NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:36pm On Jul 04, 2015 |
majidyusuf: see you, if to say una get money we for no dey talk, una suppose know wetin to do Hey! Hey! *straight face* You no the see my armani top? Okay.. You no see this hublot wrist watch?  Abi you no notice say I be bill gates jnr *wondering* |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:34pm On Jul 04, 2015 |
babatawa: Nah not really! i dey
hws Mak toqn tonight? Mehn... The usual saturday night grove o
But a niqqa's watching football tho.. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:33pm On Jul 04, 2015 |
Aare2050: broke ke. with my left mansion with hundreds of tenants, wetin he dey talk be say, him dey fear to do business wit me. hehehe Come and see Dangote  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:31pm On Jul 04, 2015 |
shawwal1: Not a fan of that dwarf
C.Boy b the real deal Lol na man u fan I be nau.
You'd have known I'm a big fan of CR7
Thing is, messi is magical and in instances like this...
He has to turn up to give my di maria that medal o  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:29pm On Jul 04, 2015 |
Page 700 I the use corner eye look you.
See as you the shine like diamond
 |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:28pm On Jul 04, 2015 |
Xcozee: [size=20pt]PIRAGIRL...stop been a Ghost reader! Always viewing[/size]  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:27pm On Jul 04, 2015 |
Aare2050: nt wen i'm eating cow and donsimon *faints* Your days are numbered *raised eyebrow* So you the eat all this while na im you no invite people... *changes mind* you no invite me? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:24pm On Jul 04, 2015 |
shawwal1: Yes O na Gunner I be
Na we sign that keeper called Cech from Czech
You guys go hear am kontinu relying on Di maria n Rojo pronouced 'Roho' na Rogo e go turn if them feel the power of my adopted country Chile
Viva Chile *Eyes rolling* Viva Chile ko yellow fever Chile ni? You no even fear say LION messi dey o... You the talk anyhow  Let me see how Argentina wee not win this match *straight face* |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:21pm On Jul 04, 2015 |
majidyusuf: hahaha, na person way get money dey require our services Wetin you mean  Say Aare2050 broke ni? *falls off chair* Or are you referring to me? *raised eyebrow* *prepares to fight*  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:18pm On Jul 04, 2015 |
shawwal1: Up Chile down Argentina
Go Sanchez COYG Baba
*clears eye*
You na Arsenal fan?
*pours cold water on ya body*
Chile no the win gongoni for here talk more of cup.
Di maria and Rojo got me covered |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:16pm On Jul 04, 2015 |
Aare2050: na who u dey give straight face? life done spoil o, a whole me. anyway no be ur fault, if your cow no excape frm my mansion u no go dey follow me yahn like dat. but d cow sweet oh, cm join me at d left mansion Ogbeni kilode nau  Person cannot play with you again? *smug* |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:15pm On Jul 04, 2015 |
shawwal1: Better tell am o
The guy is loaded
And has passion for entrepreneurship We the learn money management o 
He has been managing other people's money and accumulating his.
Make we help am manage him own. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:13pm On Jul 04, 2015 |
majidyusuf: my work na to help you mange your money, no the other way round That is how you have been managing other peoples money abi? You mean say... Your work na to spend people money for them abi  You wee not see me...  But sha I can help you manage other people's own E.g Aare2050  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:08pm On Jul 04, 2015 |
This Argentina wee not hurry up and score now o Till them catch dem People wee start saying their matter was tied in the village *straight face*  *dances shakiti bobo for first post* |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:06pm On Jul 04, 2015 |
elmisti: Sharparly go install, and join d future That is how you wee be making person feel primitive anyhow 
Biko what is ya own sef? 
Are you watching Copa America or nah? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:04pm On Jul 04, 2015 |
shawwal1: This guy and money ehn
Even ibo man go respect your hunger n urge for money lol
Bttr start business wit Majidyusuf money go flow cos d guy na accountant Majidyusuf na accountant? *smiles* Na wao Na im I d play rough play with am? *yawns* Oyah majid, bring money let's start import and export  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:02pm On Jul 04, 2015 |
majidyusuf: but you tell am say you be learner nau, the one your name never reach my side, you sure say you really don reach make them call you veteran Don't make us do competition o Simply because I humbled myself yesterday and said I was a learner E no mean say I no fit handle liquor *smugs* |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:55pm On Jul 04, 2015 |
sugarcoatted: Thank you so much for making 2day a memorable 1 for me. Never expected that from u guys. Y'all are awesome. God bless you. Much love 
Cc hilsocial Xcozee iykebest1 Zeeenas DonPsymon Kbs468 babatawa Eseohe23 rmfunky idee91 Stancity goldenone jemimaa01 theSpark majidyusuf Aare2050 shawwal1 Sambest2 My dear you deserve better. If not for this Aare2050... The cow I kept for the party wouldn't have escaped. Its because of his carelessness *straight face* Anyway. I know you had fun... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:52pm On Jul 04, 2015 |
majidyusuf: i go need serious business strategies to make am, if i use your name no go be bad idea  Shawwal1 don say I be veteran for liquor So na club or wine bar go move market with my name o  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:50pm On Jul 04, 2015 |
idee91: Network providers no dey try..... lets take advantage of this loophole I tell you my broda 
The story bad for android phone users wella o
If you get cheat, na to the flex am jejely o no time 
Enjoy while it lasts cheers! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:48pm On Jul 04, 2015 |
Harinholar: . Wettin I do una oooo..I dey hear anywaz.. My dear you see that fayrouz I give you so? *hands her meat pie* |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:47pm On Jul 04, 2015 |
Zeeenas: yes o. Hw're u enjoying d wknd My dear Weekend hasn't gone according to expectations but I'm fine on the whole. At least I'm taking a break from work and all that stress. + is it just me or do weekends rush off like modern trains? Like Boooooom! And its monday already? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:43pm On Jul 04, 2015 |
shawwal1: The guy never do intro yet but he will with time
Are you just waken up?you must have had a verryyyyyyyy long Night I slept afternoon sleep sha.
This weekend hasn't bubbled but what else? Na to the hope..
+ now dem don pay workers so we fit the see small money for Benue *yawns* |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:40pm On Jul 04, 2015 |
flames007: Hehehehe.........story of my life  *ROTFL* Because you chop no mean say everybody chop na BTW, hungry haf finish *straight face* And sha... How today? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:38pm On Jul 04, 2015 |
elmisti: PES is for people that game for gaming sake. But the real thrill is what FIFA offers, PES is just a game That's true sha... I go try install FIFA o... Seems I'm missing out |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:36pm On Jul 04, 2015 |
babatawa: [size=60pt]DonPsymon ma nigga [/size] Ogbeni!  I see you Sup buddy? It has tey o... Shey no be exile ba? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:34pm On Jul 04, 2015 |
majidyusuf: Everybody wan make quick money, them rush go build filling station since na oil dey bring money You sef fit build o  Just thinking the name you wee give your filling station...  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:01pm On Jul 04, 2015 |
DonPsymon: This afternoon hunger no be here o...
*yawns*
The rice for this sugarcoatted birthday sef don finish.
*Lights gas to cook indomie*
All these things na bad government the cause am  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:00pm On Jul 04, 2015 |
This afternoon hunger no be here o...
*yawns*
The rice for this sugarcoated birthday sef don finish.
*Lights gas to cook indomie*
All these things na bad government the cause am  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:00pm On Jul 04, 2015 |
This afternoon hunger no be here o...
*yawns*
The rice for this sugarcoated birthday sef don finish.
*Lights gas to cook indomie*
All these things na bad government the cause am  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 2:55pm On Jul 04, 2015 |
majidyusuf: [size=98pt]Fun Fact..Nigeria has the highest number of filling stations in the World[/size] But fuel still the cost  Shey when plenty market women gather to sell pepper the price reduces drastically?  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 2:53pm On Jul 04, 2015 |
elmisti: Mehn, na so transformer do kaboom oooo, thought it was BH boys b4 buh as d light go, I no fit cry, some part of me wish it was BH boys oo, atleast I go still get light play FIFA.... You and fifa eh.. Na Pes I d play sha o |