogs everywhere! Get a leash on ur d++headed guys n urself too From this story... It will just be another innocent girl falling for the wrong guy Wahala for who get bf/gf oo |
Omo.... This kind love C food wei I never even dream eat Sha We dei God hand |
READ MY LIPS! That's not ur gf... That community hoe! |
Omo... The rate at wic thwm dei kill vipers now I no understand ooo These snakes come dei full dis country like our problem I go run if I c dis snakes oo |
2 crushed to death n I'm seeing 3 bodies? Nigerian news sef! Omo c that hustler as them flatten him with wheelbarrow God have mercy ooo |
Make una no go hype next year oooo |
Na moni dei ur mind but u still come dei post say u no get bear bear? Lie everybody but nvr urself Y u no post how we go take make moni dis festive period? Ogggaaaaa That bear bear mata dei give u sleepless night ![]() Well make I tell u sometin Even if u reach 30 u no get bear bear notin spoil... Last last u go dei play under 15 for nigeria ![]() This beards tin na hype ooo I start get bear bear from jss 2... I dei hairy But omo... Beards dei sha make guy fine oo If u no get thank God and if u get thank God Beards wahala no b here ooo U go still dei buy oil rub ![]() My brother... No go rush ooo... Beards will come to those who don't need it!
|
Is this one strange? Everything now dei make headlines now ![]() |
You have been gonorrized ![]() |
U flop ![]() |


