Donprex's Posts
Nairaland Forum › Donprex's Profile › Donprex's Posts
@info wetin be F-secure? |
guys abeg make una help me na |
pls d opera mod link above isnt in english pls i need d english version of opera mod. |
@naijafan guy u no drop any site na.na only s60.com u drop n is it free there?how can i get anti-virus n other nice softwares? |
@info my link is http://www.jaxtr.com/prexzone |
@all if u are in centralstation u can add me as a frnd ma name is Onukwu Frank.jus indicate u r a nairalander. As 4 celtel i don register since yday but neva get any msg |
@info then why where u refering me there?tsew yeye boi |
@info yes i have registered since |
@info i have tried gsm0 jwo dem no get. |
@chels na N95 u dey use now?nutin do u.thumbsup.big boi |
@info wetin u dey yarn?r u gonna help me or wot?only if u know wat i am going thru u wud not pray to enta dis kind of condition. |
@symbian how far na u neva reply me?r u still sick? |
how does this stuff work i have been to the site but didnt see anywhere to make calls.how do i make calls? |
@info yes i hav tried sisx files n its still d same.i don tyre. |
i try download d settings dem tell me say my fone get automatic settings wizard dat can get settings.wen i try am na vmobile settings dem give me.tsew |
why has celtel started blocking sites even on mobile pls can i download dat ultrasurf stuff on ma phone? |
naijafan abeg where u dey?which fone u dey use n how do u get ur symbian apps?i no mind cum ur crib i need am badly @info wat do u mean by wen am googling add 9.2? @tobi u no see wen i tok say i don find antivirus tyre n all of them tok say not supported |
i don tyre 4 dis my 5700 dis anti-virus sef 'not supported' which antivirus my fone go cum support?pls u guys shd help me am getting fed up or was it a crime to buy 5700?everyother symbiant downloads apps freely but my own na lie.e be like say my fone don catch virus sef because my memory card don corrupt.pls u guys shd help me. |
I hav gone to all d sites but i havnt still seen an app dat my fone supports.pls i need help o.e be like say my fone don even catch virus |
@symbian how far na?u neva help me na.i have gone to d sites u gave me but still no app dat my 5700.abeg u tok say u go help me. |
[color=#990000][/color]pls how do i download this app? |
@dragnet i said my phone got web browser not wap browser.so look b4 u tok.i knw say pc pass my phone but my phone pass enough phones too |
I tink he said ur fone number followed by #555 not d number u want to dial.am i rite? |
@Dragnet pls wat is YIM and how do i use it?if u cant say it here u can mail me pls at prexzone@yahoo.com tanks |
@honsule if it beats your cerebral cortex u wud have had cerebral haemorrhage by now or a concussion, lol |
Can i do d stuff wit my fone?cos i hav two fones n one has a web browser can i use it?as in use one fone to enter d site n d other to call? |
Does GTBank have this application? |
@tobs wen u asked me dat question i figured u wud be chels but just waited 4 u to confirm.how far na?long time how can u ask if i remember ur nick i knw u very well na.nutin do us jo.one love.thumbsup. |
I have beem playing metal gear since NES n i was da bomb then(dats as far back as 12 yrs ago)splinter they need to step up their game.i neva see any splinter cell way beat sons of liberty oh my GOD i can play dat game over n over again a hundred times n neva get bored.Hideo Kojima keep it up(intruder alert) |